ReJuve's Posts
Nairaland Forum › ReJuve's Profile › ReJuve's Posts
1 (of 1 pages)
08147460651 |
scondy:Thank you jare all na just talk talk. This same Kidd will still smooch her anyhow in days to come. Is it not Kidd again? |
ArchAnge1:Ozo no too sabi like Kidd & naim make the latter get game pass am. Ozo suppose cruise with this babe & play along with her theatrics but na when she wan seclude am from the HMs na then he go decline....& I no too dey see am with other babes asides Dora, Erica & Nengi. Make him wise up & enjoy the game without feelings attached. |
Eeghe:Na the HMs go nominate one each of the bottom four HMs & the HM/HMs wey get the most nominations from the bottom 4 go dey evicted. |
Eeghe:No need to fear e sure me sey if Tochi dey amongst the bottom four, the HMs go save am over Kaisha, Wathoni & Trickytee. |
Fucknengi:Lol, Lilo no fit go house this sunday when HMs like Trickytee, Kaisha, Wathoni, Brighto still dey...even Eric go reach house b4 her. |
But seriously Laycon na OG. See how he effortlessly had the two prettiest girls on the show to his side & kept their respective BF's hanging for several minutes . I no go dey surprised if he kiss Nengi before Ozo. (that saturday party sef na beginning of things to happen ) It reminds me of those in school wey guys like us wey no too get bar dey enjoy the sexiest girls with nothing & the fine & rich ones wey no sabi go too spend but single kiss they no see. . This BB show na just practical life sha. |
1 (of 1 pages)


. I no go dey surprised if he kiss Nengi before Ozo.