Recardo's Posts
Nairaland Forum › Recardo's Profile › Recardo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 29 pages)
UndauntedYOCA:This one be like sarcastic comment. Better not to say anything |
Kpokpogri, Tonto, Jane, the idiot who uploaded this nonsense to YouTube,the ones commenting like it's their life and even the ones replying All of you are jobless lowlife wastes.. |
Jmarjr:Wetin Dem no go yarn you be say you go need more than japa money take advertise oh coz affiliate marketing no be beans as Dem dey toast and massage am. Or else you go turn to this man wey don become robot poster wey no get feelings , wey no get money take advertise dey look for him mugu take pocket N25k.All na Ponzi in disguise. Affiliate marketing my bombom |
EX PERT NAIRE ABI? |
When you have 15,16,18 years old soiling our universities weting you expect? in the old days you have to be around 25+ before you even get to the uni to show you are very matured now we have kids who don't even know why they are there in the first place. |
IFuckYourMama:Oluwa how can someone be a chronic begger like this |
Miracood2:Them use begging swear for you? Jesu! |
ThuGGeR147:And why him name dey there? Lie lie. Bro, scam no dey pay, all na rubbish. Pleasures of life na nonsense. Just use this one get sense no go harden yourself more before u enter yahoo plus. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 29 pages)
, wey no get money take advertise dey look for him mugu take pocket N25k.