Rashfat's Posts
Nairaland Forum › Rashfat's Profile › Rashfat's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 23 pages)
I dey nairaland ooo Horlawoomey: ...... Bro where you dey since ? |
I dey oooo my Honourable Speaker Heineken: boss lol. Na me o. Edo sharpest# waddup ma man? |
Kokobulle, KKB EDO BOI, na u be ds, na wa 4 u oooo, na so u like enikeni so tey u use am as ur moniker. I hail Heineken: boss no sir. I dey Abj now. |
Good morning 2 u all. Hope u all enjoyed ur weekend? Have a wonderful week ahead. Horlawoomey (my guy u no be aboki oo, call me on 08162723798 its urgent) i don miss u die, my sis dem, jennyesh, dania30, hephzibahbeulah, all d ppl 4rm oshiobaba state nd other members of ds grt house i love u all |
Happy bithday to u sis, wishing u long life nd prosperity in gud health and in wealth. Ds year go better pass last year ooooo. Igba odun kan odun ni Titiluvly: Hello people..I am +1 today....wish me hapiBirthDay in your own special way |
Bros, u sef see as d guy dey do na Taiye4Christ: Sharp man! |
Dania30, u dnt av 2 beg 4 his love my dear, if he no do ppl plenty wey dey eye u 4 hia infact, i go do if he no do. dania30: Hahahahaha |
Young lady be careful, at ur age nd marital status u're still like ds. omaimoje: v seen d time table ooo |
Na wa oooo, i don too dey miss pages ds days oooo. Gud evening 2 u all, well, i don read all d pages wey i miss |
Na wa ooo, person no fit commot 4 ds house go drink water come back. Na d pages wey i miss i dey read since. Hailings to u all, looking 4ward 2 seeing CHELSEA'S match on monday |
Feyifahm: haba hating ke,no time to hate dear#oya come let me hug u#ope oooo #runs to meet her 4 a special hug# |
Good nyt 2 u all, do av wonderful nyt rest |
Feyifahm: ese eku oro enuNo hating sis |
Feyi feyi [quote author=Feyifahm][/quote]Ur dp no be here ooo |
Good morning house, Mr timekeeper, whr r thou? Let my sista rest ooo |
Ese, adupe. Feyifahm: aww that is so sweet of u#gives him side hug# |
Abeg house, who get VELOUNIE contact? We need reach am knw wetin dey sup 4 her syd |
trendiitee: Fweshblacboi, shdnt u b lookin all arnd 4 ur e-boo velounie?? U re here beginning to lik my bestie,,chaiiii... Holy ghost fire go fire u oooooo.My e-pastor, abeg no ve. Moti dobale, ejo emabinu |
#In Pete Edochie's voice# A patient dog eat d fattest bone. Those dat wait upon d LORD ........... U knw d rest fweshblacboai: av waited for so long dude,it aint easy |
Emabinu iye omo mi, oga adviser continue ur work ooo Feyifahm: let him b jor,he's here to advice oda e-bachelors jor |
Guy na so lyf be? U just 4get my frnd, Velounie, wan go carry anoda person. No p fweshblacboai: Ur not sharing bae,give me a space in ur heart and u gonna be convinced dat no 1,no 1 I say am gonna share ma feelings wif except YOU |
Sure, but baby u need 2 keep it 2 urself 4 sometime atleast b4 telling ur besties [quote author=Feyifahm][/quote] |
AjGentle: Is dis Anoda E-lov Story ....stop encouraging aproko, its not gud. Go nd enjoy ur e-honeymoon nd let other Bachelors be pls. |
Hes liking u not ur besties. #In Faze's voice# Girl u need somebody Feyifahm: nw he is liking me oo |
Sodiqyinka is d timekeeper, d guy go answer ur question well wen hin come. satope1: No wahala boss. I don chill. What's the latest? I don't really follow what's happening except that Nov 5 is camp opening. What step of the journey are we now? |
satope1: sorry elders in the house. I didn't intend to be rude o. But you know... When pastor shout grab your blessings. No be for seat you go grab am. Na to fly comot for seat catch am. I didn't want to be dull . You sabi na.Stand up, follow oga Akerry talk hin go link u up, leave cutekemitola 4 AJGentle abeg because i no get money 4 hospital, d guy fit develop high blood pressure. Biko, daalu. |
Hello *clears throat* gud evening everybody, hw was ur day? *In OBJ's voice* youngman (satope1), learn 2 respect ur elders, AJGentle is an exco. Errmmm, Cutekemisola, u wan give Ogun ppl name? Wen u enter house? Dat ajo 4 d alejo is too much, now apologise 2 ur e-boo cos our newcomer just e-insulted him by calling him old man. Newcomer, u r welcome 2 d house . I'm nt trying 2 be rude but as an elder, u knw d rest. |
fweshblacboai: So am the only one left wifout E-boo...*looks away*Bros, we dey 2geda |
Good morning to u all, hw was ur nyt? Splendid i guess. Do av a victorious friday. |
08162723798, 08097752830 nd 08115705730 trendiitee: Noordean, Taiye4Christ nd any interested fellow,, u pple shd drop ur numbas oooo.. I wnt to get in touch nd if u re on bbm, drop ur pins ASAP |
Ehya, sowie nabs nabsprada: Viewing this topic: rashfat(m), wordsplay(m), |
U too bro sodiqyinka: morning sir. Have a blessed day. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 23 pages)
that girl sabi lie o! Her lie no get mate 