ReeeT's Posts
Nairaland Forum › ReeeT's Profile › ReeeT's Posts
wisolf: Ogbeche pls I nid u 2 answer dis,u said u redeployed,hw many months allowy did u miss?. am interestd on dis 1.Ogbeche u nid 2ans dis pls. This mite be d plan B dats if am postd 2yobe |
idrezee:. Hahaahahahh.Guy,u don turn father be dat.But u sef,why u no use condom?una like d give una self headache walahi.Keep waitin n hopin cos 4now u cnt be sure of notin moreova,ur gal shld go n tke a pregnancy test the earliar d betta. |
angelajuni: are u a learner?. Of course,isnt it obvious?abeg ans her jor |
mencade5: ODE TO COUNT DOWN TO 200 PAGE |
Ogbeche77: No mind me joor, I've been biased towards katsina cos I camped there and really enjoyed my 3 weeks which I never wanted to forget in a hurry but I redeployed after camp. okay,now i no why.the camp doesnt look dat bad though infact,it looks betta dan all the oda's. |
Tynuspi: hahahaha, e clear, i go agree 2 go any of those states if Goodluck go agree 2 b my personal bodyguard throughout my service year o. LMAO. Patience no go gree ooo.she no wan turn widow.the trut is dat they are nt been fair.Even if am nt postd ova dere,alot of peeps will.is jst God ooo |
Ogbeche77: There is a thread on the frontpage about the best camp so far in Nigeria, it quite an eye opener for prospective corpers. Nice but i need 2ask u sm questions.Did u serve in ktsina?or are u stil servin dere?I notice dat u like tlkin abt dat place so much.i mostli pass tru katsina 2sokoto n den kebbi.4wat its worth,if am postd 2sokoto or katsina,i tink i can stay bt definateli nt zamfara or kebbi but all d same dis states are betta dan yobe n maiduguri cos of security challenges. |
Tynuspi: i tell u o, if e easy make Goodluck nd even dat NYSC D.G go wear d nysc khaki go do d service 4 one year na, make them just make dat mistake post me go there 1st. On a normal day,if u tell dat DG or any of dos nysc staff 4abj mke d enta yobe or maiduguri,d wil nt even dare it cos of fear.now,d don see scapegoat wey no get mother.if i hear,if i catch my self! Hmmmmmm.lets wait n see wonders |
[b][/b] Tynuspi: if i hear say i them post me go Borno or yobe, na d end of Nysc matter b dat. I go leave naija 4 una. MY dear,i dnt imagine dat,i dt even dream it and i hv neva pictured it, not 2tlk of it turnin into reality.if i catch myself 4yobe or maiduguri,i die be dat.seriousli,it nt funny ooo.Yobe 4dat matter!i go jst sitdown 4house shun d service mreova,na by force 2serve ur fada's land? |
mencade5: reeeT, You are so on point.. I hear u.dat poem wey u write 4nikky strong well bt as she been tlk am,sure say no be copy n paste?i wish u luck bt as d oda guy tlk am,nairaland luv na waste of time sha(dats his theory sha)U fit counter am. |
Seyixyz: Ok dear..i'm done..I rest my case here on diz..its stops here..@Uche,hav a field day & days 2 com insultin ordas ova somtin dat was neva important... datz the spirit of 2gedaness.i like dat |
Seyixyz: Babe,if ya leg looooong..Asin,very looooooong..U gat no problem o. I get long legs ooo bt nt dat kind longggggggggggggggggggg one.i hope is a false alarm cos i no wnt get hrt attack 4dis kind issue. |
Seyixyz: Uniben..Uniben..Uniben...Uniben..Uniben...Una 2much jor..E no easy...SATISFIED! Oya no more insult again. Bros,are we still on dis issue?i tot we were done wit it.Next |
[qu :-Xote author=mencade5]nikky fuja, after so many hours i came up with this most specially for you. Oh my sweetheart, Your eyes is like the sulphuric burning sun, piercing my soul and leaving me in a state of maniacal. Your face is an embodiment of beauty, which cannot be quantify to 10 million stars. Just like the great meteorite that comes from a world of eternal beauty, am placed in a state of electrifying coma. Your lips is like the serene land of ancient persia, kissing it wont cause a vendetta like the great gulf war. Your smile is more than I could replicate for a Quotidian sight. It lingers in my memory and i want you forever.[/quote]. Mencade |
kheart: u don't submit ur id card for collection of statement of result oh.. i dt tink dey are collectin ID cards though.u jst need 2show it den the statemnt wil be given 2u.dats dat 4d stuff but initialli,they normali collect the Card. |
jnrremedy: If u tried to influence your posting to a preferred state of ur choice hear this an insider from nysc just confirmed nw that influencing posting this batch is practically impossible cos nysc has done the posting before releasing call up no . He said this is a new approach by nysc to discourage prospective corpers from influencing their posting.. Na dis kind news dey weaken my soul.if na joke,abeg mke nysc stop am.i cnt imagine myself been postd 2kebbi,bauchi,kano or jigawa.hmmmmm.abeg abeg abeg i no fit shout. |
mencade5: Hey o baby. reeeT reeeT, rita baby. The most gorgeous lady on planet nairaland. How u dey? Hope ur nite was lovely. Take care sweetie. Mencade n washin! I dey hail. |
lexy4me: Йą S̶̲̥̅Ơ̴̴͡!!!! ЂøѠ Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥Your̶̲̥̅̊ side Йą? |
