My Pre-wedding Pics - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › My Pre-wedding Pics (6204 Views)
| My Pre-wedding Pics by Nobody: 4:11pm On Dec 14, 2020 |
My pre-wedding pics
|
| Re: My Pre-wedding Pics by JAOS(m): 4:20pm On Dec 14, 2020 |
Zzor:so you are this ugly
|
| Re: My Pre-wedding Pics by Freestainworld(m): 4:21pm On Dec 14, 2020 |
This girl dem swear for you? you wan kill my destiny with laugh? |
| Re: My Pre-wedding Pics by 33l0: 4:22pm On Dec 14, 2020 |
Go back and put graphic pics jae. ![]() |
| Re: My Pre-wedding Pics by fati2001(m): 4:26pm On Dec 14, 2020 |
lolsss |
| Re: My Pre-wedding Pics by ojun50(m): 4:30pm On Dec 14, 2020 |
Person wey do you get you well well |
| Re: My Pre-wedding Pics by Nobody: 4:37pm On Dec 14, 2020 |
fati2001:As I no see husband marry how i go do lol |
| Re: My Pre-wedding Pics by Baawaa(m): 4:37pm On Dec 14, 2020 |
Congratulations in advance, you are too pretty ![]() |
| Re: My Pre-wedding Pics by Nobody: 4:38pm On Dec 14, 2020 |
ojun50:As una no gree marry me na |
| Re: My Pre-wedding Pics by Nobody: 4:38pm On Dec 14, 2020 |
Baawaa:Thank you |
| Re: My Pre-wedding Pics by ojun50(m): 5:16pm On Dec 14, 2020 |
Zzor:No worry God go soon change yr story |
| Re: My Pre-wedding Pics by talktrue1234: 5:18pm On Dec 14, 2020 |
God no go shame us |
| Re: My Pre-wedding Pics by hashtagged(m): 5:19pm On Dec 14, 2020 |
Zzor:I have a contact but you would have to be sixth wife |
| Re: My Pre-wedding Pics by Ucee1999: 6:01pm On Dec 14, 2020 |
Zzor:Iffa........
|
| Re: My Pre-wedding Pics by Nobody: 6:49pm On Dec 14, 2020 |
Ucee1999:Give us some good wishes and don't be a badbelle |
| Re: My Pre-wedding Pics by olanipekun65561: 7:31pm On Dec 14, 2020 |
:Person wey do you get you well well As una no gree marry me na |
| Re: My Pre-wedding Pics by SILENTandSMART2: 7:40pm On Dec 14, 2020 |
halalalalala ![]() krakrakrakra ![]() happy marriage life may your joy know no bond infact you guys will last ![]() krakrakrakra
buhahahaha ![]() and may God bless you kids dat are cute like this , ![]() |
| Re: My Pre-wedding Pics by nuel101(m): 7:42pm On Dec 14, 2020 |
Zzor:The men of Nairaland reject and bind you in Jesus name ..... who wan marry our fellow man ![]() |
| Re: My Pre-wedding Pics by Silentgroper(m): 8:27pm On Dec 14, 2020 |
Rubbish. |
| Re: My Pre-wedding Pics by Trustme2(m): 8:40pm On Dec 14, 2020 |
Zzor:So this is all you could get even after Shiloh? . Anyway you can try Synagogue Church or just wait till next year |
| Re: My Pre-wedding Pics by Oladeji245(m): 9:13pm On Dec 14, 2020 |
Zzor:ya mad oo |
| Re: My Pre-wedding Pics by Theboy21: 9:27pm On Dec 14, 2020 |
![]() |
| Re: My Pre-wedding Pics by Nobody: 9:28pm On Dec 14, 2020 |
Oladeji245:Say something nice to us |
| Re: My Pre-wedding Pics by Nobody: 9:29pm On Dec 14, 2020 |
Theboy21:wish us well |
| Re: My Pre-wedding Pics by 444crop: 9:39pm On Dec 14, 2020 |
Hahahahahahahahaha may you have it like this oooo.... Hml |
| Re: My Pre-wedding Pics by Nobody: 9:40pm On Dec 14, 2020 |
444crop:Say something nice afterall we didn't create ourselves, God bless you |
| Re: My Pre-wedding Pics by MiamiePizza(m): 9:54pm On Dec 14, 2020 |
How old is your madness? |
| Re: My Pre-wedding Pics by Nobody: 9:58pm On Dec 14, 2020 |
MiamiePizza:Just wish us well that's all |
| Re: My Pre-wedding Pics by RedPanthar: 10:01pm On Dec 14, 2020 |
Zzor:Hang out more. Be more social. Events, etc |
| Re: My Pre-wedding Pics by Nobody: 10:04pm On Dec 14, 2020 |
RedPanthar:I'm an introvert |
| Re: My Pre-wedding Pics by RedPanthar: 10:06pm On Dec 14, 2020 |
Zzor:Make I come carry you one weekend shake you up? |
| Re: My Pre-wedding Pics by konkonbilo(m): 10:11pm On Dec 14, 2020 |
Zzor:Be careful what you wish for make your husband to be no go your eyes and eye brawl comot.. ![]() |
Viral Video Of A Female Nigerian Soldier Wedding (pics/video) • My Amen Was Not In Vain..my Pre Wedding Pics @ Oniru Beach • My Pre Wedding Pics • 2 • 3 • 4
Her P$ssy Is Too Wide: Newly Married Man Claims After Divorcing Wife • "Be Ready!” – Canada-based Nigerian Lady Who Resumes Work At 5am Tells Nigerians • Any Luck Finding Your Ideal Nigerian Man Online

