R231's Posts
Nairaland Forum › R231's Profile › R231's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 594 pages)
cdamsel: nwunye dim,shey u know say if our hus... Vex im go vex 4 me & uso you leaving me ![]() haaaaaaaaa cdamsel: did u read d topic b4 commenting bros?I hp so ohhhI really wanna make R231 fall helplessly inluv wit me ohhhh,don't worry d next challenge na una so life be ![]() i dey go learn your language sharp sharp ![]() |
where ma woower dey ![]() |
sexkillz: [color=#000030]If yours is sarcasm, mine is also. No compartmentalizations!what the helllll ![]() |
Ishilove: See greedy African manI am a Muslim ![]() |
cdamsel: nwunye dim take am easy abeg,we can both share amnow we have a solution ![]() |
Mynd_44: More like serial derailers ![]() |
Mynd_44: You and freiburger are the same. I won't be suprised if he shows up here tooyea....we are the coolest MOD ![]() |
Mynd_44: Cos you can inflence the results by threatening to ban the judgesyou dey my side now ![]() cdamsel: more like show of affectionyes oo ![]() |
Mynd_44: SMH.How ![]() |
cdamsel: anyway I am sleeping wit R.3. So dat shd @ least gimme an upper hand,righthands down you don win...... no story ![]() |
cdamsel: sweetie,I tot I was gonna go unopposed,behind ke...for wia na infront oo ![]() |
sexkillz: [color=#000030]Its your happy day. . . More are coming. . . ![]() |
Mynd_44: Sey there dey form swagbros everyday no be xmas ooo ![]() |
oh oh........ I am like london bus, you waiting for one for over 2hrs and 2 showed up at the same time ![]() |
cdamsel: counting down 2 30th,let's wait till den babyI can neva toast d boi finishuna don turn me to bread now wey dem dey toast ![]() |
Mynd_44: What is the point in her toasting you? You don gree already nano long thing ![]() |
cdamsel: so I ll def walk over whoever challenges me abi?of cus...... you get mouth jare.....anoda one is fake ![]() |
cdamsel: sweetie,just try nt 2 play hard 2 get aiit?shey u say my hand no fit reachhard to get ke...... no story...i am drooling alrdy ![]() |
Mynd_44: I knew you would not disappoint. How far?my antenna dey sharp ![]() i dey jare |
Mynd_44: Message for yougot it boss.......good looking out ![]() |
Mynd_44: Make I go call am comeRight here boss ![]() cdamsel: Its R231 4 me,if he isn't interested den I dey sit down look mode & share popcorn wit myndyes bebe ![]() |
Mynd_44: Dont make me die laughing abeglaugh now ![]() |
1-4 with brown and 4-1 without him now u tell me what's up? Go Lakers and new coach!!!!! |
Mynd_44: Its going well jorh. How is yours going?stress lol close to xmas so workload is high |
Mynd_44: Oga, how far nai dey o how is your week going |
ok |
![]() |
Mynd_44: First service. Ended 9:30am. You no do home church today?You know my routine now ![]() Online service as usual......don't have to get out of my bed |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 594 pages)
? :Pshey u no c when I invite u 4 dinner

