Psalmwise's Posts
Nairaland Forum › Psalmwise's Profile › Psalmwise's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 63 pages)
i dn dey see ppl dey quote d op and start thier quote with DEAR...jes incase.. ![]() op welidone...., <<< Miltary zone please keepoff |
![]() danyel09:fym holy ghost fire no b nairalander nah |
ogA op correct your english before you start think of METING dem |
<<< Miltary zone please keepoff |
meen i dn steal ya writeup ooo ![]() bo surprise if u see am for punch, facebook, dailysun , linda ikeji ..etc ![]() |
So bros u sabi book like this...this one of the best write up have seen on nairaland...omo nah to go dey write for punch and dialy sun remain ooo... I i wish this could be seen on newspapers, make all lagosians see this article cos he make sense die Shuoo...,i no knw say with all d play play wey dey ur head. ..,u fit write better tin lik dis ![]() BIG UPs to u bro..am awed |
oga lary cum nd update |
omo dis ppl are making me laff...dem dey do dry fasting not evenin 6 to 6 kind of fast d dry type.... LOve atimes sha... |
i have mind ooo prettydiva89:i have mind.. #sobbs ..u dnt ve my time again..u ve gone back to im |
You re welcum yurme: |
m nt intrested in mother of two again Cybershow: ![]() |
Hmmm #walks in with bowls of beans and basket of bread So nobody can invite me ![]() You people are in it..4hre nah me and una ..hope dose dat inv here told u to cum with facial mask and nose mask along,cosam gonna spoil d air 4ya all... ![]() Ritababe...carry ya leg waka cum here oo...,and dnt forget to bring dat ur otuoke made hubby yurme wen cumin... Lemme go and read sef ![]() |
HMMmmm Cybershow:4dis i have hands up on top her matter patali |
sir again thronekid:abeg no change her gender ooo nah ma she b oo ![]() |
![]() harjibolar10: ![]() e dn tey wey boiz dey betray fellow guys ntop woman matter ![]() Abeg wetin b ya fb id |
buhari catch am ![]() thronekid: |
The socalled popular ,pretty monickers on romanceland always flaunting nice Pretty looking faces and killercurves on thier DP's here on NL can never upload thier makeupless pix ....for where ..., talkless of uploading the early mawn pix If the mary K, blackopal combo etc nvr complete dem no fit to snap... Make dem go snap make we dey see roughlooking face with various sizes of pimples... E go jes blik say garri wey groundnut plenty for inside...garri it self no smooth talklesss of d presence of groundnut inside groundnut |
no b nairaland...no bdy go gree upload...evern d op sef no gree upload...e go reach pg3 ppl nvr stil go upload |
Oga mi...add her to d list joor..if anything happens e dn happen bdat atleast nah she find u cum ehn gv am wetin she want...dere ius still time...,u nvr nter uni...so by d time u nter uni old tinz wud have passed away and new tinz wud be happening to you. It happens jawe...,babes are meant to disturb ![]() #Teamnackher |
hmmmm...and sumppl re making millions cos dey chat ![]() |
yesoo...man as accepted his faith about natural disaster...,dey find scientific means to solve thier problem Slimzjoe: |
clear sign Slimzjoe:bokoharam and ebola no b sign..abi which sign do we need again...abi make jesus im sef kuku dey cum mak everytin end...mak we all knw awa faith |
wen no b say we go do exam babe sef go dn sleep bfor you conclude d discussion or betterstill lecture |
<<<Acquired>>> Militaryzone please keep off |
<<<Acquired>>> Militaryzone please keep off OP tag tosyn2much he would give you list of the top10 girls... He go help you out |