lexy4me: oh yesss my bro!!!!we'll hit it Ooº°˚ ˚°ºo! ЂøѠ Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥Your̶̲̥̅̊ side?. Lexy oooo,am nt a bro hah! Me nah gal.any which way,we go hit am. |
Ehizario: Yeah...we can hit 179 pages 2day...as long as d cades, rage n lexy sleep on each odas throats n d Abusites dnt go shoppinghahahahahah.shey?i believe u |
[b][/b] dmalam: Mencade, Outrage, lexy,Mornn peeps.hope 2day wil be lovely as the day dat mobilization cameout?Outrage,Lexy,mencade,Sandy,nikky,rexibility,ehiz,planktom,Uchesis(Issuzes)nitanen even dmalam.Hope we wil hit 79 pages 2day rite? |
Seyixyz: Boss,its not a debate o..Don't get it wrong..Its jus 4 fun..We all know better na..A Nigerian graduate is a graduate indeed regardless of d sch he went 2..Evrytin here is jus 4 fun..Nobody shud take anytin personal o..Biko nu. U read my mind.All outrage n mencade did ws 2mke dis house entertainin and i realli enjoyed their argumnt eventhough as u said mr moderator dat is childish.Nothing personal n i disagree wit u dat 13A are disunitd.thats jst ur theory bt not my fact sha. |
mencade5: Rita, u sure say na a.b.u. U finish 4rm? I doubt it! If ur claim on being stressed there, then why are u choosing to go back 4 your m.sc in that same institutions that u claimed is not special. Try other schools as u said to get a better result abi u dey fear say na garri with sand them go give u? Go jare.. AM not a lazy woman u hear,i ws stressd bt no doubt i achieve well.i jst tink dat doin my masters dere is also a gud idea moreova,wen am stressd am at my best.So all dos quiet,calm n slow univ wil dull my spirit.I luv UI bt am stil debatin. i |
mencade5: I finished with my 2.1 there. Though d stress is there i know that. But we still have starndards there. A.b.u. Is d only school in d whole of nigeria that gives opportunities to students from d 36 states in nigeria without prejudice including foreigners. Outrage here is trying to smear grease on my white clothes. Let him finish am o.Jst 4get outrage okay.we all no dat ABU is the onli skol in naija dat gives such opportunities 2studnts fr 36states.Dats an obvious truth n we cnt dispute dat.lets jst close d discusion ko. |
lexy4me: babes Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥Your̶̲̥̅̊ sincerity dey stun M̶̲̅ε̲̣̣̣̥ I swear!!!!!!Ɣ☺ΰ jus killed d argument........frankly Ɣ☺ΰ re d proverbial wise woman cos Ɣ☺ΰ don't wallow in self pity over Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥Your̶̲̥̅̊ past .aπϑ Ɣ☺ΰ av focus .aπϑ plans to make d best outa life!!!!!!Msc UI on point...... Tnks.the trut needed 2be said.ALL dis ABU is the best is jst anoda cliche and a graduate from dat institution is definateli nt buyin it |
lexy4me: babes Ɣ☺ΰ dey vex Ooº°˚ ˚°ºo! Ɣ☺ΰ Йą confam aje b dat oo......make I send my acc details?. IF i go be ur sugar mamma,den u can send it. until den,i dey wait 4 38k fr nysc n i wil settle u dats if u agree say u na woman wrapper. |
mencade5: Liar! 2.2 in a.b.u. Is equivalent to 2.1 in other schools. A.b.u. Is d school dat has least number of first class in d Whole of federal universities. Getting even 2nd class lower is very hard in a.b.u. So guy na liar u be.. Bros calm down;U and i graduatd fr ABU n dere is notin special abt it onli stress.we end up comin out wit 2.2 n 3.1 and we keep on sayin dat stupid slogan#naturalliahead# I wish i attended a diff univ so dat my result wil be betta sef.all dis ABU initial gra gra sef.we we no ourselves na onli sufferness full dat skol.nevatheless sha,am doin my msc come feb next yr dere.wahala continues. |
manny4u: Yes!! Am live in zaria, so ABU senate save me further stress and bring my statement of result and call up leta 2 my house in danraka samaru.. Zaria boy weldone.i dey hail ooo.u stay in Danraka?u sure say i no know u?u jst d form conect wit senate |
mencade5: Hahaha...but wetin u still dey wait 4? Abi u guy neva send anytin? Make him take time o. We all know what he is enjoying and its nt for free. Oops!. Mencade,mencade.hw many times i cal u?well,money is nt d problem n i dt need a man 2send me 20k 4shopin.atleast,i can afford dat on my own. |
mencade5: Hahaha...bend down select tins.That kind tin.Na verii correct tin if person go get shorts 4bend dwon select bt shirts?na no go area sha.i neva go my own shoppin yet. |
mencade5: My sister notin o. Me dey plan to enter Z town on saturday for statement o. D house dry. I no even see who i go start quarrel with today o. KaiLol,maybe cos everibody has gone out 2shop. |
mencade5: reeeT Sweetie, hw far? Hope u are cool.Mornin Mencade.am gud.watz d news 2day naw?house jst dry |
Few days 2 camp and I'm so confused, my joy seems 2 b evaporating, God wats diz? Pls somebody (girls preferably) advice me b4 I start 2 dey mad.......... Yes, its my baby o, she last saw her period on 23rd of last month and uptill now we'v not seen it, we'v been expecting it since 19th o. Imagine! All diz's weighin me down, honest! Chai, God I hate abortion o and she's yet 2 grad o. 2 many tinz on ma young mind! Hmmmmmmmmmmm *so confused*
hahahaaa
Yes!! Am live in zaria, so ABU senate save me further stress and bring my statement of result and call up leta 2 my house in danraka samaru.