Rad8's Posts
Nairaland Forum › Rad8's Profile › Rad8's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 (of 37 pages)
#KESHIMUSTGO #MIKELMUSTGO #EFEAMBROSEMUSTGO #EMENIKEMUSTGO #INFACTALLSUPERCHICKENSMUSTGO #NOMORECHICKENS #WE NEED EAGLES #TENKU #DATISALL |
c dem trying to b frnds wit laveda, dem wan avoid eviction |
dis shows rating will drop. buh wait oo, na hungry ppl dem bring come dis hse |
Dannyxy:asin seriously no b dat noise wey im dey make....skelewu(goat on scale) |
asin dem no try, i dont c d elikem, zulu, beutiful dillish, controversisl berverly, koketso, cleo, handsome nando. dis ppl ova dull. last season, d hse was already bubbling and tins were already happening, like halima snubbing dillish like she doesnt exist |
dat guy fine, buh e go soon commot |
na all of dem dey sing? |
c lullaby |
dis one wey all of dem na poets |
abeg , d guy shld go joor, that guy uses his muscle to play football instead of his brain. |
researched more on d lynching, many negros wey killed for reasons ranging frm brushing shoulders with a white lady to nt falling aside a wrk way for a white master to pass or even disobeying a white man...buh d white would rather accuse them of rape or murder jst to make their crime look serious...mehn, those ppl were shot, dismembered, hanged or burnt on a stake or even raped....in conclusion, truth b told, we humans r monsters, evil and cunning. as a writer once rote, humans are d only animals hu derives so much pleasure from killing or torturing their fellow humans. |
dose bh guyz and their stupid mentality, if there are 72 virgins waiting for dem, y kidnapping our few gals or y causing troubles....let dem jst die and join their phantom virgins |
chai...dis story dey sweet me 4 belle. make dem kill dose iiiiidiots. thunder fire dem and their seventy two virgins... |
some ladies be like....God will send Mr right to me while they are busy "bathing in the mud of wrong doings". i so pity dem #tenkGodamaguy |
noooooo....they are getting it all wrong, we cant control ebola, we have had enof of d ebola rubbish, make we protect our self 1st, and giv them d "technical details" of hw we contained it, and if possible, we giv dem financial aids. cos if we start doing over sabi, lagos will turn to ebola hub, and we dnt want dat |
such cars are nt made for the tropical regions where termites reign supreme on woods and where d temp is high enof to vapourize d moistore content of the wood, thereby leaving the wood too dry, thereby inducing cracks or making the wood curve or bow and even make susceptible to fire |
someppl and their hypocritic lifestyles...if given d chance, they would do worse, if possible go totaly naked... #ooloshi |
God punish dose punishment styles... |
some ops and their various lies |
Iru wahala wo ni eleyii |
there is a fast rising trend on NL where ops' av turn into serious dedicated liars. |
me like as FIFA and NFF dey act action film...buh d only tin wey i no knw na hu b d actor and hu b d bose |
congrats |
crudedude: PHOTOSHOP PHOTOSHOP PHOTOSHOP Bloggers will do anything. Their hustle is a tough one…wat is dis one saying ![]() |
op....in dat tiny, little mind of urs, u think i will click dat link |
as for no 6.... e mean say u don dey mad and as for no 12 ...ha hand dey smell and ur belle dey turn u |
