Qawna's Posts
Nairaland Forum › Qawna's Profile › Qawna's Posts
1 2 (of 2 pages)
I pity any Nengi fan voting Ozo.. una no like una babe be that.. Ozo wey Don stalk Nengi so tey Nengi Don Taya. If Ozo continue him fit make that girl go depression ooh. No be by force to ship. Imagine him trying to paint the babe in a bad light yesterday night. But anytime she is with Kidd notice how she comes alive? Super ninjas either you guys keep your votes and don't vote at all but if you guys most vote, Kidd is the password. . P.S. I'm a proud Super ninja and Wayademgang. Na my two faves for there be that and I'd throw in Laycon that guy's maturity is top notch. |
Dora wey nominate Laycon last week, com shout on top him head when e dey rejoice say him guy wey make those shoes wey Dem give them don blow na him Icons wan vote for?? Kiddwaya we Don dey make sure say una guy dey alright, dey feed am indomie and fried egg na him una wan kick out? Inside life Shaa.... Kidd really like Laycon even when he was sure Laycon nominated him last week( which isn't true by the way) he didn't still nominate Laycon. And as for the Simp he doesn't add anything to the house aside walking around the house like a toddler who is still learning how to walk. After all dis shalaye Abeg Icons Abeg.. Make una throw votes give Kidd. Una know say we Wayademgang no get beef with una. |
garfield1:Alright dear |
Icons here is my simple opinion. Right now in the house the only people who truly has Laycon back are Kidd, Trikky and Vee and since two out of those three ain't up I suggest you pour all your votes on Kidd. Dora dey bully Laycon for that house.. D way Laycon rocks Nengi on Saturday night party if Ozo get chance e go kill am, even Laycon don notice am.. Prince and Laycon no too dey roll like that.. but finally na una get the ultimate choice, I just dropped my one cent. |
[quote author=Andrew13 post=93676065][/quote]TBOSS wasn't troublesome |
So I was just on my on jeje throwing my supports to Kidd and one or two persons here insulted me and I threw it back and one of the cowards reported me and had my other account hacked. Abeg I don't like trouble if you can't take what you dish out please don't cross my lane. Thank you ![]() |
1 2 (of 2 pages)
. P.S. I'm a proud Super ninja and Wayademgang. Na my two faves for there be that and I'd throw in Laycon that guy's maturity is top notch.
