Replacementkila's Posts
Nairaland Forum › Replacementkila's Profile › Replacementkila's Posts
1 (of 1 pages)
Happy New year |
Samklef won start this year like this? Can't u just stfu and keep calm ![]() |
Datboredberry:So ur into matchmaking now ![]() |
Senomi:All of us na the same.. pick ur demon and manage am like that ![]() |
And the beat goes on |
RodgersAkpafu:Sapa follow that guy crossover and doesn't intend to let go even onto the next generation. Don't blame him too much. Ignorance is effng costly ![]() |
N.a. wah for some people. Him get Camry last year them dey laugh am say him mates dey tear Benz. Now him done get range dem still dey talk. Anybody wey carry useless siance attitude cross over I pity ur life. Learn to be happy this new year even if u be azèn... It's a new beginning for those who can see it and there's always a natural magic with new beginnings. Take advantage!!! |
That girl must be a boxer.. na just the only right hook wey touch madam result to KO ![]() |
1 (of 1 pages)


