₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,152 members, 8,515,775 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 01:54 PM

Toggle theme

Rashfat's Posts

Nairaland Forum › Rashfat's Profile › Rashfat's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 23 pages)

NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:11am On Aug 14, 2014
Good morning bro

sodiqyinka: Morning People! Trust you guys had a very interesting yesterday...Sure? Unfortunately its history. Lets make the best outta today guys. God help us all. #countdown 82days to go. Oluwa is involve.
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:38pm On Aug 13, 2014
Fidelity Villa close 2 Ben Hostel nd not too far from chocolate city

Idboyostic: no mind dose yeye men in black....abeg wetn be the name of ur hostel for jalala
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:11pm On Aug 13, 2014
Maybe dem dey short of fuel then, useless ppl

Idboyostic: d@ 1 self dey.....abeg where F division patrol vehicle dey as at the time wey senior men dem come
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:54pm On Aug 13, 2014
Na oke odo ooo jalala-balogun area, bros ds ones dey vex oooo. Dem carry my shoe, jean etc go reach haircream nd earpiece, na wa 4 dem ooo

Idboyostic: baba which area dem senior men come, u sabi say students dem dan comot for area na.....d few wey remain....senior men dem go use dem chop oo.....I no fit forget my encounter with dem oo.....Twice
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:51pm On Aug 13, 2014
On my way sis but i'm coming alone, no e-sista-inlaw yet

jennyesh: Noordean nd rashfat come join Sodiq nd I for dinner... On a 2nd tot Noordean no come I no fit for prada nd ha bestie wahala... My broda make only u come.. Come wt dt my e-sista inlaw
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:28pm On Aug 13, 2014
Guy, me no gree go house ooo, mumsy don talk, beg me tire i no gree go coz na dat 1 go worst pass, my own boredom go carry square 4 head, but some senior men show 4 my hostel yesterday burst all d rooms carry wetin dem fit carry, thank GOD sey i no slp house dem 4 too beat me

kalushaiyke: Eehyaa...so ppl wey be like me dey..anything to make mumsi happy abi
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 7:45pm On Aug 13, 2014
Once its resumption time nd i'm getting ready 2 resume back 2 skul mumsy kips telln me " mase l'ogun Unilori ". Lolz, i thank GOD 4 seeing me thru. No face tanke, challenge, eyenkonrin

temigracie: ....lol....abi ooo,same here...or even face tanke n maraba gansef
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 7:37pm On Aug 13, 2014
My dad tot me 2 treat ladies with respect nd handle wit care, so, i'm very sorry 4 using dat word. Hw're u?

temigracie: ....hahahahahaha....lwkmdfh ooo...den try n kidnap me den
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 7:15pm On Aug 13, 2014
temigracie: ...lol...abeg,no kidnap me oooo
I no go kidnap u oooo if u gree be my e-boo
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:46pm On Aug 13, 2014
Idboyostic: sure Bro! Unilorin! Hear the clarion call, in Unity we grow...Committed to the seat of our learning....
Our heart from vanity
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:19pm On Aug 13, 2014
temigracie: .......u r w bro
R u a Unilorite too? Na only u get dat beauty, even 4 black nd white pix u still make sense, omo na kidnapping sure pass ooo
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:15pm On Aug 13, 2014
U are mouthed. In love, peace, and harmony we r building ds grt house ooooo. U understand wetin i mean na

Idboyostic: Am a Unilorin Graduate from the Department of Economics.....After watching from the sidelines all these while, I decided to take an intensive training by reading from page 0-220 of this thread before joining the house fully today.

Before I proceed further, I will like to give honour to whom honour is due. Good day Mr Chairman(Akerry), Vice Chairman (Noordean), Claroo(Legal Adviser), Nasprada(Chief Judge), Enellcy(Coolest Babe/Special Adviser), Emekasi(Fin Sec), Hazinrajol(run away/welfare director-the woman with the longest name on C14), Mr Pero(riddle master), SodiqYinka(Impeccable time keeper) and all executive members I failed to mention.

