Politics › Re: Rev Esther Ajayi To Tinubu: Flood Market With Food To Ease Economic Woes’ by prinsam30: 10:03am On Jul 18, 2024 |
trinnalar: Where will he get the food? exactly where will he get the food |
Christianity Etc › Re: Rev. Ogbonnaya Bartholomew Ekene Ordained A Priest by prinsam30: 1:20pm On Jul 16, 2024 |
emmanuel596: He go still go Bleep person wife and daughters... imagine wasting 17 years of your life U AR A MUMU MAN |
Sports › Re: Spain Vs England: Euro 2024 Finals (2 - 1) On 14th July 2024 by prinsam30: 9:53pm On Jul 14, 2024 |
England should just go and rest jor, una think say una go fit beat Spain ni |
Sports › Re: Spain Vs England: Euro 2024 Finals (2 - 1) On 14th July 2024 by prinsam30: 9:17pm On Jul 14, 2024 |
Spain should just win this thing make everybody rest jor |
Celebrities › Re: Speed Darlington Threatens To Sue Hypo Company Over Damaged Clothes(pictures) by prinsam30: 2:54pm On Jul 09, 2024 |
NA THAT RAG U DEY WASH WITH HYPO, U NORMAL SO |
Foreign Affairs › Re: Hezbollah Fires 200 Rockets And Drones Into Israel by prinsam30: 10:06pm On Jul 04, 2024 |
abeg my people the war don start be that, na wa ooo |
Politics › Re: President Tinubu Approves New Withholding Tax Policy by prinsam30: 11:04am On Jul 02, 2024 |
omoredia: They think more money will make of for their foolishness. We don't need more revenue what is needed Is more sense SERIOUSLY WE NEED MORE SENSE |
Celebrities › Re: I Can't Stop & Sadly They Will Keep Arresting Me-verydarkman Speak After Release by prinsam30: 10:01pm On Jul 01, 2024 |
na so let them know |
Health › Re: What Is Usually The First Sign Of Hiv? by prinsam30: 3:52pm On Jun 28, 2024 |
MGDIMA4: Marry and stick to one woman To avoid panicking when ever you start having any of the symptoms above WHAT IF UR SO CALLED WIFE CARRY AM CUM GIVE U NKO |
Politics › Re: National Assembly To Establish Hospital For Senators, Reps, Others – Akpabio by prinsam30: 11:06am On Jun 28, 2024 |
very useless sets of people |
Politics › Re: Fubara To Senate Committee: We Don't Do Party In Rivers, PDP Has Failed Us by prinsam30: 12:55pm On Jun 27, 2024 |
|
Sports › Re: Osimhen Not Banned From Super Eagles – NFF by prinsam30: 6:34am On Jun 20, 2024 |
I tire ooo, na so dem dey ban person |
Business › Re: Western Multinationals Fleeing Nigeria Being Replaced By Asian, Turkish Firms by prinsam30: 9:08am On Jun 19, 2024 |
I THINK SAY SOMEBODY SAY HIM GO BUILD NIGERIA AS HIM BUILD LAGOS, WETIN DEY HAPPEN MR PRESIDO |
Politics › Re: El-Rufai To Gov Uba Sani: Your Fall Is As Predictable As A Candy In Kid's Hand by prinsam30: 8:33pm On Jun 18, 2024 |
u steal money abi u no steal, go and clear ursef Mr man |
Business › Re: I Feel Embarrassed When Guys Bargain For Foodstuff In The Market by prinsam30: 4:35pm On Jun 15, 2024 |
Embarrassed ke, Omo even b4 this country don baje like this I don dey bargain oooo, and I'm good at it and all the babes I don date learn from me, omo no time ooo |
Business › Re: Look At 80k Ram In Orange Market Nassarawa by prinsam30: 5:27pm On Jun 14, 2024 |
ggood: Where in nasarawa state do we have orange market BOUNDARY BETWEEN ABUJA AND NASARAWA |
Politics › Re: FG, States Can Pay Minimum Wage With Recovered Loot — Falana by prinsam30: 2:41pm On Jun 14, 2024 |
GOVMENT OF LOOT RECOVERY AND RELOOTED IT AGAIN |
Celebrities › Re: 'Better To Have Your Own Money Than Depend On Men’ – Linda Ikeji To Young Ladies by prinsam30: 5:46pm On Jun 13, 2024 |
NWANICHODE: But you use men cash out fes NA U DEY MIND HER AWON MOTIVATIONAL SPEAKER |
Celebrities › Re: 'Better To Have Your Own Money Than Depend On Men’ – Linda Ikeji To Young Ladies by prinsam30: 5:45pm On Jun 13, 2024 |
ABEG WETIN THIS ONE DEY TALK NA |
Food › Re: Cost Of Living Is Still Relatively Cheap In The North, See #200 Food by prinsam30: 4:57pm On Jun 13, 2024 |
ABEG WHICH OF THE NORTH U DEY TALK ABOUT, BCOZ FOR ABUJA WEY I DEY SO, IF U NO HOLD 5K U NO GO FIT COOK MANAGEABLE VEGETABLE SOUP WITH PONMO WEY U GO CHOP FOR THAT DAY ALONE....
