Stats: 3,039,322 members, 7,456,157 topics. Date: Thursday, 08 June 2023 at 10:46 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / I Dey Find Work O! (328 Views)
You Dey Find Job? As You Grow Reach, You No Get Sense Say "Food Supplies" Na Job / I Dey Find Work / We Dey Find Work. (2) (3) (4)
I Dey Find Work O! by Deejay1000(m): 11:34pm On Sep 10, 2020 |
My people make una EPP me o. I know say corona virus matter tanda for ground gidigba. But me still dey find jab o. I dn tire to dey stay for house nothing nothing... Hunger sef wn kill pesin if no be this MTN #200 for 1week data plan ehn man for dn kpai o. The job situation in this country is critical millions of youths like me are out there with no hope of getting a job, even the available ones if u no get connection Oyo for you.. Chai wetin man go do? Anyways to cut the long story short I'm looking for a job pls o u can connect me with someone that knows someone no problem. I'm a graduate of computer science... I also do graphics design with adobe Photoshop.. I can also build websites with wordpress, Microsoft office suite... Even if na offline job set I go do am. Biko o someone should come to my aid God bless y'all .
|
Re: I Dey Find Work O! by seyosci: 12:32am On Sep 11, 2020 |
Hello, Please send your resume to me. Email: howfarlabs@gmail.com |
Re: I Dey Find Work O! by Deejay1000(m): 12:43am On Sep 11, 2020 |
seyosci:Done sir. |
(1) (Reply)
This Is Strictly For Osogbo Residents / POS Cashier Needed (2 Slots)!!! / We Are Hiring! Video Editor(intern)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2023 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |