Prinx55555's Posts
Nairaland Forum › Prinx55555's Profile › Prinx55555's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
I heard My great grandma drove 2 well dan any guy cud eva thought of b4 she died on sept 16 1872. |
. |
Mere reading there texts u shall know dia status. Am sorry 4 dez cheap things called girls. |
Try and beg him. Sinz he knows u a cheap thing,he wont love 2 let u go |
Wishn u guyz d best |
ave bin hoping 2 read dis for long. More greese 2 ur elbow boss |
pls how true is dis? Cuz i wanna start broadcasting it |
laffin out loud |
Jewel Bukky: ABU Senate building...e nor fine reach half of my sch |
lirusehn: kk. Shaking no dey. Buh wait o wch network dis one b?oboi na still mtn o |
lirusehn: u no wetin ehn ma fellow naialandaz go complain say we don drail frm dia topic. Drop ur maths mah jez bell u straightno quamz. |
lirusehn: mey ASUU call off ist o. See sev, ahc Ejiro last week o. Cum see tori wey she nack gimme base on ur mataz o.no minam na Paper gal she b. Her mata sev ehn.. Na still specio |
lirusehn: oboi naim o. Buh da Abraka mata so na specio on on own. Jez call ma digits ao xplain giv u.kk. Naimb later o cuz ano get shishi 4 me phne o. wch tym man one fall in sev? |
lirusehn: i undastand. Buh ano sure say u fit do dah one 4 NL o. Nway! See ma nee numb here. - : hw PH na?omo bless God o. Wait o,dis tin wey i dey see so na true? Wetin Abraka do? |
lirusehn: hey. I don die. See ma guy. Oboiyeeeeeeeee. U o say i don fuckup bigtime shey? No b ma fault o. Oboi den gbe ma phne ni, naim mey me no call u. Hw ur mata dey b 4 dat side na? Hw u cum tey track me sev?oboi i just dey one side o. Nowonda all ur numb wei i range non dey go.Somtin jus say make i search LIRUSEHN on google o, na so i jus see dis thread cum dey follow am up since o. E get how we go fit tak chat privately? Got alot 2 say |
lirusehn: nt really. Why dont u do me dis favour of uploading a prof piz sir.oboi no kari ur jebo life reach here o. Let use PE. E neva tail wey i join NL, so i neva get time 4 dat. U no knw Akpomie Marvellous aka Prince. Nawa 4 u o |
lirusehn: yes sir. Any P?pls dnt use sir. Lol. No P. Am also a pharmacy student 200L in dat same delsu. I said it ur face looks familiar. Do u knw Prince Akpomie? |
lirusehn: Wot got me tickled blue is dat dis Jhubril of a gut is a Yoruba boy and yet a Christian (if am ryt) jhubril y now? U don fall ma hand big time. See ehn..... Na so u even 4low peeps bag 4 Abu 2012 thread. Brosie chill nah.2 knw book no special,na God jez gum u widat. Mah tell u ehn u too dey show ur sev,Buh bliv me ave writen jamb 3 gud tymz ave neva scored blow 260(and i swear i didnt cheat. I wrote all wiv ma goddamn brain) dont say am still home bro. I swear am a delsuite (200L delsu pharmacy student). I aint showcasing masev bro. Am only saying dis so uma knw ur best is probably anoda man's worst. And ur salary is anoda man's tithe. Even if u kip displayn dez animalistic instincts of urz it wont do u any gud. Plz jez take ma words. Am sowie if ave in anyway insulted u sir. Am really sowie. Plzzzzzz.bro. Am sorry did u just say u ar a Delsuite? |
-Mr Cork-:hmn *u was classy* u readers are trying o. I cant stand dis sh*t like seriously. |
i wish i neva took my time 2 read dis futurelez dog's thread |
whose Problem is it? |
