Remama's Posts
Nairaland Forum › Remama's Profile › Remama's Posts
1 (of 1 pages)
This one ladies obituary is everywhere after wedding, don't u think they should be proper investigation because d way some guys lavish money on wedding and buying car that their full salary for a year can't buy hmmm...d rate of crime this days make me not to trust anyone at all |
Can somebody ask them for me will the phone be automatic ticket to heaven? cos me tire for this iphones matter issue wey pple dey queue for hours instead of doing better things with their time, make them come naija na and see if the whole shop no go miss ;DCan somebody ask them for me will the phone be automatic ticket to heaven? cos me tire for this iphones matter issue wey pple dey queue for hours instead of doing better things with their time, make them come naija na and see if the whole shop no go miss |
Can somebody ask them for me will the phone be automatic ticket to heaven? cos me tire for this iphones matter issue wey pple dey queue for hours instead of doing better things with their time, make them come naija na and see if the whole shop no go miss |
wat r u teaching ur little daughter to do. wat s dis world turni into? u were supposed to teach her morals nt dat fear God pls.. |
dis is absolute madness for dis guy. wat his he tinking? |
1 (of 1 pages)