₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,157 members, 8,439,085 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 02:20 PM

Toggle theme

CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House - Celebrities (4) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesCDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House (62378 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by GoodofNaija: 4:00am On Oct 02, 2020
solmus:
cool



Attention seeking pvssy niggar


No be man like you, why the twitter chochocho!!! Abeg fem!!

Instead of making money, Na Igbo dem go dey smoke up and down


.
How much is tinubu paying you huh

Better go do better huzzle for your life instead defending one man because of peanut.
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Dshocker(m): 5:11am On Oct 02, 2020
udemzyudex:
LOL.. Person wey he for run am street for there, he come twitter dey make noise.

If person disrespect you, clear am once am for all, go collect mic if e dey, call everybody attention for there and clear am your mind grin
Run which street,you know how many body guards dey him side
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Alvinjay12: 6:52am On Oct 02, 2020
OGA we were not there when it happened,, stop telling us,, person wey you for chokeslam u come twitter deyy rant
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Hedonisco: 6:54am On Oct 02, 2020
Dshocker:
Run which street,you know how many body guards dey him side
No mind all these online warriors wey dey talk rubbish. E go punch am he for fight am, yen yen yen. Easier said than done. Na Tinubu pikin you wan punch for Lagos. You go just disappear without trace.

Sense everly dey important pass mumu gragra morale.
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Nobody: 6:57am On Oct 02, 2020
ReorxTohGan:
oga o .

em dey bully celebrities toohuh
Buhahahahahaha grin grin grin. Yeah they do.
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Nobody: 6:57am On Oct 02, 2020
AFvckingAlpha:
The fvck

Niggarr!!


Make person tell CDQ say no be all fabrics them dey spread outside.

They call out Seyi Tinubu, Jagaban pikin, future governor of La La and for Twitter.


CDQ still get levels wey he ghast reach, If Seyi Tinubu disrespected him, na message Seyi pass, he is not yet fit to fvck with them big dawgs.

Because you ft Wizkid no mean say you don arrive.

Make he try ft Wizzy now if he fit.

Last Last, my people we ghast hustle o! Make them no disrespect us for niggarrs house o.

Let's say hypothetically, Hushpuppi dey that house, tell me how Seyi wan disrespect am.

You sef check am now!

#Peace out
who the hell is Seyi Tinubu?
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Iceyjayz: 7:01am On Oct 02, 2020
NobleAngell:
"...germinated from the slum to where I am today."
And where are you today?
Where are you today too? nonsense
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by MartinsD12(m): 7:15am On Oct 02, 2020
Abdulazeez99:
Rapper Sodiq Abubakar popularly known by his stage name CDQ has accused Seyi Tinubu son of former Lagos State governor Bola Tinubu of disrespecting him at Davido’s house, Igbere TV reports.



https://twitter.com/cdqolowo/status/1311661035917434881?s=19

Igbere TV reports that Davido had a mini-party on Wednesday to celebrate the arrival of his Lamborghini.

Seyi Tinubu recently welcomed a son Bolatito.

CDQ, however, is known for his song ‘Nowo E Soke’ featuring Wizkid.
Their wahala, cdq seems frighten, cdq self wetin him dey sing self, he is over hyping himself.
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by whitenoiseng: 7:24am On Oct 02, 2020
EzzyCarter:
And what typa rat are you bruh? If you're broke and you typed this you seriously need to slap yourself grin
grin grin I swear
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by cardoctor(m): 7:26am On Oct 02, 2020
No respect is disrespect.
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by udemzyudex(m): 7:30am On Oct 02, 2020
Dshocker:
Run which street,you know how many body guards dey him side
Him sef stand fit naa grin, he for throw am some lamba.

Let am know say him sef get levels.
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Obarofrederick(m): 7:35am On Oct 02, 2020
Hedonisco:
No mind all these online warriors wey dey talk rubbish. E go punch am he for fight am, yen yen yen. Easier said than done. Na Tinubu pikin you wan punch for Lagos. You go just disappear without trace.

