Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 231 232 233 234 235 236 237 238 239 (of 325 pages)
tommiebuck:dude stfu n stick to the topic..ok its just a mistake na spell checkers do am like dat....ok..i i hurriedly post without noticing ![]() |
jidestroud:you see how guys have turned to Muguns in the name of love..and why are Naija gals so fake..n wicked....to make matter worst using another guys pics as dp...shame to all ye small brain naija babes...who dont have anything to offer to this world only to take take and consume...one day una head go burst....as for you guy now your eye don clear because of one yeye gal..and love that is deceiving you..you went to get a note 3 instrumental payment,you never seee anything oga pay ur debt....oo if na ur sister ask you for money now na excuses....ol boy carry ur cross |
Wizkid I pity am when e go set for am ..na him go dey cry...guys go fall him hand...for him mind he tink say he get money abi... |
Me na the booty first i no dey look face oo i no dey see uche face at all...Ukwu sarambala first tin forst |
date someone i cant marry..omo me na the under i dey go.....hit n run |
Dis wizkid na heavy mumu....rihanna go just put d paper where d song is written inside shredder..as soon as wizkid leaves |
Haha when she no gree give...mr aydee to.to...so mr aydee wan fall her hand na...linda is very stingy upon all her asset she no wan give guys... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 231 232 233 234 235 236 237 238 239 (of 325 pages)
