Crime › Re: Somtochukwu Maduagwu: Arrested Suspects Reveal Why The Gate Man Was Shot Dead by remele2(f): 6:54pm On Oct 10, 2025 |
Why dem no show us der face na...?? |
Politics › Re: Edo State Investigating A 17-Year-old Boy Who Purchased 14,000 Hectares Of Land by remele2(f): 2:36pm On Oct 10, 2025 |
When person wen no sabi figure dey talk una come Queue for line dey listen... U know watin be 14,k hectares of land  I beg make una look for new Gist for me jare |
Politics › Re: Tinubu Names Prof. Joash Amupitan As New INEC Chairman by remele2(f): 3:24pm On Oct 09, 2025 |
We hope say glitch no go dey dey again . Amen |
Foreign Affairs › Re: UK Govt Blasted For Spending £532,000 On Logo Design by remele2(f): 11:24am On Oct 06, 2025 |
Them try na.. if na 9ja, e for pass like that na |
Celebrities › Re: Pastor Tobi Adegboyega Surprises Peller With $11,500 Rolex by remele2(f): 9:53pm On Oct 01, 2025 |
And one member for the church fit need $1k to start life...
U see diz life eeeeeh, once u understand, u go njoy am |
Politics › Re: Imo Government Shuts Down Eight Markets For Tinubu by remele2(f): 10:32am On Sep 30, 2025 |
mascot87: Nice..... The traders should sacrifice a day, close there shops and come out in large numbers to appreciate his excellency, President Bola Ahmed Tinubu for a job well done as the leader of this great nation. Dem for close Banks even schools make all the Imo indegines come welcome President... Diz politicians eeeeeeh |
Politics › Re: "EFCC Will Break Corruption Siege In Nigeria" - Olukoyede by remele2(f): 8:48am On Sep 29, 2025 |
Joke |
Politics › Re: Wike: FG, Nigerians must rise up against Sowore - Rivers APC Chair, Okocha by remele2(f): 7:55am On Sep 25, 2025 |
Sowore go soon tell us who diz one truly is |
Education › Re: Kano Tops 2025 NECO Results In Math, English by remele2(f): 9:20pm On Sep 20, 2025 |
Na laf I just say make I come laf and ready comment... Kano  ?? Abi another Kano don dey? Which state come do well for Hausa, if na Kano do well for English..?? |
Food › Re: Chef Dammy Denies Plans For “largest Pot Of Beans” by remele2(f): 9:43pm On Sep 19, 2025 |
If she sabi how much Hilda spend for that Rice..
She no go bother...
She for just beg Hilda say I beg make I add Beans for ur rice make e be rice and Beans so that me and u go collect the record once and for all |
Career › Re: American Police Say Freeze, What Do Nigerian Police Say?? by remele2(f): 8:47pm On Sep 17, 2025 |
"If u move I shoot bastard and criminal"
Naira land question Dem ask na, ans no supoz pass watin I type na |
Education › Re: Chinese Language Officially Included In Nigerian Senior Secondary Curriculum by remele2(f): 10:03am On Sep 17, 2025 |
We need to dey speak Chinese so that when Dem wan tell us how much we owe Dem, we no go need interpreter.
Even English we nova sabi am finish na Chinese be our problem now abi? |
Politics › Re: Bandits Openly Display Ammunition During Peace Meeting In Katsina by remele2(f): 2:53pm On Sep 15, 2025 |
If I blow bangar now Dem go arrest me say e dey illegal |
Romance › Re: Hilarious: A Woman Who Was Giving Her A Certificate Was Jealous by remele2(f): 12:14am On Sep 12, 2025 |
See the leg wen carry the Yash...... |
Food › Re: Hilda Baci’s Giant Pot Arrives Lagos For World’s Biggest Jollof Rice Cook-a-thon by remele2(f): 12:06am On Sep 12, 2025 |
Chilota2: Please what is she going to do with that massive pot after the 2nd Guinness brakethrough ? E go dey use am as GeePee Tank for water storage as lekki no kuku get better water b4. |
Politics › Re: Tinubu Orders FEC Committee To Crash Food Prices by remele2(f): 9:24am On Sep 11, 2025 |
Na by mouth  |
Politics › Re: 2027: INEC Worried Over Early Campaigns By Politicians by remele2(f): 8:30am On Sep 11, 2025 |
alanto: Obi and his obidents mobs should take note. How many of Obi's poster have you seen? That name go purge u soon |
Politics › Re: Bloody Weekend: We Must Declare War On Insecurity Now - Peter Obi by remele2(f): 8:54am On Sep 08, 2025 |
Baawaa: Another lamentation from original lamentator  Over 100 pple dead is lamentation to you and a funny thing right? U really think everything is about politics right? U think d dead will come back to tell what happened or you think it's fiction ? Pray u dnt come back to cry wen it's comes standing in front of you. |
Christianity Etc › Re: I Have Been To Heaven Twice — Rev. Uma Ukpai by remele2(f): 9:18am On Sep 07, 2025 |
Hmmmm, make diz pple rest na.... We don get sense ...
