Sports › Re: Nigeria Vs Portugal: International Friendly (1 - 2) On 10th June 2026 by prinsam30: 11:39am On Jun 08 |
Justrite007: Portugal go collect wotowoto That's the spirit brotherly, na wetin I want to dey hear be this, no be those ones wey dey see their own country men less less, even if them beat us I will never downgrade them |
Sports › Re: Nigeria Vs Portugal: International Friendly (1 - 2) On 10th June 2026 by prinsam30: 11:36am On Jun 08 |
190: which nigeria?
who wan give them visa take enter usa when portugal are already there!
Maybe its another Nigeria because these current batch of players no sabi Always badmouthing Ur own, that's why these guys don't rate us well, pls for once change Ur perspective on the way U look Ur country men, U no go die if U do so |
Sports › Re: Nigeria Vs Portugal: International Friendly (1 - 2) On 10th June 2026 by prinsam30: 11:33am On Jun 08 |
If Nigeria win Portugal come Wednesday friendly they will be ranked in the top 10. I just hope they win it |
Crime › Re: Police Rescue Adelabu’s Sister, Twin Sons After Deadly Gun Duel With Kidnapper's by prinsam30: 9:42pm On Jun 06 |
Story for the gods, just tell us U paid ransom. Oh l forgot, he's an APChit member buh innocent children are in the bush they cannot go and rescue them, useless people
And where are their dead bodies... Awon oni iro lasan lasan |
Politics › Re: Comedian Koboko Raises Alarm Over Closed INEC Offices In Calabar by prinsam30: 9:39pm On Jun 06 |
How can U stop registration 6month B4 the election, does that even make sense |
Politics › Re: "You Snatched Power, But Don't Know What To Do" – Ruth Odugbemi Blasts Tinubu by prinsam30: 9:35pm On Jun 06 |
Emi lokan EMI lokan now Ur confused of what to do |
Politics › Re: "The Real Jagaban Is Coming" – VDM Warns That Insecurity Will Spread To Lagos by prinsam30: 9:33pm On Jun 04 |
It's not a hidden thing na, nobody should be surprised, we told them back in 2023 buh they wouldn't listen, useless leaders |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 9:50pm On Jun 03 |
Una try jare e no easy |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 9:48pm On Jun 03 |
Na God save Poland today if not eh |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 9:35pm On Jun 03 |
The way Portugal go take hamma us eh, Poland no dey play anything na |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 9:33pm On Jun 03 |
These boys are not playing according to the coach plan, the guy don shout tire for touchline |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 9:30pm On Jun 03 |
Another one |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 9:29pm On Jun 03 |
What kind of PK is this na |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 9:23pm On Jun 03 |
This our number 2 dey try sha |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 9:09pm On Jun 03 |
Like him or hate him if osimeh dey this match everybody go wake up |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 8:59pm On Jun 03 |
femi4: They last played on Sun Lost 2-0 to Ukraine Ok |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 8:54pm On Jun 03 |
That back dey check some how |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 8:36pm On Jun 03 |
We dey miss iwobi for this middle aswear, no creativity in that middle at all |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 8:33pm On Jun 03 |
Ekaka14: That polish defender appears to have neutralized Akor so far Thee same way lewandoski is caged right now But other options full ground |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 8:31pm On Jun 03 |
Nigeria keeping the most of the ball possession |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 8:29pm On Jun 03 |
HIGHESTPOPORI: Which channel on Dstv is showing the match Both DStv and gotv at useless, na for YouTube on my smart TV I dey watch this match so |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 8:27pm On Jun 03 |
Make dem thank god say osimeh and co no dey, dem for don chop goals tire |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 8:17pm On Jun 03 |
On a normal we suppose don dey beat this people like three already na |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 8:15pm On Jun 03 |
success1smyn: Goal.
I no even no say VAR dey My brother me too ooo |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 8:15pm On Jun 03 |
This one na clean coal na |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 8:13pm On Jun 03 |
As far as I'm concerned they are playing well |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 7:09pm On Jun 03 |
femi4: No..that was Norway ...similar jerseys I know what I saw na, lewandoski score a late PK na |
Sports › Re: Nigeria vs Poland: Friendly (2 - 2) On 3rd June 2026 by prinsam30: 4:05pm On Jun 03 |
But Poland played a match day before yesterday na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal vs PSG: UCL Finals (3 - 4) on penalties On 30th May 2026 by prinsam30: 8:04pm On May 30 |
Gabriel na big akamu, U wey I dey tip for balloon dor U just go bulldoza the ball go Venus nonsense and ingredients |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal vs PSG: UCL Finals (3 - 4) on penalties On 30th May 2026 by prinsam30: 8:02pm On May 30 |
Very useless arteta, he killed this game right from first half |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal vs PSG: UCL Finals (3 - 4) on penalties On 30th May 2026 by prinsam30: 8:00pm On May 30 |
What a rubbish |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal vs PSG: UCL Finals (3 - 4) on penalties On 30th May 2026 by prinsam30: 7:56pm On May 30 |
Raya is a good keeper any day twice on Saturday |