Sports › Re: Portugal Vs DR Congo: World Cup 2026 (1 - 1) On 17th June 2026 by prinsam30: 8:21pm On Jun 17 |
This England line up no just make sense at all
|
Foreign Affairs › Re: US Releases Official Agreement With Iran. Read The 14-point Text by prinsam30: 8:13pm On Jun 17 |
Congrats to the USA and Israel now the strat of hurmos will be finally open and oil can be available again buh my country Nigeria will rather increase the price of fuel than bringing it down, useless greedy people like Dangote and others |
Sports › Re: Portugal Vs DR Congo: World Cup 2026 (1 - 1) On 17th June 2026 by prinsam30: 8:11pm On Jun 17 |
kayyyy44: At this point I believe the coach is just starting Ronaldo to appease him. Nothing more. He should not be starting games  My brother tell me any striker in that Portuguese team wey beta pass CR7, so na only CR7 dey the pitch abi wetin hold others wey dem no fit score |
Sports › Re: Portugal Vs DR Congo: World Cup 2026 (1 - 1) On 17th June 2026 by prinsam30: 8:09pm On Jun 17 |
|
Sports › Re: Portugal Vs DR Congo: World Cup 2026 (1 - 1) On 17th June 2026 by prinsam30: 8:02pm On Jun 17 |
chinchum: Ivory coast is Africa Yes ooo I'm rooting for them too ooo |
Sports › Re: Portugal Vs DR Congo: World Cup 2026 (1 - 1) On 17th June 2026 by prinsam30: 8:01pm On Jun 17 |
chinchum: Cape verde is 64 on Fifa ranking. Sorry for the mistake, they are actually 67 |
Sports › Re: Portugal Vs DR Congo: World Cup 2026 (1 - 1) On 17th June 2026 by prinsam30: 7:58pm On Jun 17 |
Bamz: Let's not forget that DRC is 43 in the Fifa ranking! Also cape vard who is on number 67 on the list held Spain to a draw. My brother football don change ooo |
Sports › Re: Portugal Vs DR Congo: World Cup 2026 (1 - 1) On 17th June 2026 by prinsam30: 7:56pm On Jun 17 |
This is a red card offence na |
Sports › Re: Portugal Vs DR Congo: World Cup 2026 (1 - 1) On 17th June 2026 by prinsam30: 7:50pm On Jun 17 |
Bamz: DRC should be comfortably winning this match. Gosh! Those guys are not serious |
Sports › Re: Portugal Vs DR Congo: World Cup 2026 (1 - 1) On 17th June 2026 by prinsam30: 7:49pm On Jun 17 |
klarry79: Portugal looks like their plays are heavy and can barely run. old tired legs from kick-off Na just names full that Portugal team they are not coordinated at all |
Sports › Re: Portugal Vs DR Congo: World Cup 2026 (1 - 1) On 17th June 2026 by prinsam30: 7:47pm On Jun 17 |
Make this concencao dey cross ball na na now the coach dey bring in Ramos, this coach na mumu aswear |
Sports › Re: Portugal Vs DR Congo: World Cup 2026 (1 - 1) On 17th June 2026 by prinsam30: 7:43pm On Jun 17 |
This Congo na mumu dem be aswear wasting chances anyhow. CR7 don try buh make the coach sub him off that front go flow well well just like against Nigeria the other day |
Career › Re: What’s The One Thing You Learnt On A Job That School Never Taught You? by prinsam30: 10:09pm On Jun 16 |
LOYALTY..... School can never teach U this amazing word |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 10:04pm On Jun 16 |
Nonsense game |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 10:01pm On Jun 16 |
Shey Una talk say okoye no be good keeper, the goal dem score Mendy so |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 10:00pm On Jun 16 |
Why the coach no put this boy since na, see beta goal
I never type finish mbape don score na wa ooo |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:59pm On Jun 16 |
At last |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:59pm On Jun 16 |
Angelfrost: Far better?!! Better, but not by much.
African football is has a long way to go in general quality tbh.
African teams need to work harder to improve their attacking quality and approach to games.
Last Nations cup was good to see, but it can be better...!
Look at the Iranian team yesterday, so dogged and fearless. Same with Japan and South Korea. Nigeria has the most complete team in Africa even Morocco don't av strikers like Nigeria |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:56pm On Jun 16 |
Cross this ball inside 18yard box Una go dey pass rubbish |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:53pm On Jun 16 |
How can U av all the chances in this world to bury this people and U wasted all, which kind team be this wey no get strikers abeg |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:51pm On Jun 16 |
Lawalemi: African Champion  Wey no get strikers, na champions be that one |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:49pm On Jun 16 |
Senegal no try for this match at all always losing focus in the 18yard box |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:47pm On Jun 16 |
ogbe88: If your team is so good, why r they not here. Abeg make Una stop all this nonsense why is Ur team is not playing the world cup, am I complaining to u |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:43pm On Jun 16 |
heartofcity12: His achievements will be wrecked playing for Nigeria, he has more chances winning many trophies playing for France, he’s where he deserves to be.. Shoe get size. So how many trophies him don win for France now, buh possibility him fit win AFCON for Nigeria |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:36pm On Jun 16 |
|
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:35pm On Jun 16 |
Patnome: This MUMU Senegal coach should sub off ismaila sarr
He is just useless in this match. Let he replace the idiot with ndiaye So ndiaye no dey this match, the coach don fvck up |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:34pm On Jun 16 |
|
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:33pm On Jun 16 |
seppuku: Without a doubt. The Senegalese need an instinctive goal scorer. They are wasting too much time up front. The thing just tire me oooo, Senegal no get strikers at all |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:32pm On Jun 16 |
How e take be offside na
Na offside jor, mumu jackson |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:30pm On Jun 16 |
Senegal don losegard ooo |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:30pm On Jun 16 |
Shidinky: Senegal coach should sub the attackers
They are not fluid
They need killa instincts Honestly, that front dey sleep |
Sports › Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 9:28pm On Jun 16 |
This olis3 na correct player ooo, I wish say him play for Nigeria |