Rapmaestro's Posts
Nairaland Forum › Rapmaestro's Profile › Rapmaestro's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 135 pages)
okay unto tha next |
coloured films sells pass garri so am not surprised |
pele ti e, sowi 4 u. pinshure no gree show |
mtcheew 'is it not beta 4 her to kill herself than to commit suicide' |
ibkaye: I'm confusedi heard that you have crushes here and there and would do anything to be your wife *I HEARD* okay all na joke o |
HumbledbYGrace: wetin be saka again? Guy! M a learner oi don 4get say you are not here... how u come take knw PORT? cos saka and port dey waka like seun and nairaland; mynd and banning/hiding commentaries |
ibkaye: from what?from those girls wey don dey eye you.. *WON'T MENTION NAMES* lol |
interesting times indeed. |
HumbledbYGrace: lol...I am fine, da bobo don comot for our house, porting tings. Back to his parents's crib and hws u?bobo port ke? when he no be saka |
ibkaye: noGod save you |
HumbledbYGrace: na wa for you, you wanna be a tief and I keep quite?you caught me tho. how yu? and bobo |
HumbledbYGrace: Ole! no mynd me jawe |
firestar:give dat oga at the top a glance at the form ![]() |
midexz: Kpo kpo kpo ooooo!!! abeg make una all go read my new story A TOUR WITH A GHOST oooo!!! read, comment, correct and encourage a new writer as i join d NL writers association lol... leggo beautiful people.... God Bless us all...registration fee is 5k |
[quote author=Okija_juju]AND NO PICS... Thats the power of a useless Yoruba related News. But If this thread had read Igbo men build Africas first Spaceship and travel to Pluto with Pictures and videos of it, it will not see the FP.. [/quote]stupid tribalist |
[quote author=PAGAN 9JA]picture? P.S. First to comment. ALl my thanx go to The Gods of the Universe (Lord SHango, Lord Amadioha, Lord High Sa'rkin Isoki, etc.). may we see the end of christian and islam upon this sacred land of our blessed forefathers.[/quote]smh 4 u o |
![]() |
hmmm |
hmm |
ILLScripts: lool,I can accept ur c/o tho,cos av beatin mikuz,time to beat the junior too so yall know am a Threat to ur family TREE like dodders and mistletoes...but u know what? I aint battlin on NL mehn,tell mikuz to bring u to my Crib.....FB!!!cool... chill but pls slay.. |
deli dimes: From a wack thumbsnow i knw dat u are sumones moniker... stfu and get a life |
yea... They wont stop mentioning/ cos my name- maestro makez dem sell without auctioning/ foolz shouting maestro z wack... Yet dem still dey call me for brawls without me motioning/ i ll leave em smiling blank like toothles emoticon on 2go/ while we on 5g speed flow, dem put canned pepsi on horse shouting 'see our unicorn on turbo/ foolz too/ dey use their stinkin mouth to boo/ me or who?/ when dey could use it to woo monkey_chimp and poodle too/ wit their spit dat smells like trash and poo too/ call me lyrical clarence cos like music video... Im bout to shoot u |
[quote author=dj5naira][/quote]lol |
HumbledbYGrace: didn't know u singhobby tinz not professionally... i just rap for fun.. rap is fun so is writing.. how yall doing |
lights camera fame and action/ dis peepz lame and daft one/ dope they claim n caption/ but i no go talk unless u wan bet a brawl wit me, we go add chain and cash on/ u'll see pain and sanction/ till i leave u limbless dat like suarez u ll have to train alone/see me throw lines at ibime.. so dat d dog can learn to claim a bone/ on his opponent... just cos he wanted to fly he'd youtube how to tame a drone/ infact u're nt worth my wack reply |
. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 135 pages)

no mynd me jawe

[/quote]stupid tribalist