ABEG SPECIFY WHICH OF THE NORTH |
Sports › Re: Nigeria Vs Benin Republic: 2026 World Cup Qualifier - 1 - 2 (Full Time) by prinsam30: 7:12pm On Jun 10, 2024 |
Spiritualmind10: I never had hope on Finidi George, so I am not surprised. Who's Finidi to be appointed as the head coach of the super eagles. FINIDI IS NOT A GOOD COACH IS AS SIMPLE AS THAT |
Sports › Re: Nigeria Vs Benin Republic: 2026 World Cup Qualifier - 1 - 2 (Full Time) by prinsam30: 7:09pm On Jun 10, 2024 |
UNA GO STILL TELL ME SAY THIS COACH GOOD SO, PLAYING ATTACKING FOOTBALL WILL NOT TAKE US ANYWHERE, DEFENSE WINS GAMES, UNA DO BAD BELLE GO PURSUE PESERO. FOR GOODNESS SAKE WHAT PEDIGREE FINIDI HAVE WEY UNA CARRY WORK GIVE AM, AT LEAST DURING PESERO WE DEY DEFEND AND WE DEY WIN GAMES, THIS CUM RUSH GO DEY PLAY ATTACKING FOOTBALL WITHOUT A GOOD BACK FOUR, WHY DID HE OMIT EKONG EVEN AINA WHAT ABOUT ZAIDU |
Sports › Re: Super Eagles Recite "Arise O Compatriots" In Benin World Cup Qualifier Match by prinsam30: 5:56pm On Jun 10, 2024 |
it's 2 goals now already, our defense is not good at all |
Celebrities › Re: Verydarkman Released From Prison After Granted Bail By A Federal High Court I by prinsam30: 4:12pm On Jun 10, 2024 |
GOOD NEWS, HE'S DOING A GREAT JOB BUH PLS DO IT WITH CAUTION AND SENSE, NO LET APC REASON UR MATA THE SECOND TIME OOO
ALL MEN SHOULD GO FOR DNA TEST, NO WONDER MOST LADIES HATES HIM |
Politics › Re: Minimum Wage: Resign If You Can’t Pay, Labour Tackles Governors by prinsam30: 1:12pm On Jun 09, 2024 |
YesDaddyTill203: Clowns 🤡.
Resign? These communist labor leaders are delusional. So these Governors should make promises that they know they can't keep buh the same governors ur defending now can make promises upon promises wen vying for the seats abi, you guys ar just something else aswear defending nonsense |
Business › Re: Court Tells Multichoice To Give Nigerians One Month Free DSTV, GOTV Subscription by prinsam30: 1:58pm On Jun 07, 2024 |
NA SO DEM SEND ME MESSAGE LAST MONTH SAY MAKE RECHARGE MY GOTV WITH THE OLD AMOUNT ON JOLI B4 12MIDNITE TO ENJOY THE OLD SUBSCRIPTION WHICH I DID \, MAKE I DEY SEE THIS MONTH WEDA DEM GO CHARGE ME FOR THE NEW SUBSCRIPTION |
Sports › Re: 2026 World Cup Qualifier: Bafana Bafana Arrived Uyo Yesterday After Delay by prinsam30: 6:21am On Jun 07, 2024 |
onadana: Did you really watch the Afcon match? na u dey mind that otu, I don't think he watch that game |
Sports › Re: 2026 World Cup Qualifier: Bafana Bafana Arrived Uyo Yesterday After Delay by prinsam30: 6:19am On Jun 07, 2024 |
emmabest2000: These guys might pull a surprise
if .... for where dem wan pull the surprise, e go shock u |
Politics › Re: Police Nab Zamfara Assembly Member, Ex-LG Chairman For Banditry by prinsam30: 6:12pm On Jun 05, 2024 |
SHEY IF I TELL UNA SAY GOVERNMENT HAND DEY THIS BANDITRY UNA GO SAY NA LIE, HOPE UNA DEY SEE AM NOW |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Borussia Dortmund vs Real Madrid: UCL Finals (0 - 2) On 1st June 2024 by prinsam30: 9:10pm On Jun 01, 2024 |
the way Madrid dey play so if care is not taking aswear Dortmund go carry them do yeye ooo |
Romance › Re: Drama As Woman Blocks Groom From Dancing With Bride(pics/video) by prinsam30: 5:22pm On May 27, 2024 |
That's the twin sister to the bride na, its necessary |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Manchester United: FA Cup Finals (1 - 2) On 25th May 2024 by prinsam30: 5:17pm On May 25, 2024 |
we finally lifted the cup |