Weirdest Thing - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Weirdest Thing (5574 Views)
| Re: Weirdest Thing by Donspicey: 2:56pm On Dec 18, 2020 |
Fvckhypocrite:I dey tell u...... Na frm maiduguri i enter cameroon dat year... me sef na jst like 10 states remain mk i tour naija finish....... But e kum b like say hustle wan dey hook pesin down... Dats y if i see pple wey cari tribe nd religion for head in dis forum i go jst SMH.....dem neva waka ni....... |
| Re: Weirdest Thing by walepackage(m): 4:23pm On Dec 18, 2020 |
Fvckhypocrite:ba matsala maza |
| Re: Weirdest Thing by Fvckhypocrite(f): 4:46pm On Dec 18, 2020 |
Donspicey:she's 19yrs so no blame her She never knw life |
| Re: Weirdest Thing by Favemmzar200(m): 4:48pm On Dec 18, 2020 |
5hanklee:we are lost on the delicious diss ![]() Even though I am Igbo but was born gombe I still find it hard to speak hausa |
| Re: Weirdest Thing by Fvckhypocrite(f): 4:49pm On Dec 18, 2020 |
Donspicey:Boss man na adamawa i follow that year But u try oo whc state u dey nw ? And ur state of origin is where? |
| Re: Weirdest Thing by Nobody: 4:57pm On Dec 18, 2020 |
Favemmzar200: ![]() Me I just dey tease ni. I go like Sabi speak hausa. ![]() |
| Re: Weirdest Thing by Sadiqali24(m): 5:07pm On Dec 18, 2020 |
Fvckhypocrite:honestly, hausan ka ya fi nata. I really enjoy the e-wrestling. |
| Re: Weirdest Thing by Drella: 5:12pm On Dec 18, 2020 |
Fvckhypocrite:I go like sabi hausa cos I like am wella. But I get limited time to spend in naija and I no think say hausa epp anybody for abroad ![]() |
| Re: Weirdest Thing by Fvckhypocrite(f): 5:12pm On Dec 18, 2020 |
Sadiqali24:lol bad guy he said he enjoyed the fight bt me i did nt enjoy it oo Mr sadiq |
| Re: Weirdest Thing by odinson1(m): 5:15pm On Dec 18, 2020 |
Big cucumber in Zzor's Fridge ![]() |
| Re: Weirdest Thing by Fvckhypocrite(f): 5:15pm On Dec 18, 2020 |
5hanklee:go marry fati make she teach u |
| Re: Weirdest Thing by Sadiqali24(m): 5:18pm On Dec 18, 2020 |
Fvckhypocrite:Haba mana mallam, it's been long I laugh so hard.... Kai da fati really come in handy.... Thanks both. |
| Re: Weirdest Thing by Fvckhypocrite(f): 5:19pm On Dec 18, 2020 |
Drella:Lol Hausa is nt hard i learnt hausa within 3yrs Bt have spent 5yrs there Whc country are u heading to ? And if u learn it is nt a bad thing they're many advantages in understanding different language |
| Re: Weirdest Thing by Fvckhypocrite(f): 5:24pm On Dec 18, 2020 |
Sadiqali24:seriously even me yesterday as am typing it am just laughing, as in have never type such am nt use to abusive words bt i dont knw whats wrong with me yesterday night I later pray 4 forgiveness |
| Re: Weirdest Thing by Sadiqali24(m): 5:28pm On Dec 18, 2020 |
Fvckhypocrite:bahd guy.. Forgiveness ko, hell fire ni. Don't indulge in fracas with any woman, it will not worth it at the end... I'm from Nassarawa state but I'm egbira. |
| Re: Weirdest Thing by Fvckhypocrite(f): 5:31pm On Dec 18, 2020 |
Sadiqali24:Huh Nasarawa and egbira did nt relate na I thought is kogi state Or do they relate? |
| Re: Weirdest Thing by Sadiqali24(m): 5:35pm On Dec 18, 2020 |
Fvckhypocrite:yeah.... Egbira has a local government in Nassarawa state. They relate very well. in fact most of the key positions are headed by egbira... So they relate. |
| Re: Weirdest Thing by Drella: 6:15pm On Dec 18, 2020 |
Fvckhypocrite:3 years?? I thought it's something I can learn within my NYSC service year. I feel the advantage of learning a language is being able to communicate with the native speakers.How many hausa people will I meet when I've travelled? ![]() |
| Re: Weirdest Thing by Nobody: 6:18pm On Dec 18, 2020 |
Fvckhypocrite:Kpey fatimo ![]() |
| Re: Weirdest Thing by Donspicey: 6:39pm On Dec 18, 2020 |
Fvckhypocrite:Lolss,,,watsap go gv u dat ansa bro..... |
| Re: Weirdest Thing by Donspicey: 6:46pm On Dec 18, 2020 |
Fvckhypocrite:Lolsss,,,e plenty fr her body..... Indomie generation kidzzzz..... Las Las e go clear fr her eyes....... |
| Re: Weirdest Thing by Favemmzar200(m): 11:24pm On Dec 18, 2020 |
5hanklee:lemme to teach you small Z for zakara T for tuwo ![]() Your fee is #70000 ![]() |
| Re: Weirdest Thing by Nobody: 9:31am On Dec 19, 2020 |
Favemmzar200:Gimme last price sir ![]() |
| Re: Weirdest Thing by shaksman96(m): 1:21pm On Dec 19, 2020 |
Fvckhypocrite:Omo!! i miss the party sha, but i hv been laughing 4 the past 30mins going tru d thread. Ashe anyi two fighting, araba two shege. una just divert thread to tashin duniwa, amma mutumina ba amfani rigima da mace, bai da riba. Manta dasu a gefe kawai, kwarairai namiji ya fi karfi rigima da zagail zagail da su. Ni dai na sha dariya. |
| Re: Weirdest Thing by Favemmzar200(m): 7:02pm On Dec 19, 2020 |
5hanklee:you're my bloda so na #69999 be lass |
| Re: Weirdest Thing by Fvckhypocrite(f): 8:58pm On Dec 19, 2020 |
Sadiqali24:Ok Have learnt new thing today Thanks!! |
| Re: Weirdest Thing by Fvckhypocrite(f): 9:02pm On Dec 19, 2020 |
Drella:it's your choice bro |
| Re: Weirdest Thing by Fvckhypocrite(f): 9:23pm On Dec 19, 2020 |
Donspicey:I will chat u up later Ur signature gat ur wasap numba? |
| Re: Weirdest Thing by Fvckhypocrite(f): 9:28pm On Dec 19, 2020 |
shaksman96:Lol Naso, no need fighting with ladies online bt the gyal no get manner |
What's The Weirdest Thing Your Partner Or Friend Asked You To Buy? • What Is The Weirdest Thing You've Ever Tried During Sex? • What's The Weirdest Thing You've Ever Caught A Girl Do • 2 • 3 • 4
Husband Fills Wife's Car With Concrete After She Changed Her Surname For Job • Why Do Women Like Handsome Guys? • "Don't Touch Me!" She Shouts, after Deliberately Brushing Me
