Rapmaestro's Posts
Nairaland Forum › Rapmaestro's Profile › Rapmaestro's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 135 pages)
no time to check time jorh |
make he come pay for ASUU... Nigerians will be forever greatful |
na when be wedding? i pity her sha.. she want turn widow so early |
NIGHTFOX:why you dey shine teeth |
ok replies ignored.. no wahala |
Tovot: Whats popping people?balloon |
f00lz be like am tha king in there.../ but them no fit 'enter d place' like 2face track... cos this oldbees still got sting in here// |
goshikid: Bt i whoop u on fb twice,xo lets do it hereok ask for thread... i wanna try here again but judging is hard to find here o. hope you know |
INNARMORATA:another pesin wife? |
Drock4christ: meaning bro??na here una go dey when ya mate dey use ball do elektreeseetea.. choi.. i don 4get say me too dey here |
in BURNABOY'S VOICE ABEG ABEG ABEG_ WHO IS SHE? ![]() |
i no fit laff jawe him dey my housd jawe wit superman and batman.. dem come do meeting... abi u want their BBM PIN? |
show your face MYND na.. abi u thnk say i no knw say na u? abeg. show o |
NAIRALAND YOUTHS.. MOTTO: UNITED IN SIN BRANCH: PALM WINE YUNCTION |
wey d money to build dat one here? wey dem neva even pay ASUU... abeg. u dey make me laff jorh |
ok... onto the next thread |
This post has been hiddenmehn dis guy dey vex o... i wanna endorse.. ermh whats d name again o. wait o. abeg |
HumbledbYGrace: m humbled...lol @ ancient mummie |
Ezeebube2: Allah i no believe say people still de here with torch. Where Flow de sef, im don forget say im promise us new tori? Abeg Rap maestro, help me remind am. Thanksokay... |
goshikid: Meastro mk we go nw mk i whoop u d third tyme for herei'm REBRANDED. NEW MAESTRO... so it'd be in your dream that i'd be beaten by you again... btw... i dont ball here again. SO another place |
HumbledbYGrace: for here! Got a problem with that?nah.. howdy |
I been 'scripting since one'/ And I was born dope... Check the 'groupies me on'/ RG, NL, SKIP,etc you'll see the 'Dope beings me won'/ I attached tires to my punches, flows e.t.c.... So you'll see in 3D the 'whole things me run'/ Like a jab to a police-informant I 'Shove beings with force'/ And like some finishing in mortal kombat game... My jabz always 'broke chin with box'/ BEEFING THINGS FOR PLAY I no be burnaboy... But Abeg! Abeg!! Abeg!!! 'Wack rapperz full here'/ They are so f**king insane like party-woman wey wear iro and buba to party, come 'Sag wrapper reach there'/ Especially that deli dimes that has neva 'bagged nada in here'/ Forming dopes to me wey dem deport from heaven cos I was bad in paradise and 'Badder in hell'/ I thought I heard yhu warning mikuz... Well, except him, for you to climb up to us, I 'on think there is any other 'Ladder in here'/ And pls who's killz/ Is he death? Or just plain mortal that's just too ill/ Not lyrically but TB, malaria and bird flu still/ Well! Lucky enough, I'm drugs... So my jabs helps like if you take panadol satchet and tear two pills/ F**k it... I ain't dumb mehn.. Dj5naira is killz, if you no know, mehn you stu-pid/ Ain't talking valentne pics when I say am gonna shoot ma arrow at his heart like... HE'S Cu-pid/ Cos he's been like he's the king from earth... Maybe d dude dey dramatise avatar character.. Talking o King bumi/ He's hit is like outdated hit-songs... Sumfin like p-square's DO ME// Word to sleak/ Na you no let the boy to sleep/ Pestering ma life like a pest.. But ya criticism didn't mak the boy to slip/ Repping harder... I'm talking of maesro... That guy that visit motel with UZI gun and pay just to make the toy to bleep/ I'll come at you with rage and guns/ Boy, beta go sit and learn.... to script and pen... How to beat and blend... The hit and ehm... flows. Punches to deFEAT and earn respect from us from sages and don/ Shouldn't catch you on fb too, cos I'll spray your blood on your 'Pages and wall'/ In front of Ladies and boys/ Guess we are now enemies like rabies and dogs/ Babies and bugs/ I'll manufactures punches in bulks and hand it to Maidens and thugs/ to pass it on to your faces and butts/ With knives, weissons ,and slugs/ Till I kill you, send you on an errand to devil with romances and hugs// na joke o Y'all surprised right? Devil is ma niggga and partner/ Together like power rangers... We can get bigger and faster/ So fast that it'll be 50times that of cheetah and panther/ No cross ma lane peeps... Cos u be motorcycle and could get hit by me 2-in-1, Meatvan and tanker// |
i swear i didn't knw that it was here dat i dwopped it. |
sleakid: word.. You just spoke my mind..d guy na mumu jawe |
NIGHTFOX: Ok.... Bt u no go finish d@ ur own tori? Nah 2 day guard pple own u sabi abi?u fit help me guard there na.... If no be for my phone sha... Lol Dhortunn: TBH this still remains the best story i ever came across on NL. Baba Flow is good! #GodBlessomo I knw wetin u wan do |
Licensed-2-Kill:for where? Abi you smoke sh?t? |
yea.. beef beef beef ![]() |
Peterjosh: I left this thread a few weeks to my exams in June, and I must say Rap maestro u've got a good story but u ain't keeping ur fans stuck to it. I must confess, I am a Lil bit disappointedi'm so so so sorry... i'm working towards making all of us happy. gimme till next month_ i should have bought a new phone then |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 135 pages)

wetin she com rub for her faz? Nawa oooo bt I lyk her new look
him dey my housd jawe wit superman and batman.. dem come do meeting... abi u want their BBM PIN?
...................