- Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › (1705 Views)
| by Nobody: 8:23pm On Jan 19, 2021*. Modified: 5:14pm On Jun 14, 2021 |
| Re: by EzegeNdiigbo: 8:25pm On Jan 19, 2021 |
No shi shi At all |
| Re: by Sundrus: 8:25pm On Jan 19, 2021 |
For Nigeria u no pay ashawo her money, u don automatically become rapist oh. |
| Re: by PstDapo: 8:26pm On Jan 19, 2021 |
5hanklee: ![]() |
| Re: by Nobody: 8:27pm On Jan 19, 2021 |
Sundrus:She fûck me I fûck her. ![]() |
| Re: by Deserea: 8:29pm On Jan 19, 2021 |
Let me see what I can do. |
| Re: by Sundrus: 8:29pm On Jan 19, 2021 |
5hanklee:OK, by the time the two of una expose unaselves for public we go see who go shame pass. Quietly settle her make u no enter one chance oh. |
| Re: by Sundrus: 8:31pm On Jan 19, 2021 |
PstDapo:currently every olosho dey claim feminist oh, na wetin them dey use take dey remove shame from face. Be guided oh |
| Re: by pigineng(m): 8:31pm On Jan 19, 2021 |
problem no dey finish but guy e fit be say na her V be her point of income,just find her small tin to avoid see finish because na the worst tin to happen to man be that |
| Re: by Nobody: 8:34pm On Jan 19, 2021 |
pigineng:Na her mate dey roast corn sell beside gutter. Make she find better work. |
| Re: by Nobody: 8:36pm On Jan 19, 2021 |
Sundrus:She be feminist, she believes in equality. Only if she'd pay and I'll pay as well tho.
|
| Re: by PstDapo: 8:58pm On Jan 19, 2021 |
5hanklee:Lolzzz |
| Re: by Cerebellum: 10:14pm On Jan 19, 2021 |
Ajeh Kolo OP no go free NL Dem use am do you people? ![]() To dey do Like Eleribu dey hungry una By the way OP, u no go pay back the money wey u go borrow buy your Hoelosho Gf airtime! ![]() |
| Re: by Nobody: 10:27pm On Jan 19, 2021 |
Cerebellum:Olorun oba when this boi wan get sense?
|
| Re: by Cerebellum: 11:00pm On Jan 19, 2021 |
5hanklee:Haa! Guyu mean say nah cell una dey now Chai! No dey smoke Igbo, no get holosho GF with slacked punna, u no go hear..U don put ur papa and mama for gbege nowA! Anyways, God will release you for their suffer on top you ni o not for your own sake o ![]() ![]() |
| Re: by Nobody: 11:02pm On Jan 19, 2021 |
Cerebellum:Very madd boi. ![]() |
| Re: by Nobody: 11:05pm On Jan 19, 2021 |
| Re: by Cerebellum: 11:09pm On Jan 19, 2021 |
5hanklee:Lol..Nah cruise o bossman Honestly ,ur posts dey make me laugh ![]() Aw far nah |
| Re: by Nobody: 11:17pm On Jan 19, 2021 |
Cerebellum:Babagbalagba I dey o. |
| Re: by aje55393: 5:58am On Jan 20, 2021 |
:Feminist don turn Ashewo currently every olosho dey claim feminist oh, na wetin them dey use take dey remove shame from face. Be guided oh |
| Re: by Nobody: 6:19am On Jan 20, 2021 |
Chase the biitch away and lock your doors from behind before she pretentiously get to your heart. |
Wedding Of Shurri Baby, Feminist Who Hates Nigerian Men • 10 Pictures Single And Frustrated Ladies Can Relate To • Mbok! Lemme Look For Trouble Small.. • 2 • 3 • 4
Why Am I Obsessed With The Female Body? • 10 Qualities Women Really Want In Men • My Fiancee' Demands An Iphone For Her Birthday. Can't Afford It Loan Is Option

