European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 3) On 29th October 2023 by prinsam30: 5:05pm On Oct 29, 2023 |
the way I dey see this Man u club, any good players wey cum that club always ends up as a flop, na God just save CR7 wey quickly run for his life from that club, even 10 hang was a great coach b4 coming to Man u dey now see what he's coaching |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 3) On 29th October 2023 by prinsam30: 5:02pm On Oct 29, 2023 |
Caveatemptor: It is baffling how Ten Hag has set up his team to play defensively at Old Trafford. Just inviting City to pressure your goal. that's my point the guy just loves playing defensively against big teams |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 3) On 29th October 2023 by prinsam30: 4:58pm On Oct 29, 2023 |
Kyase: Na Ten hag Tactics be that
Very annoying now it has cum to hurt them... awon werey |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 3) On 29th October 2023 by prinsam30: 4:56pm On Oct 29, 2023 |
I tell una say this 10 hang is not a united kind of caoch very clueless and out of idea |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 3) On 29th October 2023 by prinsam30: 4:55pm On Oct 29, 2023 |
common sense this dalot no just get and now PK to Man city |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 3) On 29th October 2023 by prinsam30: 4:52pm On Oct 29, 2023 |
to hold ball sef na problem for United players |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 3) On 29th October 2023 by prinsam30: 4:45pm On Oct 29, 2023 |
thatigboman: Man U, u guys should better redeem yourselves today redeem fire with this nonsense wey Man u dey play back, person go dey run with the ball go front all of them go stay back |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 3) On 29th October 2023 by prinsam30: 4:42pm On Oct 29, 2023 |
all these misses chances will later hunrt Man u |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 3) On 29th October 2023 by prinsam30: 4:36pm On Oct 29, 2023 |
aswear Rashford is a big problem |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 3) On 29th October 2023 by prinsam30: 4:34pm On Oct 29, 2023 |
I just dey look this ten hang somehow, his sel3ction get as e be oo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 3) On 29th October 2023 by prinsam30: 3:27pm On Oct 29, 2023 |
no hope for United if Rashford Start this game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Sheffield United (5 - 0) On 28th October 2023 by prinsam30: 5:52pm On Oct 28, 2023 |
thatigboman: God forbid. Arsenal must win this season. It is our turn to win. this statement can only be made by one important personality in Nigeria at the moment not assnall Biko... Na My Turn..... if u know u know, if u don't forget about it |
Politics › Re: Adamawa Governorship: Trbunal Dismisses Binani's Petition, Affirms Fintiri (PDP) by prinsam30: 5:45pm On Oct 28, 2023 |
God1000: This woman almost made a history in the last governorship election in Adamawa state, she came very close.
I salute her courage what stupid courage ar u talking about, somebody that almost cheated her way through pls u people should stop glorifying criminals abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Sheffield United (5 - 0) On 28th October 2023 by prinsam30: 5:40pm On Oct 28, 2023 |
thatigboman: u go see what will happen at the end of this season. nothing go happen bros, na here we dey na, dem go bottle am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Sheffield United (5 - 0) On 28th October 2023 by prinsam30: 5:06pm On Oct 28, 2023 |
thatigboman: That's how a team that wants win league plays. Arsenal is on course. that's what u people said last season, what happened at the end |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Sheffield United (5 - 0) On 28th October 2023 by prinsam30: 5:05pm On Oct 28, 2023 |
no be shieldfield united wey Man u struggle to beat ONE Zero be this, na im assnall wan destroy their lives so oooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sheffield United Vs Manchester United (1 - 2) On 21st October 2023 by prinsam30: 7:44pm On Oct 21, 2023 |
wetin Man u wan play for this match now |
Politics › Re: YIAGA to INEC, NASS: Emulate Liberia, include Candidates photos on ballot papers by prinsam30: 9:56am On Oct 18, 2023 |
I can't go to work this morning bcoz I can't afford to buy fuel for my car again, Abuja life sef don tire me, una dey here dey talk of election |
Health › Re: How Do I Get Rid Of White Spots On My Face? by prinsam30: 10:48am On Oct 17, 2023 |
just buy cocumba blend it and start rubbing on ur face both morning and night for one week and thank me later |
Christianity Etc › Re: Why Did You Stop Going To Church? by prinsam30: 8:59am On Oct 15, 2023 |
I don't even know wen last I go to church and I don't av a reason for that |
Foreign Affairs › Re: How Did Israeli Intelligence Fail To Stop Major Attack From Gaza? by prinsam30: 8:58pm On Oct 07, 2023 |
u people are here fighting over other people's palava, una own palava dey there dey look straight into una people eyes, make una dey plat |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United vs Brentford (2 - 1) On 7th October 2023 by prinsam30: 5:51pm On Oct 07, 2023 |
enemyofprogress: abeg bring am out make we take celebrate for here now everybody is invited except angelfrost that guy no get joy for Man u  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United vs Brentford (2 - 1) On 7th October 2023 by prinsam30: 5:11pm On Oct 07, 2023 |
enemyofprogress: Abeg na wetin you dey cook? Bring am out make we take celebrate omo na stew and rice I dey arrange ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United vs Brentford (2 - 1) On 7th October 2023 by prinsam30: 5:09pm On Oct 07, 2023 |
BoldBrainz: Even you wey type this rubbish know say na rough play you dey..😂. na u dey mind that kid |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United vs Brentford (2 - 1) On 7th October 2023 by prinsam30: 5:08pm On Oct 07, 2023 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United vs Brentford (2 - 1) On 7th October 2023 by prinsam30: 5:05pm On Oct 07, 2023 |
this is unbelievable, so united can actually win game, I was busy cooking I just say make I check wen Man u get match boom I see 2.1 na wa ooo, I'm happy for them buh 10 hang should stop starting Rashford, that guy is a waste |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by prinsam30: 2:56pm On Oct 03, 2023 |
Jokerman: Erik 7 Hag must not lose this Match he has lost it already the moment he put Rashford and Bruno in the lineup, is either draw or they lose |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Galatasaray UCL (2 - 3) On 3rd October 2023 by prinsam30: 2:54pm On Oct 03, 2023 |
abeg who get time to watch Man u game again, as long as that 10 hang is still there, nothing good will ever come out of it bcoz at the end of the day Rashford will still play together with his uncle Bruno, I will rather waste my time on bigo, viewing different types of nyanch than watching that bald head man killing my darling club |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Crystal Palace (0 - 1) On 30th September 2023 by prinsam30: 5:33pm On Sep 30, 2023 |
fergie001: Kyase & Ray07, please comment on my behalf kyase is there fighting a lost battle |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Crystal Palace (0 - 1) On 30th September 2023 by prinsam30: 5:31pm On Sep 30, 2023 |
Meedon: Arsenal FC is nobody's mate bro. We beat any club we meet. 😂 😂 😂 😂  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Crystal Palace (0 - 1) On 30th September 2023 by prinsam30: 5:29pm On Sep 30, 2023 |
fergie001: I suppose frame this comment. 😂 😂 😂 😂 correct guy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Crystal Palace (0 - 1) On 30th September 2023 by prinsam30: 5:17pm On Sep 30, 2023 |
fergie001: 10Hag no Sabi? Blamed Ronaldo, blamed De Gea, Blamed Garnacho, blamed Sancho, blamed Fred.... Who is there to blame again?
Hahahahahahahaha...... Worstest in history jareh I supported wholeheartedly |