Rashfat's Posts
Nairaland Forum › Rashfat's Profile › Rashfat's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
Bros d wrapper wey u give me still dey here ooo, make i bring am? Horlawoomey: ... Oya come make I back you. |
dania30: Una no dy carry me along again o. Page 150 na wa.Apologies ma'am, but thank GOD u r back |
Well, gudnyt Horlawoomey: .... Yeah, now bed calling |
sodiqyinka: lmfao... Wat sch?ppl call it Better by far but i call it Better from afar. Some call it Unilorin but i call it Uniyonu. |
Yea bro, b4 maria born JESU sodiqyinka: u be ote. Hw far ur sch? U don do d needy? |
Cool bro westinfo4040: ok boss I dy outside I one enter inside cos of d cold hw ur area na |
Just checking on u bro. Na d cold no dey lemme c clearly, u notice am abi sodiqyinka: waste hope as in? |
Finally, Horlawoomey, mission accomplished |
Guy, if na outside u dey, na sky dey up, if na ur room u dey, is either make fan nd bulb dey up or make only 1 dey. Bro, nufin much just chillin westinfo4040: What's up my pple |
Guy, no go die on top woman matter ooo, ppl dey wey go takia of Tinny baby if u go get str**e. Take it easy bro, u want make i think? Easy my frnd curiouses: Dear where are you...? |
Guy, u na watchman? If yes, Psalm 127 is ur frnd ooo Horlawoomey: 150 pages is possible tonight |
FYM. See as ds guy dey waste hope. Hailings bro sodiqyinka: great minds think alike... |
Me? Too much kwa? Ok then, Horlawoomey u 4 much Horlawoomey: ... You too much |
Brotherly en i sight u. On top dat matter en na so we see am AjGentle: Y is it dat in dis cold naa ladies dey view dis thread pass.... |
sodiqyinka: the trip was very hectic but also very very productive.*Productive* dats d KOKO |
sodiqyinka: I'm back in lagos. How are y'all doing tonight?Fyn bro, hw was ur trip? Glad u're back |
trendiitee: Noordean, titiluvly nd rashfat, tanks a lot..Uwc |
Titiluvly: Fine Evenin to You..I'm more than cool o...its bin rainin all day..how r u dis evenin?Cool by HIS grace |
Gud evenin auz, hope u're cool. My wonderful pastor, sorry 4 d death of ur frnd nd i pray GOD gives u d fortitude 2 bear d loss |
Congratulations to d new excos. Oye amori ooooo nabsprada: As requested by the chairman n chairlady of the house,here is a comprehensive list(at least 2 d bst of my knowledge)of d house officials... |
Good morning to u all, do av a wonder-filled day ahead. Love u all |
Akerry: Am learning every seconds in dis house.....noordean check disBaba kerry hw far na? I just dey hail my sis |
jennyesh: hahahahhahah rashfat na story u dey fyndI no joke ooo, i swear u too fyn nd my mum tot me 2 appreciate gud tins nd beautiful ladies lyk u oooooo *no strings ...........* |
jennyesh: Edo tooi knew it; no wonder u fine like ds. I bet u d goddess of beauty would be ashamed of herself wen she sees u. EDO girls nd beauty na like 5 nd 6 |
ryetty: Hello evryone in d house, am a new member. I belong to batch C14. Tanks ya allU're welc dearie, intro sharperly. Name, School, Course, Marital status etc |
Taiye4Christ: Bird ke?Me sef no dey do e-love na |
jennyesh: not an Edo boyI'm from EDO state oooooo, U? |
Velounie: moi LinguisticsNice 1 |
noordean: avnt seen her today.........so evrybdy xept taye is makin e-loveMe nd Taiye na birds of d same feather oooo because JESUS na my grt grand uncle. |
jennyesh: E clearCertified EDO boy. U? |
Velounie: of course ayamUr dept pls, moi food sci |
Velounie: yesso.#dancing shoki#we r truly better by far.So, u re a Unilorite! Oh my GOD. |

)