Rexsul's Posts
Nairaland Forum › Rexsul's Profile › Rexsul's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 60 pages)
*Shout* Bukky ooooooo when u dey enter Zaria? |
*Cross my legs n continue takin my Kunu nd Guguru* |
Ikemsinachi: share urs 1stAbeeee |
Atobeia: No vex my brother, it's not like that, just that I would be happy if there would be anything like 100Level A, 100Level B and 100Level C.lolzzzz.......Joke of d year! |
Atobeia: And it's mid March the break falls. All I want to know is that are we to resume too to begin all necessary registrations, medicals and stuffs like that?hehehe.....my sista calm down ooooo.....hw una go take resume wen dem neva promote us? abi una wo share class wit us? oya jss 1 student ooooop! sorry, new 100L student go relax cos na february una go resum.....lolz!! |
Nairaland interschool debate: Futa (supporting) vs Futminna (opposing) Topic: Capitalism is better than Socialism Date: 28/12/2013 |
i also receive d message....@ nellyefizzy am nt using blackberry ooo......mayb we should jst exchange numbers....08065199279 is my number....anybdy cn cal oo |
and they r nt participatn in ds Nairaland interschool debate.......mcheeeew! hw i wish Epaul, snoopy, cowleg, oluwatola, damoski and Rexsul participated.... |
Mhyke: u rep futminna?Yea dats my scul |
Next week would hv been beta o cos i biliv everybody is gonna av tyt schedule wen scul resume nxt year......I hv exam 2 write nxt week so mayb som1 would hv 2 stand 4 me should d debate hold nxt week. |
Nairaland interschools debate Round 16: FUTMINNA VS FUTA......Battle Of The Step Down King!......no date or topic yet....am gonna let u guys aware of any update....#Rexsul |
finestboi u said d group stage wil b done wit withn ds month n dat means "RUSH"....Ds wil make d debate borin n might make pple lose interest. Moreova i need enough time 2 Prepare 4 Futaa oooo cos i want 2 beat dem Black nd Blue there4 i say NO 2 dat suggestion....tnx |
Fynestboi: [size=20pt]he meant each school in the group competing with each other and the top two schools in the group stage emerge... [/size]Taaaaa...i dont like dat idea ooo....u knw its gonna b xam tinzz afta ds strike...abeg no time oo.. |
Abeg who b d actor for Futaa? mainwhile who wil Futminna meet afta Futaa? |
oooops! why Futa naaaaaa.....Finestboi shey i told you d school i need? Damnnnn! |
why am i nt seeing Futminna? |
*Continue takn my kunu nd guguru*......where is my 1 nd only Lirusehn ![]() |
Blessy swt: lol, pls pals get me water am faintin. Help oh! Help oh!! Help oh!!! My dearie hav killed me oh.lolzzzzzz!
|
Rh Angel: inda, i heard abu is holding her p'ume on 18th, hop u r preparedalwzzz prepared....bt i need una prayer ooo |
Blessy swt: lol, dear who is dat in ur pic. She rely luk funy by d way she sat dwnMy Sugar mummy ![]() |
snoopy: You mirrored my sentiments perfectly....that moniker na confirm!....I died I when read the introductory part of his debate...dude was like "Good day Chief Coordinators, Coordinators, Panel of Judges, Co-debaters and Distinguished Audience. I remain my humble self, Cowleg"I don't want 2 laugh ![]() |
cowleg: OK we don hear,i love ur moniker ![]() |
BabatundeGPD: am sorry bro, i av always bin folowin d rum frm day1, am just a little bit *shy* o. Wish u al suces in ur exam and admsn by God's grace...GodPassDemguy na peeps like u we need 2 dey gv us update o abeg make u no dey hide ur self.....tnx Boss |
I jst dey observe!
|
where is Shima my darlin? |
viewin ds topic: BabatundeGDP.....hmmmm guy u no try oooo u neva even comment 4 ds thread sef......ok o God Pass Dem sha *winks* |
*Jumping up nd down* finestboi abeg make Monday reach sharp sharp oooooo cos my blood don dey hot......hopn 2 meet any of d following sculz; delsu, ui, unilag, oau (oluwatola) or uniben....so help me God! |
Lateef9961: hmmm cell is a hmmm hmm*scratching my head* i tink it x a place where criminals ar kept in police station. *waiting anxiously 4 d correctn*As u dont knw ordinary cell hw u go take score 400/400 wel, mayb u go manage 399/400 for d post ume sha *winks* |
make una no go jack...stay there they luk for source abee stew...mtcheeeeew! Abeg lateef hep me define CELL jare. |
Rh Angel: .hehehe....enyireyi.....fud stuff no 2 cost sha jst make sure sey u bring Beta Red G4 ooo cos na so so white G4 full mx *winks* |
its abdul: There's nothin false about it, was announced in daily trust, better start preparing.mehhhhhhnn....wit ds mass failure in jamb, 210 no b beans ooo... |
zeeace: Guyz it's true.but are we going to reprint the slip?d only thing dat change is d date of d exam. if u r scheduld 2 write around 9am then its stil d same. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 60 pages)