E don do I beg |
Christianity Etc › Re: Spiritual And Mysterious Reason Why people Remain Single Despite their Beauty by remele2(f): 9:10am On Sep 07, 2025 |
paxonel: Big lies!
There is nothing like water spirit, juju or witchcraft. They are all traditional myths meant for fictional stories to entertain children At the point I read upto that point I stopped reading ... |
Politics › Re: Army Officer Shot Dead By Policeman Escorting Illegal Mining Truck In Bauchi by remele2(f): 7:31pm On Aug 27, 2025 |
Something when them don dey use to... He gats show workings na, as the job na to make sure say he escort them reach point B. |
Christianity Etc › Re: Throwback Yesteryears Picture Of Today's Prominent Men Of God( Picture) by remele2(f): 11:18am On Aug 24, 2025 |
And I rushed to check if Indaboski is there |
Crime › Re: Verydarkman And Police Officer Encounters Kidnappers In Edo, Rescue Victims by remele2(f): 7:45am On Aug 24, 2025 |
Even military fear... If nw ordinary pple Dem go use boot dey kick and dey shoot .... |
Travel › Re: Nigerians Eligible To Apply For New Zealand’s Seasonal Visa Schemes by remele2(f): 11:18pm On Aug 23, 2025 |
This na good one ooo, for men Dem wen wan Japa.
Oya men go change location now and destination, Nigerians go flood that place in one week |
Politics › Re: I Am Not Desperate To Be President, My Priority Is A Better Nigeria – Atiku by remele2(f): 11:03pm On Aug 23, 2025 |
Oya help us support the main man na .. |
Properties › Re: Man Shows Off What Water Did To A House In Lekki, Lagos (Photos/Video) by remele2(f): 8:15am On Aug 18, 2025 |
When u talk Dem go say
"I love the water view experience,it's so nice"
U come carry ur own build inside water. |
Romance › Re: Nigerian Gay Man Celebrates 3rd Wedding Anniversary With His Husband by remele2(f): 3:50pm On Aug 17, 2025 |
Dem supoz don born by now na |
Politics › Re: Third Mainland Bridge Rehabilitation To Cost ₦3.6 Trillion — Umahi by remele2(f): 6:58pm On Aug 14, 2025 |
So what exactly did dey do the last time |
Politics › Re: Third Mainland Bridge Rehabilitation To Cost ₦3.6 Trillion — Umahi by remele2(f): 6:58pm On Aug 14, 2025 |
EyeCumInPeace: A whole ₦3,600,000,000,000.00 (₦1m into 3.6million places)
Naira is fast becoming worthless like tissue paper under APC and Tinubu.
Very soon, ₦100 will become useless like ₦1, ₦5, ₦10, ₦20, ₦50...  100 naira is Already useless na |
Travel › Re: Lagos Orders Compulsory Inspection Of E-hailing Vehicles by remele2(f): 11:35pm On Aug 10, 2025 |
What happened to the certificate of RW giving by VIO that was also duely paid for... Will dey be exempted from doing that inspection  |
Politics › Re: Aliyu Babangida: If We Tolerated Buhari For 8 Years, Let’s Try Tinubu Till 2031 by remele2(f): 7:55pm On Jul 31, 2025 |
Chineke mukpa ya Okun |
Forum Games › Re: If You Were Made Invisible For A Day, What Would You Do? (Photo) by remele2(f): 7:58pm On Jul 28, 2025 |
Well I will use just 1 min to make Nigerians happy again .....
Yes exactly what u are thinking |