#EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) - Celebrities (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) (92023 Views)
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 10:06am On Oct 12, 2020 |
Etinosa1234:keep disgracing your ancestors.Find the contradictions,that is if you are that smart ,as per olodo wey you be. If talking from both sides of the mouth was a person,it will be you. English nor easy sha . Talk I talk mumu2
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 10:11am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:Ah.... So u nor still finish secondary school... Omo. Ur papa dey try ooo.... Ur grandpapa - olodo, ur papa- olodo, ur mama-olodo, u- olodo... Make Una find way to leave this multidimensional poverty
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 10:15am On Oct 12, 2020 |
Etinosa1234:That's more like it. The cap fits your generation ,let them wear it. |
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 10:19am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:I guess u'll be typing this with spit coming out from both sides of ur mouth Be pretending to be Benin... Nothing for idiots like u
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 10:21am On Oct 12, 2020 |
Etinosa1234:Lol, you are irredeemably foolish and it's fun to watch .All this your pictures, hope say you still get space for you phone o. I noticed you added more pictures to your collection ![]() |
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 10:25am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:No doubt I enjoyed it... U did well today... I'm impressed This display was amazing, I nor go lie give u
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 10:28am On Oct 12, 2020 |
Etinosa1234:well we both agree on one thing though. You sure are foolishly stupid ![]() |
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 10:29am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:Agreed... U are 100% correct
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 10:31am On Oct 12, 2020 |
Etinosa1234:well that also is 100% correct ,no doubt about that. |
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 10:35am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:Agreed... I love the way u say the truth abt urself
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 10:41am On Oct 12, 2020 |
Etinosa1234:Te igbiogbe rue ya se egbe etuen,te iyanyia khian khuwonria kworie.Egbe agbon ghi okhor ewman ni re egbe rue.iseee!. |
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 10:44am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:O vie ne oooo ![]() We ma ez'edo kakabo
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 10:50am On Oct 12, 2020 |
Etinosa1234:Te U khian lagbon wi. Owe iyen ghi wua! Iseee! |
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 10:54am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:Abeg nor kee me with laff ![]() I go ask my Papa wetin this thing mean cos u don dey write nonsense
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 10:56am On Oct 12, 2020 |
Etinosa1234:just say you want an interpretation. Your father doesn't even know the vowel sounds not to talk of knowing what I have written. ![]() |
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 10:58am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:Because u are writing in the nonsense... I know say as u dey type, all ur veins go dey show for head.. nor go break ur fone ooo
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 11:01am On Oct 12, 2020 |
Etinosa1234:ovbiokhokhor ghe egbere vbe ovbie emila . Okhian zekpe. |
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 11:03am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:Why u dey run...... Emila nor dey run normally na
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 11:07am On Oct 12, 2020 |
Etinosa1234:while your Papa na ovbiokhokhor abi,seems it is settled. ![]() |
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 11:08am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:Its settled already
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 11:11am On Oct 12, 2020 |
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 11:13am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:Hope say u nor dey Uniben ooo otherwise, I go break ur head
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 11:16am On Oct 12, 2020 |
Etinosa1234:Meet me for ekosodin gate in the next one hour. Describe your appearance and shirt if you know say your mama born you well. |
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 11:19am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:Mumu wan go pack crew come... I nor dey Benin now... I dey lag When we resume, we go meet one on one, man to woman... U ready? I know say na early Child education be ur department so make u know wetin u go expect
|
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Ladycewhy(f): 11:21am On Oct 12, 2020 |
Etinosa1234:aha! Na student you even be . So I have been talking to some lazy youth ,chai! Nairaland sha . |
| Re: #EndSARS: Burna Boy Mounts Billboards Across Nigeria (Photo) by Etinosa1234: 11:22am On Oct 12, 2020 |
Ladycewhy:I don forget say u drop out for ss1. .. nor worry.. tell me where u dey, I go show this November for ekenwan road... |
Verydarkman Mounts Podium Like Head Of State, Addresses RATEL Members Nationwide • Ehi Ogbebor Laments The Rising Cost Of Foodstuff In Nigeria (Photo, Video) • Mr Eazi Joins ‘Stingy Men Association Of Nigeria’ (Photo) • 2 • 3 • 4
MBGA Queen Janfrancis Uzoma Hosted In Abuja, Releases Stunning Photoshoots • Angela Nwosu: “My Husband Is My God And I Will Give Him My Whole Life” • Ned Nwoko Speaks As Regina Daniels Makes Appearance With Him Tonight In Abuja