Princeifynicky's Posts
Nairaland Forum › Princeifynicky's Profile › Princeifynicky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
its my birthday fellas, make una wish me well o... Also, make una keep my gift o.... No boxers n singlets o. |
BeebeeOoh, thank u for d isiewu, oya come taste am o... Ehen, u fit increase d dosage of d gamaline sef.... But u go first taste d delicious delicacy |
oga, so u no fit tell us ur loyal pals for sexuality say u wan move dis story come literature ba? Anyways, me i don land for here gidigba... *Everybody clear road, beebeeooh, bring one plate of isiewu if u dey come ehn* |
so, damien even get person sef.... I bin dey reason say d guy na nobody o. |
thannk you very much for the update... I patiently follow... Prince |