Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 319 pages)
see dem ...Ben n boss....jona don chop naija......his government was so porus...people stealing billionz https://www.youtube.com/watch?v=03tLk_YHQm4 |
HE go don join some street gang |
na publicly stunt jare dem de laff una face now haha
even if dem dupe am he can still eat n enjoy life well na na so pastor take dupe my papa self |
ali nailed it..make davido shut up |
1.2 billa no be small bread oo the man go don suffer a lot for womanhands.....especially even families..... imagine ....oil business..no be sure biz to put money o so many bad people there.....na bear bear biz |
shameful lesbians shameful america that is the reason I like trump he is God fearing he is d man for american any day pls make e rule 8yrs |
welcome to Lagos |
bunch of useless lazy fools starving themselves for 40days after d fast de go back to their poverty and d pastors go fr inside mansion brainswashed mindset |
https://www.youtube.com/watch?v=tzJJycOEUvI he was there watching Swazi women boobs https://www.youtube.com/watch?v=ljDQ14N0gVA Utto G - A Song For Imo State |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 319 pages)