Professor2609's Posts
Nairaland Forum › Professor2609's Profile › Professor2609's Posts
1 (of 1 pages)
let them b killed... no time...well play boys |
c gbege!!! |
guys.....e bi lik say d baby nah wan kai Baboo oooo.....dem wan quick do face surgery for am bfor unveiling.......tiwa we dey await d unveiling oooo!!! |
o boy yiiii....mai pastor weigh gan ooo....abeg shey im no go rock life niii?...bad belle pple...una follow am frm church reach here...paito,more ororo to ur engine jor |
abeg mak dem cum house cum hulk bread and gala jor |
1 (of 1 pages)