Psalmwise's Posts
Nairaland Forum › Psalmwise's Profile › Psalmwise's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 63 pages)
![]() ![]() kinwayne:Oga u dn hear Ya property no fit freak her...she satisfied with me Plenty other writers dn try snatch am buh dem no succed ![]() ![]() ![]() |
Does d guy look responsible sef...,d sagging and al dat Anytim hez performing on stage is eyes re always looking dull or lik persn wey wan sleep...igbo weed @work |
cum which kind play bdat....babe wey i nearly beat persn ontop naim u dey advice persn to try...nah bread....mr kinwayne...no near here OOO..MILITARY ZONE KEEP OFF thronekid: ![]() |
lolx ppl no gree put pix op cum tink sayb i go put my babe pinshure dere makm i cum dey get diff type of comparisim... #well sha am single |
Unibenstudent:Asin....bros I respect u a lot gan oo....asin u look lik better pesn to me Buh wit dis thread u created...meen.....u brought ur status low Abi nah joke bdis ni...or dis sumone else:-/, |
What abt me Am I not funny ![]() Abi maka bribe u ![]() |
shuoo..wetin concern nairaland and election...nairaland nah polling unit ni jezuzboi: |
tosyne2much:Wait sef i wrote P..U..S..S..I..E..S NT KITTY CATS... ![]() WHO IS RESPONSIBLE!!!!!!!! ? |
tosyne2much:Nawa oo u dn even turn list maker Oya make list for ten types of pussies ![]() i want tpo knw ow i wud handle each ![]() |
u dis boi called tosyn sha.... You will always find one 10 types to talk about Naw its ten types of virgin Mayb the next one wud be then types of hymen....or betterstill ten types of kissers ![]() hmmmmm |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 63 pages)


?