Sense everly dey important pass mumu gragra morale.
nor mind all these e-warriors, sometimes them nor dey reason before them dey talk
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by gees101(m): 7:45am On Oct 02, 2020
1st 1st u for don punch him mouth open sharply then police go cum settle d matter anyhow dem like
las las sha that seyi go just know say u be style bender celebrity
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by BigDawsNet: 7:45am On Oct 02, 2020
NobleAngell:
"...germinated from the slum to where I am today."
And where are you today?
Networth 400,000 United States Dollar equals
152,520,000.00 Nigerian Naira

Not bad grin
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by NobleAngell(f): 7:47am On Oct 02, 2020
BigDawsNet:
Networth 400,000 United States Dollar equals
152,520,000.00 Nigerian Naira

Not bad grin
You made that up.
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by BigDawsNet: 7:49am On Oct 02, 2020
NobleAngell:
You made that up.
Obviously not... Check the internet
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by lakesider(m): 8:04am On Oct 02, 2020
So davido and tinubu s son are friends... I pity all this Apc and pdp supporters
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Nobody: 8:18am On Oct 02, 2020
johhhnn:
Person wey you go use punch comot hin teeth you come reach house enter social media dy tweet rubbish fvcking pvssy ass nigga
shut up and stop preaching violence,besides I've never seen any john that has power to punch anyone hard,all john's are always long.
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Popularity(m): 8:23am On Oct 02, 2020
CDQ e be like u don dey talk too much
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Oracleforce: 8:24am On Oct 02, 2020
Abdulazeez99:
Rapper Sodiq Abubakar popularly known by his stage name CDQ has accused Seyi Tinubu son of former Lagos State governor Bola Tinubu of disrespecting him at Davido’s house, Igbere TV reports.



https://twitter.com/cdqolowo/status/1311661035917434881?s=19

Igbere TV reports that Davido had a mini-party on Wednesday to celebrate the arrival of his Lamborghini.

Seyi Tinubu recently welcomed a son Bolatito.

CDQ, however, is known for his song ‘Nowo E Soke’ featuring Wizkid.
Instead of coming on social media to react, who could have disrespected him back or charge the matter to court for prosecution....
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by xtervaganza(m): 8:37am On Oct 02, 2020
solmus:
cool



Attention seeking pvssy niggar


No be man like you, why the twitter chochocho!!! Abeg fem!!

Instead of making money, Na Igbo dem go dey smoke up and down


.
pretty sure he has more money than you
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by AFvckingAlpha(m): 9:01am On Oct 02, 2020
justosee:
who the hell is Seyi Tinubu?
You don't know people, son!
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by mozona(m): 9:12am On Oct 02, 2020
Instead of telling the world, he would have tell the tinubu son face to face at davido house.
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Hardgun: 9:22am On Oct 02, 2020
NobleAngell:
If only you had a papa I could speak of too.
Yeah I have a father and I'm proud him
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Okuda(m): 9:41am On Oct 02, 2020
Abagworo:
He is more successful that Seyi if not for his corrupt bullionaire abi billionaire abi na Bourdillon corrupt father.
my brother if no dey the matter abeg. wetin cdq dey sing wey he dey more successful? even if you add the if.
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Oshokalo: 11:58pm On Oct 02, 2020
flyingpig:
Them don intimidate am. Even as wizkid was not born with silver spoon, seyi tinubu no for fem am the way he fem you. No reason am church rat. You broke and irrelevant na why. No be about being born with or without silver spoon. Abeg fem
dem born am well make him do am for star boy,him no even send am,
Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Oshokalo: 11:59pm On Oct 02, 2020
shebi dem sabi hype him name for music wella
1 2 3 4 Reply

Chioma's 25th Birthday: Aloma DMW And Davido's House Staff Sing For The Chef ChPeople Begging For Money In Front Of Davido's House: The Long QueueDaddy Showkey Beats Man For Disrespecting Him And Late Ras Kimono’s cousin”234

“Damilola Adegbite Was Not Submissive” – Chris Attoh Speaks On Crashed MarriageIs Runtown Engaged? Gives A Ring To Adut Akech, His Sudanese Model GirlfriendGrammy Awards: Burna Boy Loses To Angelique Kidjo