Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 205 206 207 208 209 210 211 212 213 (of 325 pages)
Well it's ok when almost all of them are oloshos lol I beg for naija. Na money first oo ? U no how many babe's I don bang even people babe wey de carry for head See if u know. D code for babe's u go bang dem taya oo weda ur money small o big Last word never u trust a lady |
Oyi idoma |
dem sufffer de come dem never see anytin auchi poly very yeye place to school |
so if i watch mojo na cybercrime abi |
What make this picture captivative is not just the oversized, poor quality shirt, or Phyno’s gaunt look, but the caption under the image. It read, “TJ, Slow Dog & Friend“. That is it! Phyno was so insignificant that his name was not known so he had to be given the arbitrary title, ‘friend’. Today Phyno is definitely the biggest artist from South Eastern Nigeria at the moment, and the biggest Hip Hop artist from those regions. True story
|
EFCC de mad sey d. Man use gun point for dem head or sey d man steal govt money again all of una we de here to bring tribalism are all idiots n bastards Story dem go release am if e settle Dis is alibaba hacking runs dis deal don change many ppple life I swear dis is a recomended runs for real niggaz |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 205 206 207 208 209 210 211 212 213 (of 325 pages)