Also greetings to some excellent members of the house, Orekelewa(Oga Chairman's lover) Trenditee-Adufe of Adufesexy ministries(Gentle gal/meeky's creamy babe), luvelycutebaby of the great UNN and not forgetting Taiye4christ, Ajgentle, Jennyesh, Heineken(abeg shey heineken go plenty for Osun Camp).....that have kept the latter house of the c14 thread going....God Bless you Guyz.....abeg if I do mistake no call your name abeg Forgive me....all the same I doff my hat for you people

If I hear say I no salute my own people (of the Greatest Unilorite!)
*Claroo (when I first saw this name, my mind flashed back to Unilorin law set 13'-you should be the same claroo-Sagacious Pepe's Friend(roomate to Doyin)
*Velounie
*Rashfat
*Curiouses
*Hollarmeelaycorn
*Dstnd
*Darlous
*Temigracie
*Iabdrazaq
*Olasmith......U guyz are Better By Far
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:17pm On Aug 13, 2014
Good afternoon house, hws been ur day? Omo, if person close hin eye open am like 8pages go don dey wait 4 person 2 read na wa ooo.
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:03am On Aug 13, 2014
Gud nyt bro

Taiye4Christ: Rashfat, heineken and trendiitee, good night
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:38pm On Aug 12, 2014
Up chelsea

Horlawoomey: Any die hard CHELSEA fan in the house ?
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:48am On Aug 12, 2014
Bros, no dey make mouth ooo,na wetin kill 1 man 4 turkey last year u dey do so. Do av a wonderful day ahead

noordean: dem no fit
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:44am On Aug 12, 2014
nabsprada: kissmorning rashfat,jennyesh abeg mek una no gang up against my noordean o....

Morning house!
Morning sis
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:39am On Aug 12, 2014
I swear u nice die, i just det pet am ni na, u ladies nd their troubles. Good morning bro, hw was ur nyt?

noordean: me i no con nice??
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 3:47am On Aug 12, 2014
Congrats bro

morax101: Batch C is now official, signed my mobilization form today here in LAUTECH
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:23am On Aug 12, 2014
Good morning house
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 12:22am On Aug 12, 2014
Leave am, i dey watch am closely, na prada just make me dey keep quiet, u sef knw sey she too nice

jennyesh: lol ok na... Body dey insyd cloth o.. Na just Noordean wey dey fynd my trouble wit torch light
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:09pm On Aug 11, 2014
Ok, i o go confirm 2mao

iabdulrazaq: nah mcb d 1 we did b4 was for our certificate dats wat i was told
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:55pm On Aug 11, 2014
Are u a statistician? If yes, then, i guess its true because i heard dat d form u guys filled while d session was still on got missing.

iabdulrazaq: execpt so dnt reli hv much info abt it bt sum of ma dept ppl hv dn it so jst enta sch go confirm if e involve una 2
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:36pm On Aug 11, 2014
Guy, whr u hear d info abeg? I still dey ilorin i never commot ooo, maybe na 4 ur dept

iabdulrazaq: i jst dey get info say make we cum do am for unilorin
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:39pm On Aug 11, 2014
GLO 4 life ooooo.. Hen-Ti-Hem ke! GOD no go gree me use am ooooo. Hw body?

jennyesh: My broda gud aft jor no mind glo.. E b lyk say my MTN come dey try pass ur glo o.. Come folo me use MTN na
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 2:38pm On Aug 11, 2014
Oh yeah, long tym, its glo dats been doing me strong thing oooo. Hope u're gud

noordean: aftnoon bro,its bin a long time
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:59pm On Aug 11, 2014
Gud afternoon house, hope u all had a wonderful nd a fun-filled weekend? Do av a wonderful week ahead, a week 2 remember. Luv u all
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:45pm On Aug 11, 2014
Sis, anoda sis ke? Na glo dey do me strong tin oooo. Gud afternoon

jennyesh: Brother Rashfat i dint hear frm u ystdy o... Or do u nw ve anoda sis?
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 10:43am On Aug 10, 2014
You too bro

Horlawoomey: Happy new week to all members of this great house, Akerry.. Nabsprada.. Sodiqyinka.. Trendiitee..Curiouses.. Sojiboy... Claroo.. Noordean... Taiye4Christ.. Feyifham...Dania.. Rashfat..Luvlycutebay..Kalushaiyke... Cutekemitola..Westinfo4040..MrPero.. AmegoA..Heineken.. Jennyesh... Urchybabie..Tityluvly...Dolafunmi..and other beautiful and handsome members of this house.. You guys are awesome and fun to be with, I pray we all have a great week ahead.
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 11:55am On Aug 09, 2014
Boss, i hail..... Happy weekend... Election don start? If yes, hw many soldiers dey with u?

noordean: dnt mind dos pple jare,na y i hate mtn b dat
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:25am On Aug 09, 2014
Good morning every1, hw was ur nyt?

Heineken: hahahahaha. Oya am sorry ma. Blow the kiss jor. Lol.
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 1:35am On Aug 09, 2014
Good nyt everybody

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 23 pages)