Forum Games › Re: War Don Start!. Will U Save D Person Above You (yes Or No) Add Ur Reasons by Renz(m): 8:09am On Aug 05, 2009 |
Awa fada who at in evun alowed b thy name!!!! |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? (remix) by Renz(m): 7:59am On Aug 05, 2009 |
Is this the remix?? where is the lyrics?? I dey throw way salute 2 everybody ooh, make sure say u catch am!!! av been missin in action (MIA) |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 1:39pm On Jul 15, 2009 |
Abi, U wan close this thread?? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 1:11pm On Jul 15, 2009 |
Una wan know?? abeg hands up if u wan know ooh |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 7:08am On Jul 15, 2009 |
Ladies and Gents, Are U READY?? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 5:11pm On Jul 14, 2009 |
Are my hands Up Yea my hands are Up, Like MJ i'll do d moonwalk, lol?? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 4:59pm On Jul 14, 2009 |
Who's looking for you Me Offcourse, SwitD, Please I need you to Email me, Want to know whats going on |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 1:37pm On Jul 14, 2009 |
Swit D dey online?? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 11:55am On Jul 14, 2009 |
Do any of u know about the Jackson's 3?? They Will be ready for tour sometime next year, you can make them 4 |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 11:47am On Jul 14, 2009 |
Who's at home?? Who's always trapped?? I hope say u no go take weitin wey no belong to u |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 3:42pm On Jul 10, 2009 |
As GOD don turn ma water to wine, na who fit turn am back 2 water?? |
Sports › Re: Martial Arts by Renz(op): 5:22pm On Jul 09, 2009 |
One person go kill the other carry the money run ooh |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 8:21am On Jul 09, 2009 |
U no know?? dey have don an experiment/research on kokroach and found out it has alot of protein, God help us |
Sports › Re: Martial Arts by Renz(op): 8:17am On Jul 09, 2009 |
Set a thief to catch a thief?? lai lai, they will both runaway with the money |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 5:35pm On Jul 08, 2009 |
U no know dem dey sell am like crefish, fried and toased, I think somewher in Singapore, maybe we go begin export ooh cos we get many here LoL |
Sports › Re: Martial Arts by Renz(op): 5:33pm On Jul 08, 2009 |
Muki, Whats up?? |
Sports › Re: Martial Arts by Renz(op): 5:32pm On Jul 08, 2009 |
Looking for Instructor or Location?? Check the first page of this thread |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 5:31pm On Jul 08, 2009 |
romade, are u telling me u from there U be china man U dey chop frog?? How about Kokroaches I hear say dem don dey sell kokroaches 4 some part of the world ooh |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 8:40am On Jul 03, 2009 |
Have u guys heard about the Nigerian/Russian Company called Nigaz??
I dey throw-way Salute 2 everybody ooh |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 11:42am On Jul 01, 2009 |
Whats up peeps?? una still dey sleep?? Swit, where are u? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 4:57pm On Jun 30, 2009 |
u no know say game wey no get end no bi game?? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 4:51pm On Jun 30, 2009 |
Can somebody tell me when this GAME is gonna end?? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 11:05am On Jun 30, 2009 |
e don reach quarrel?? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 8:14am On Jun 30, 2009 |
Gud Morning Peeps?? una still dey sleep?? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 4:12pm On Jun 29, 2009 |
i no use prepaid ooh I don pay 4 prepaid meter dem no gree come install ooh, how about u? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 4:01pm On Jun 29, 2009 |
YES PHCN Light U no dey pay ur bills me i dey pay ooh |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 3:53pm On Jun 29, 2009 |
Peeps, when was the last time u got Light in ur House?? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 3:37pm On Jun 29, 2009 |
Rain?? no rains, i think Swt Understands |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 3:33pm On Jun 29, 2009 |
Monday?? the monday is fine ooh except one thing |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 3:30pm On Jun 29, 2009 |
E no reach u?? pe le I know say i suppose giv u special salute, how u dey? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 3:24pm On Jun 29, 2009 |
I dey thro way salute 2 every body ooh, i hope una catch am?? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by Renz(m): 1:20pm On Jun 27, 2009 |
LoL, Do u know what freedom is?? U not free |