CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House - Celebrities (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House (62382 Views)
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by GoodofNaija: 4:00am On Oct 02, 2020 |
solmus:How much is tinubu paying you ![]() Better go do better huzzle for your life instead defending one man because of peanut. |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Dshocker(m): 5:11am On Oct 02, 2020 |
udemzyudex:Run which street,you know how many body guards dey him side |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Alvinjay12: 6:52am On Oct 02, 2020 |
OGA we were not there when it happened,, stop telling us,, person wey you for chokeslam u come twitter deyy rant |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Hedonisco: 6:54am On Oct 02, 2020 |
Dshocker:No mind all these online warriors wey dey talk rubbish. E go punch am he for fight am, yen yen yen. Easier said than done. Na Tinubu pikin you wan punch for Lagos. You go just disappear without trace. Sense everly dey important pass mumu gragra morale. |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Nobody: 6:57am On Oct 02, 2020 |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Nobody: 6:57am On Oct 02, 2020 |
AFvckingAlpha:who the hell is Seyi Tinubu? |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Iceyjayz: 7:01am On Oct 02, 2020 |
NobleAngell:Where are you today too? nonsense |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by MartinsD12(m): 7:15am On Oct 02, 2020 |
Abdulazeez99:Their wahala, cdq seems frighten, cdq self wetin him dey sing self, he is over hyping himself. |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by whitenoiseng: 7:24am On Oct 02, 2020 |
EzzyCarter: I swear |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by cardoctor(m): 7:26am On Oct 02, 2020 |
No respect is disrespect. |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by udemzyudex(m): 7:30am On Oct 02, 2020 |
Dshocker:Him sef stand fit naa , he for throw am some lamba.Let am know say him sef get levels. |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Obarofrederick(m): 7:35am On Oct 02, 2020 |
Hedonisco:nor mind all these e-warriors, sometimes them nor dey reason before them dey talk |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by gees101(m): 7:45am On Oct 02, 2020 |
1st 1st u for don punch him mouth open sharply then police go cum settle d matter anyhow dem like las las sha that seyi go just know say u be style bender celebrity |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by BigDawsNet: 7:45am On Oct 02, 2020 |
NobleAngell:Networth 400,000 United States Dollar equals 152,520,000.00 Nigerian Naira Not bad ![]() |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by NobleAngell(f): 7:47am On Oct 02, 2020 |
BigDawsNet:You made that up. |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by BigDawsNet: 7:49am On Oct 02, 2020 |
NobleAngell:Obviously not... Check the internet |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by lakesider(m): 8:04am On Oct 02, 2020 |
So davido and tinubu s son are friends... I pity all this Apc and pdp supporters |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Nobody: 8:18am On Oct 02, 2020 |
johhhnn:shut up and stop preaching violence,besides I've never seen any john that has power to punch anyone hard,all john's are always long. |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Popularity(m): 8:23am On Oct 02, 2020 |
CDQ e be like u don dey talk too much |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Oracleforce: 8:24am On Oct 02, 2020 |
Abdulazeez99:Instead of coming on social media to react, who could have disrespected him back or charge the matter to court for prosecution.... |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by xtervaganza(m): 8:37am On Oct 02, 2020 |
solmus:pretty sure he has more money than you |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by AFvckingAlpha(m): 9:01am On Oct 02, 2020 |
justosee:You don't know people, son! |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by mozona(m): 9:12am On Oct 02, 2020 |
Instead of telling the world, he would have tell the tinubu son face to face at davido house. |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Hardgun: 9:22am On Oct 02, 2020 |
NobleAngell:Yeah I have a father and I'm proud him |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Okuda(m): 9:41am On Oct 02, 2020 |
Abagworo:my brother if no dey the matter abeg. wetin cdq dey sing wey he dey more successful? even if you add the if. |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Oshokalo: 11:58pm On Oct 02, 2020 |
flyingpig:dem born am well make him do am for star boy,him no even send am, |
| Re: CDQ Calls Out Seyi Tinubu For Disrespecting Him At Davido's House by Oshokalo: 11:59pm On Oct 02, 2020 |
shebi dem sabi hype him name for music wella |
Chioma's 25th Birthday: Aloma DMW And Davido's House Staff Sing For The Chef Ch • People Begging For Money In Front Of Davido's House: The Long Queue • Daddy Showkey Beats Man For Disrespecting Him And Late Ras Kimono’s cousin” • 2 • 3 • 4
“Damilola Adegbite Was Not Submissive” – Chris Attoh Speaks On Crashed Marriage • Is Runtown Engaged? Gives A Ring To Adut Akech, His Sudanese Model Girlfriend • Grammy Awards: Burna Boy Loses To Angelique Kidjo


