Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 227 228 229 230 231 232 233 234 235 (of 325 pages)
Kenyan hoes will still suck davido pole....jare dey want to |
Which one be old manual method again na...na wa oo...me wey go my pollin unit dem say accredition don finish....i para comot there go hotel go watch ball n drink beer.... |
Fashola is the best governor lagos has ever had I beg.... |
Chibok girls are dancing mapouka in gwonza....lol |
And dis nonsense made frontpage |
kai dat iss why e no good to keep some kind of friends....d guy na bastard....so na God like make d guy dey starve abi...pple using d name of Jah in vain.... |
See dem always pressured wit material things women? I just don't no why..dats why many of them open legs for materials things which they can work hard and buy |
Oga rush am o...no health implication jare we r africans...notin fit kill us....and u go dey enjoy free electricity from the generator plant na for the mass...tell dem to supply u electricity |
good hustle standard studio I hope to bring clients come. Work one day |
All ashewomen should report here https://www.nairaland.com/1290971/list-out-ashawo-joints-states/356#31550932 thats the zone...bro @OP jah bless u ashewo is the best ever.... i cant count the number of ashewo babes i ave bleeped going to 70 n still counting as long as i exist.. #allgirlsnaashewo |
Wetin be all dese. Gaals own n church...if my gal try dis na pursue ooo...na by church? or wats inside u? All dis our Yeye hypocrite naija babe's who have stereotyped mind |
Ashewo, rapist assasins, gambler drunk strippers drug addict lesbians homos, sadist bad belle... 419 yahoo boiz n babe's thieves dey go. church ....na we r all god pikin |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 227 228 229 230 231 232 233 234 235 (of 325 pages)
kai dat iss why e no good to keep some kind of friends....d guy na bastard....so na God like make d guy dey starve abi...pple using d name of Jah in vain....