Rexsul's Posts
Nairaland Forum › Rexsul's Profile › Rexsul's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 60 pages)
Omamuzo7: oh God pls i need to fnish my exam b4 xmas.ASUU must call off dis strike ooooo.rexul wich one b hidden agenda again,pasin dey ask u fr numba openly u dey ask of hidden agenda.dis na open hidden agenda ba lol.i fit no ur sista too baIf only u knw hw ladies flow around david6 in scul.....dat guy hv special charm 4 seducin babes.....there 4 i cnt trust hm wit my little sis. Djhack knws wot am talkn abt ![]() |
Blessy swt: Hmmmm i cnt say yes, bcs i mk use of d two evryday(pigin n real english ![]() |
lirusehn: didnt u see wot she wrote? No more cares 4 ANYONE? Not even u nor Musty. Una don enta one chance.I knw u r happy nw bt d devil is a lair ![]() |
who is dat slowsteper viewing ds topic? oya introduce ur self ma |
Gud for them......siiiiiiiiii! okada abeg carry me go romance section make i go creat topic. |
Jewel Bukky: Good, better, best,we hardly c u nd anytim u com here, u wil jst sing nd go again....hmmm its nt fair ooo..... |
Mimo1: if u dey pity OAU, watin u go say 4 OOUSigns Of End Time! |
I jst dey pity 4 OAU student |
bucacino: When will they call off the strike selfAs u dey ask meeeee na who i go ask? wel ok make i ask finnestboi... |
Shimasparkle: Ok ok ok,no more cares,4 any1@ least i knw its nt gonna include me ![]() |
Tharye S.:i dont trust u ![]() |
Shimasparkle: Eh ehn....nw u're talking@lirusheny r u bcomn caring 2wards Lirusehn ![]() |
Ejevis: yea u r ryt my dear,but b4 d "we" i guess u saw "I would hve prefer we" now d we is there because which ever way abu choses to go about wit d screenin is goin to affect us all.dnt get it twisted.srry are u goin for law? if yes then u wll make a vry gud lawyer.lol.she is nt goin 4 law ![]() |
david6: ..hidden agenda ke..atleast I spoke ma mind..u wey dey dance inside bush *winks*..do gimme her number jorr*He gt me* ![]() |
Emzybrown: taa u nko u no dey spy other peoples sister, park well joor ![]() |
david6: ..guy am serious o..connect me with ur sis..tell her to expect ma call too o..oooops! sorry bro. u cn only meet her wen she resumes as long as u dont av any hiden agenda *winks* |
Shimasparkle: but u said 'we' nw,last i checkd,dat is a plural pronounits ok ooo na ASUU cause ol ds wahala bt God pass dem sha....All Is Well! |
Tharye S.:waaaaaat! u r very lucky dat 2day is Sunday try ds any oda day n u will c wot i wil do 2u. |
Blessy swt: i hav bin tryin d numba bt it switchof oh. Hapi sunday palssorry dear dat sim ws nt havn Mb again so i change it....d line is goin nw sha so am xpectn ur call. |
david6: ..hmm rexul..well done o...me too want make u connect me to ur sister..just drop ha number...since na u dey connect people..Haaaaa! dem no dey gv dog meat kip ooo...... |
Leebliss13: hehehe*uses jet li's kung fu meth0d t0 push him, and run away*come if u kill me i no go gree o |
Oga op where is ur source? nevadless gud 4 hm cos his pen.is dat hv been jumpin unda hs trouser is nw @ rest nd would neva jump again....Don't knw if 2 say RIP *confuzd* |
Leebliss13: amen. 1st t0 grab the blessingy r u so greedy like ds *start dragn d blessn wit him* |
Shimasparkle: wehehehehe....abeeee |
Tharye S.:y won't they ban u? as u dey luk 4 trouble up n down......mtcheeeeeew! *continue takn my pap nd akara* |
Hope ds is nt true? |
Blessy swt: did u say kid sis. I hop she is up 2 20yrs, if she is ,i dnt mind u cnnectin me wit her.hehehehe!.....ok call or flash ds number 08065199279.....dats my numba sha cos i know u cnt drop urs here *winks* |
Dj hack:hehehehe....i knw b small pikin na....na admission suffer me oo...lolz! |
lirusehn: na wah o. How is dis ur P?u dey mind dat fool |
Leebliss13: Speaking pijean/pidgin,just be like walking 0h...if y0u n0 sabi speak,guy y0ur 0n a l0ng thing... @rexsul,f0r y0ur mind,y0ur t0pic d0n enter fp..hehehehe....jealousy....Doooooooohhhhh! |
Emmyk: I dont really speak pidgin, as it's not fluent in my mouth. So, it's not a problem for me.yea av come across peeps like u |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 60 pages)
Djhack knws wot am talkn abt 




