₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,439 members, 8,517,466 topics. Date: Thursday, 12 November 2026 at 12:49 PM

Toggle theme

How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k - Romance (4) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k (7478 Views)

1 2 3 4 5 Reply (Go Down)

Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by lascos912(m): 5:51pm On Dec 07, 2020
how could some people be stupid as this

sending someone you don't know a huge amount of money,not even sure maybe is a woman
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by Casalindal(op): 5:55pm On Dec 07, 2020
lefulefu:
bro do u believe i will just send money to a girl and be begging for her contact grin
someone that i have never seen grin.ok if i come get the contact na wetin i wan take am do grin grin grin
there attractive ladies here so i no really need to come nl dey beg for contact of a girl wey i never see b4.and nl is a place where majority of the female monikers are operated by guys so i no dumb reach like that grin
Oh really you now saying this right? Okay let the drama begin
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by Nobody: 6:32pm On Dec 07, 2020
Casalindal:
Oh really you now saying this right? Okay let the drama begin
So why u quoting me? abi am i the guy who sent u 70k for ur contacts grin grin grin grin grin grin grin grin
chai nl grin
pls if u need to forge a receipt claiming this is the money i sent to u at least my real name and the name of my bank that i use here would show in the receipt grin
thank God i havent sent anybody any money from nl even though some ppl from nairaland send me mails asking for money cheesy
My instinct is on point
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by Casalindal(op): 6:37pm On Dec 07, 2020
lefulefu:
So why u quoting me? abi am i the guy who sent u 70k for ur contacts grin grin grin grin grin grin grin grin
chai nl grin
pls if u need to forge a receipt claiming this is the money i sent to u at least my real name and the name of my bank that i use here would show in the receipt grin
thank God i havent sent anybody any money from nl even though some ppl from nairaland send me mails asking for money cheesy
My instinct is on point
Okay
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by Beverlyjean(f): 6:52pm On Dec 07, 2020
Ikillbrokehoes:
Do you mean she has the virus?
She was asking for advice on a guy that she was dating and later found out he had Hiv ...she ended the relationship but went bank to him cos the guy was loaded...
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by Emmadoc: 7:28pm On Dec 07, 2020
Nazgul:
Evidence of the transfer and chats or forever hold your peace.
Peace abi lies and deceit....pukes
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by franklingud(m): 8:27pm On Dec 07, 2020
Lefulefu is that you?

Or ilegend?
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by Nobody: 8:36pm On Dec 07, 2020
franklingud:
Lefulefu is that you?

Or ilegend?
its not me and i doubt its ilegend.Somebody gave me a mention on a thread where some moniker called keketu was profesing his love for op cheesy.so maybe its the person behind the keketu moniker that sent her d message.
thats the thread
https://www.nairaland.com/6301135/casalindal-before-use#96825922
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by SILENTandSMART2: 8:52pm On Dec 07, 2020
lol ,, hahahaha grin

lefefulefu no need to deny man grin


hahahaha , but bro you suppose dey xup before sending the cash wink

i know say 70k nobe money ajeh, the thing wey 1 dollar don turn to #500 many nah jusss 15 dollars you go drop self wink, the money no plenty, cus of where you dey
,

but this bitch is stupid you suppose dey your dey,

no need to deny bro , nah normal thing, shit happens sometimes, this bitch is jusss stupid,

i don figure out something wink you're the one man no stress , dats juss a lesson

anyway all is well bro,
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by Iseoluwani: 9:25pm On Dec 07, 2020
Nazgul:
Lefulefu grin
lalasticala
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by muller101(m): 9:39pm On Dec 07, 2020
soulstalker:
which popular male nairalander moniker starts with 'L'?
lala
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by MISSCONGENIALITY(f): 10:21pm On Dec 07, 2020
shocked shocked
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by MISSCONGENIALITY(f): 10:24pm On Dec 07, 2020
Abeg make una send me small.small.money even if na the one weu I fo take dey drink Fanta. See as person just send babe( not sure it's a babe Sha) 70juat like that. All of una wey dey like me small small,make una start to dey pay tithe for liking me o
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by LikeAking: 10:38pm On Dec 07, 2020
Na me send dis poor babe 70k to emancipate her from the dungeons of poverty.
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by NoFucksToGive: 11:12pm On Dec 07, 2020
Nazgul:
Evidence of the transfer and chats or forever hold your peace.
Na guy be that

Forget am
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by NoFucksToGive: 11:13pm On Dec 07, 2020
Silentgroper:
luminouz

lalasticlala

Lefulefu

reasons i dont believe d damn thing
These men you listed can't afford to eat three times a day talkless so sending babe 70k

