R231's Posts
Nairaland Forum › R231's Profile › R231's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 594 pages)
airfreight@midasshipping.com |
r231: BMW X6M now habawhere is my money ![]() |
yellowpawpaw: E mi ke? No!Who tell u say I no appreciate, I appreciate, depreciate and elevate Man shall not live by bread alone Damsel na bread you live with her alone you go need butter and beans that's why I dey try to enlarge my ministry ![]() cdamsel: pls go oooooo,better 4 me sef,so I can*...... dance 4 RRNo be only dance, na moon walk you go do |
cdamsel: ohhhhh roy,ur name is sweet lyrics on my lipsBedtime lady ![]() Come make we go sleep abi make I go next door cdamsel: u keep 4getting we re divorcedShow proof ![]() |
yellowpawpaw: Okpari, oga r231, werrin happen naw?Una dey auction my wives for RR wen I still dey alive ![]() |
cdamsel: dont worry dearie,u ll b content wit me okThis woman dey play with fire |
yellowpawpaw: Why is it that africa man is very polygamous in nature?Call your oga RR to order o.... Remember 2 things I don't play with My wives and my beer ![]() |
cdamsel: me get anti magunDis one no be Ibadan magun ![]() Royal Roy: You are impressing me every minute!!And you keep playing with fire every minute ![]() |
190: ^ 190I am sure u hv gone to look for payback pic ![]() |
cdamsel: tell me u don't like wat u c?Have you heard of magun ![]() |
Royal Roy: Relax Monsieur, I will find new mgbekes for you very soon..........by October.......2032!!How much is kidnapping going for dis days ![]() Maybe your manager CC can save some of the money for raining day |
Royal Roy: Goose bumps all over!!!My number one enemy ![]() |
BMW X6M now haba ![]() |
cdamsel: we ll know beta wen we get 2 d roomi dey stalk ur profile since o,wish e dey keep records of stuffs like datI get 3 rooms, if your own too hot I dey go next one ![]() |
cdamsel: i missed u ooooI knw but my own pass your own ![]() |
cdamsel: u mean poison?cos dats wat I promised u oID where have thou been?I get odeshi ![]() |
cdamsel: beta stick wit R2 ohhh,well it's good u want just e-hubby 4m my RR,cos me want d real deal,make him breakfast in bed,rub his feet wen he is back 4m work,licence 2 change my engine oil 5times a weekI dey wait for dinner....u dey hia dey toast man ![]() If I slam you paraga for eye ![]() |
Sissie: Hello,Nice one Thanks |
chaircover: you mean this?See me see wahala..... I got uju for free back in 07 Damsel cost me a lot of money cus of the name And Steph.......do the maths 2 unannounced trips to bimz on mega bus. My leg and my back is still hurting so that's priceless ![]() |
chaircover: GrowlllllRefund the money i paid on them and they are yours ![]() |
chaircover: . . .actually I am the one going to fight you R321. Why did you remove stephs namei no talk say make you no market but NON of my wives can bid so please kindly reject bids from any of these 3 women.......Damsel/Steph and Uju ![]() Thank you for your cooperation ![]() |
Royal Roy: ***coughs.....trying to speak....***coughs again.....trying to speak....still **coughing!!!Edited ![]() we go fight o |
yellowpawpaw: That I didn't witness!well in my defence, Naija has about thirty something states so its only fair for me to have wife in each state as it is in the good book.....MAN SHALL NOT LIVE BY BREAD ALONE ![]() |
Ujujoan: Abeg CC no spoil market for us jor . . .no mind her ![]() thank God my wives understand ![]() |
cdamsel: me 2na mistake..... hold on make i wear my glasses |
chaircover: pay your registration fee and RR is all yoursna so life be abi ![]() you don dey collect bribe.........i see |
cdamsel: if u finish after u come meet me 4 housemy baby omalicha 2 ![]() yellowpawpaw: But she was right!Uju na iyale.....we did traditional wedding so no paperwork ![]() |
From Left to Right...... ChelseaBmw, 190 and friend ![]()
|
Ujujoan: Awwww . . . my husband . . . no fighting for us oh!right behind you ![]() |
Ujujoan: I don't need to do that Sir RR . . . If you ask madam & Jidegirl, they'll give you my stats, they've stalked me for that long . . .my wife...... come make we fight ![]() |
temitayoadegoke: U just acted like a nigerian by saying that.Never said I am Ghanaian ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 594 pages)




