Poverty's Posts
Nairaland Forum › Poverty's Profile › Poverty's Posts
1 (of 1 pages)
HIGHESTPOPORI:I don dey follow u.. poverty follows u |
deeone10:Your vote is as waste as dust bin. |
Baobab4loan:Casted.... Red red red ticket. |
@killemall werin be d issue na abi u wan make i press b run follow u? U kno no me abi, i go bend dat ur flat head now@lammercy2018 not too sure of your gender, your sounding more of G, my opinion shar. Ur posts full of ego. Which country you talk say you dey sef. Make i visit u, e be like say ur head no correct abi |
Shuu! na werin dey sup for diz zanga sef? poverty shar wan make everybody move comot diz obodo, make ona shine ona eye well well coz me dey everywhere for Africa, me just dey find visa enter some better country to go shake dem small. if ona neva kno me na me be Mr poverty and u are free to follow me. peace |
Samusu:Thou shall not coz ye shall see my full wrath. Bewarned |
1 (of 1 pages)