Na one guy dey pretend to be woman dey write this fake story
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by Silentgroper(m): 11:17pm On Dec 07, 2020
NoFucksToGive:
These men you listed can't afford to eat three times a day talkless so sending babe 70k

Na one guy dey pretend to be woman dey write this fake story
One of them no dey naija o
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by luminouz(m): 11:18pm On Dec 07, 2020
NoFucksToGive:
These men you listed can't afford to eat three times a day talkless so sending babe 70k

Na one guy dey pretend to be woman dey write this fake story
You will.never make heaven, you this he-goat!!!! grin grin grin
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by luminouz(m): 11:22pm On Dec 07, 2020
SILENTandSMART2:
lol ,, hahahaha grin

lefefulefu no need to deny man grin


hahahaha , but bro you suppose dey xup before sending the cash wink

i know say 70k nobe money ajeh, the thing wey 1 dollar don turn to #500 many nah jusss 15 dollars you go drop self wink, the money no plenty, cus of where you dey
,

but this bitch is stupid you suppose dey your dey,

no need to deny bro , nah normal thing, shit happens sometimes, this bitch is jusss stupid,

i don figure out something wink you're the one man no stress , dats juss a lesson

anyway all is well bro,
.
What's this one saying bayi?..

Lefulefu that I know will send that attention grouper 70k? Cuz she be what? Regina or Rihanna?


I.know you teasing him sha grin
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by Silentgroper(m): 11:24pm On Dec 07, 2020
MISSCONGENIALITY:
Abeg make una send me small.small.money even if na the one weu I fo take dey drink Fanta. See as person just send babe( not sure it's a babe Sha) 70juat like that. All of una wey dey like me small small,make una start to dey pay tithe for liking me o
So na d same guys wey u dy insult, naim u wan open mouth dy beg 4 money from...

shame no suppose catch u
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by luminouz(m): 11:26pm On Dec 07, 2020
lefulefu:
So why u quoting me? abi am i the guy who sent u 70k for ur contacts grin grin grin grin grin grin grin grin
chai nl grin
pls if u need to forge a receipt claiming this is the money i sent to u at least my real name and the name of my bank that i use here would show in the receipt grin
thank God i havent sent anybody any money from nl even though some ppl from nairaland send me mails asking for money cheesy
My instinct is on point
That fuqin looney wanted to razzle you.
She did same to me. You called her out like a man. Watch as she fades away like the mist before the early morning sunrise. Cuz she no get proof.
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by luminouz(m): 11:29pm On Dec 07, 2020
lascos912:
how could some people be stupid as this

sending someone you don't know a huge amount of money,not even sure maybe is a woman
Na you sound simple bro. Cuz u believe anything on social media as truth
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by NoFucksToGive: 11:30pm On Dec 07, 2020
Silentgroper:
One of them no dey naija o
And so ?

I know bums stuck abroad who are Nigerian
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by Nobody: 11:37pm On Dec 07, 2020
SILENTandSMART2:
lol ,, hahahaha grin

lefefulefu no need to deny man grin


hahahaha , but bro you suppose dey xup before sending the cash wink

i know say 70k nobe money ajeh, the thing wey 1 dollar don turn to #500 many nah jusss 15 dollars you go drop self wink, the money no plenty, cus of where you dey
,

but this bitch is stupid you suppose dey your dey,

no need to deny bro , nah normal thing, shit happens sometimes, this bitch is jusss stupid,

i don figure out something wink you're the one man no stress , dats juss a lesson

anyway all is well bro,
70k is just 490 dollars over here and sending money to naija is very easy using a transfer app but na somebody wey i no know and get connection with i go come dey send 70 thousand naira cheesy na wah oo cheesy
the chat she uploaded that she had with the guy obviously show say the dude wey chat with her get too much time on his hands chatting with her.
i dont have that time talking with a nl random babe in chat.the only ppl i make time to chat with or phone na my ppl back home and its weekends....finish cheesy.because of the way nl be even some ppl sending me mail asking for money i don stop replying their mails.if it was possible i for recharge card but not possible but to dey send money to a nairalander account from my account i dont think i can do it oo cos drama too much for here cheesy.i fit send a guy a guy money now then the same guy will use his female nairaland moniker claiming i sent him money requesting for sex then he will print out the payment history cheesy.it can happen so person got to be careful.
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by Silentgroper(m): 11:38pm On Dec 07, 2020
NoFucksToGive:
And so ?

I know bums stuck abroad who are Nigerian
But he's nt stuck abroad, neither is he bum.
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by NoFucksToGive: 11:39pm On Dec 07, 2020
Silentgroper:
But he's nt stuck abroad, neither is he bum.
I don't need to hear his story now get away
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by Nobody: 11:41pm On Dec 07, 2020
luminouz:
.
What's this one saying bayi?..

