Day 12. DNA Test Challenge. KANU Is Now Begging Chukwuma Dike - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Day 12. DNA Test Challenge. KANU Is Now Begging Chukwuma Dike (574 Views)
| Day 12. DNA Test Challenge. KANU Is Now Begging Chukwuma Dike by chukwuaustin(op): 10:04am On Jan 17, 2021 |
Day12 : #dnatest challenge shameless Nnamdi Kanu has refused to accept the challenge rather he is sending his Yahoo Yahoo freedom fighters to beg. |
| Re: Day 12. DNA Test Challenge. KANU Is Now Begging Chukwuma Dike by Nigeriabiafra80: 10:05am On Jan 17, 2021 |
How can I get pin charger
|
| Re: Day 12. DNA Test Challenge. KANU Is Now Begging Chukwuma Dike by Sctests: 10:10am On Jan 17, 2021 |
See as person wey resemble Abu Shekau dey claim sey him be Igbo while Kanu no be Igbo? Abeg Make una go look him picture for him profile, make una burst serious laugh! ![]() The guy forehead spread, come big like signboard! Wonderment! ![]() |
| Re: Day 12. DNA Test Challenge. KANU Is Now Begging Chukwuma Dike by Wiseandtrue(f): 10:14am On Jan 17, 2021 |
chukwuaustin:OP, see wetin hunger dey do you ![]() You no go, go hussle ![]() SMH |
| Re: Day 12. DNA Test Challenge. KANU Is Now Begging Chukwuma Dike by chukwuaustin(op): 11:58am On Jan 17, 2021 |
Sctests:they don't do DNA test with mouth... Tell kanu to simply accept the challenge... Let see if Kanu is not from sambisa Forrest |
| Re: Day 12. DNA Test Challenge. KANU Is Now Begging Chukwuma Dike by chukwuaustin(op): 11:59am On Jan 17, 2021 |
Wiseandtrue:na five munites typing go stop hustle. Your brain need surgery. You we they type u no go hustle |
I Will Testify Against Obi If He Does Not Accept Defeat..... Chukwuma Dike • Day 5 DNA Test Challenge; Kanu Scared Of DNA Test • IPOB Member Challenge Kanu • 2 • 3 • 4
The Major Reason Of Orlu Fracas... By Emeka. • What If Sheik Gumi Is The Shakau The FG Has Been Looking For All These Years? • Food Producers In North Are Feeling The Pressure, Looking For Soft Landing.