Lefulefu that I know will send that attention grouper 70k? Cuz she be what? Regina or Rihanna?


I.know you teasing him sha grin
i dont even chat with any girl here except maybe Lalas and dimples..those ones are cool ppl.So in the first place it does not make sense sending money to someone i dont talk to.na jazz? grin grin grin
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by MISSCONGENIALITY(f): 12:21am On Dec 08, 2020
Silentgroper:
So na d same guys wey u dy insult, naim u wan open mouth dy beg 4 money from...

shame no suppose catch u
Which kind shame.no be the same una wey dey form hard men dey send babe 70k? Abi no be guys send her money?
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by TOPCRUISE(m): 1:41am On Dec 08, 2020
Casalindal:
So guys I have been one of those not too pleasant lucky girl here. I have met the ugly and the stupid but non were amount to this foolish one. Story of my life

So I’m here minding my business as usual and boom I got a notification message from one popular NL you all know from various thread. Username start with “L”. We chatted briefly and he requested for my account that he want to show me love, lol. I initially felt disgusted but he keep begging and I sent my details, guys he sent me 70k I got the receipts and chats here. Lol

Now uncle is begging for my contact for 4 months now and I say no but he still not giving up. Please guys help me tell him to stop
The only way you can tell Uncle to stop is by returning the 70k. Ask for his account number right now. angry
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by SILENTandSMART2: 7:03am On Dec 08, 2020
luminouz:
.
What's this one saying bayi?..

Lefulefu that I know will send that attention grouper 70k? Cuz she be what? Regina or Rihanna?


I.know you teasing him sha grin
Lol , hahahaha grin
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by SILENTandSMART2: 7:11am On Dec 08, 2020
lefulefu:
70k is just 490 dollars over here and sending money to naija is very easy using a transfer app but na somebody wey i no know and get connection with i go come dey send 70 thousand naira cheesy na wah oo cheesy
the chat she uploaded that she had with the guy obviously show say the dude wey chat with her get too much time on his hands chatting with her.
i dont have that time talking with a nl random babe in chat.the only ppl i make time to chat with or phone na my ppl back home and its weekends....finish cheesy.because of the way nl be even some ppl sending me mail asking for money i don stop replying their mails.if it was possible i for recharge card but not possible but to dey send money to a nairalander account from my account i dont think i can do it oo cos drama too much for here cheesy.i fit send a guy a guy money now then the same guy will use his female nairaland moniker claiming i sent him money requesting for sex then he will print out the payment history cheesy.it can happen so person got to be careful.
Aswear bro one need to use his brain here wink

Jusss see the way those bitch dey do anyhow, they can jusss spoil someone's future with all this shit , the best way is to dey your dey,

As i dey here , I don't give a forrkkk about anybody, i say what i wanna say,


Sometimes e dey always do me like shey this nairaland boys no get girls around nii


Even girls plenty pass women so na me one girl go dey catch cruise on top my head ,grin

Anyway all is well, nah this boys causes it and they will switch to there main account to bash them,


Me SILENTandSMART, haa omo we different sha wink

Bro jusss be careful cus i don think say you're the one oo grin
Re: How I Met A Nairaland Simp Who Is Begging For Contact After Sending Me Just 70k by luminouz(m): 7:15am On Dec 08, 2020
SILENTandSMART2:
Aswear bro one need to use his brain here wink

Jusss see the way those bitch dey do anyhow, they can jusss spoil someone's future with all this shit , the best way is to dey your dey,

As i dey here , I don't give a forrkkk about anybody, i say what i wanna say,


Sometimes e dey always do me like shey this nairaland boys no get girls around nii


Even girls plenty pass women so na me one girl go dey catch cruise on top my head ,grin

Anyway all is well, nah this boys causes it and they will switch to there main account to bash them,


Me SILENTandSMART, haa omo we different sha wink

Bro jusss be careful cus i don think say you're the one oo grin
He is not the one. Can't be the one,ever.
That OP lies about everything na. She creates controversy to feel good.
1 2 3 4 5 Reply

Lydia: 'You Want Me To Thank You For Sending Me 5k Or 10k? Give It To A Beggar' • See What A Lady Sent To Me Just Because I Didn't Call Her For 3 Days • See What A Lady Told Me. I Deleted Her Contact After. • 2 • 3 • 4

OPAY Is The One Giving Our Numbers To OKASH • This topic has been removed • Man Caught Kissing And Having Sex With A Girl In Swimming Pool (photos)