Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,326 members, 7,954,317 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 04:36 PM

Rhymstein's Posts

Nairaland Forum / Rhymstein's Profile / Rhymstein's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 23 pages)

Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 4:02pm On Oct 10, 2010
@ofoka
e be like say,u no dey see,abi na to read come be problem

na abdulrazaq i dey see there,as rhymstein take appear
Music/Radio / Re: Mode9 Releases New Collaboration Album : Pay Attention 10.10.10 by Rhymstein(m): 2:35pm On Oct 09, 2010
@deji
ehen oga deji is a celebrity now,dem go hear ur name 4 southy too
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 4:33pm On Oct 08, 2010
@chiogo
aunty,dats not wot i meant
nobody practically declared anyone winner.
We all see things differently,some peeps didnt luk both ways wen dem read my post b4 dey jumped on their keyboard
my point is be polite wit your comments,if u want ppl to continue d audio diss wch i prefer to d txt battles.

I wld lyk to hear more,

why do u fink d lyks of semid4lyfe,mobinga no wan wear dis shoe wey we don wear so,not because say we get athletes foot,na d outcome cause am
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 11:57am On Oct 08, 2010
@slimshay
i get,but na d same thread we dey

@ofoka
i already knw

@sledge
seen
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 11:08am On Oct 08, 2010
@genuflect
if u no understand wetin i dey talk.suit urself.its not abt my track,its d mind set of ppl ere.i v argued dis same ish on fb n twitter n ppl saw reasons.the difference here is am involved.i ve never liked nairaland battle criteria n ve criticised it b4 now.call me names if u want to

My stand is,if d arena aint favorable,no point goin further
Rap Battles / Re: Eldee Finally Replies Rhymestein:eldigity Ft Abdullegend Flogcraft! Wackstein! by Rhymstein(m): 10:43am On Oct 08, 2010
some ppl dnt jst get it
@tosin
was jst joking.v got reasons y i dnt add nairaland guys,far 4rm issues here,i even unfriend my guys in real life,evn my neighbor.my fb was mostly 4 my family members n my friends in skul back then dat i cant reach.
Mobinga no dey tease me here since,i tell am anything?
Becos i called u a snitch dnt mean anyfin n start goin back on wot happened months ago.jst lettin u knw,eldee sold u out.that i dnt ff nairalanders dnt mean i dnt socialize


@ofoka
my deb8 ere has nuffin to do wit who did jack,am talkn in general,i want to knw wots wack n wots not

@bamsyle
to be honest,na only d shout out part me ilike 4 my own

mobinga knw say,i brought out similar stuffs abt battles wen i asked guys 4 fb wot they thought abt ibime n bamsyl battles

same ppl dat call this fun,are same ppl dat make fun of d ppl dat make fun

nothin personal ere,d pesin curse me,i curse am back,shey na me start am 4 nairaland dat ppl come dey yan anyhow

and if am nt misreadin,tosin jst insulted me ova a joke.thats d thing
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 7:42am On Oct 08, 2010
wots personal n sensitivity or maturity or emotional ere.u talk say both parties wack n u wan make dem rematch.thats an encouragement to reply shey?

I aint talkn abt only mine here.I listened to eldees own,how can some1 say na only d chorus tyte.the odas were wack.i saw d posts b4 i listened to d joint n i dnt think it was wack

wots dope to u,v had arguments wit jamez3d on our nairalanders over8 wot does not count in battles,dats y i brought out jones/jin,jones/mook
som ppl judge by familiarity.it depends on who says it.
Those were lines used in a real life battle,if i was d one dat used dose lines frm jones.peeps ere wld say its wack

Na d improvement talk dey vex me
Rap Battles / Re: Eldee Finally Replies Rhymestein:eldigity Ft Abdullegend Flogcraft! Wackstein! by Rhymstein(m): 7:08am On Oct 08, 2010
tosin na snitch,so u go yahoo messenger go dey plan wit eldee shebi.na u stil go tel am my fb id?
Tosin was shocked?

I tort eldee na smart fellow.him go do some homework on me,but he failed,my name was wrong,na tosin i dey suspect

i shld take j.cole pics off shebi?i don do am,shebi i wowo?

I expected d dumb part sha,how come i didnt hear plonker,n ur numerous over repititive curses wey u dey jack frm movies.

And by d way,shebi na yoruba u bi,4get d malo hook bt u sound lyk a malo boy.if dats u,u sound 16 to me
Rap Battles / Re: Eldee Finally Replies Rhymestein:eldigity Ft Abdullegend Flogcraft! Wackstein! by Rhymstein(m): 5:55am On Oct 08, 2010
i didnt even insult semid4life.he did odawise.na only nellaluv i curse initially.me no understand d voters wey una dey talk say i attack.i jokingly told peeps to record theirs,make we hear,maybe because i dnt use smileys
check my fb status,na d link to eldee reply be my upd8.when eldee called me wack?didnt i joke abt it

we all c things differently n i didnt find it efficient 4 some ppl to call d song wack n want a rematch
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 10:51pm On Oct 07, 2010
@o4ka
i didnt take it personal.some semid n nella tuk my posts personal b4 i replied.

Of wot benefit is it,if i reply?
V got nuffn to prove to anybody

to be honest,i wanted 2 reply bt frm d comments,i lost interest

i would ve cursed tosin wen he said i was murdered,if i tuk it personal

my point is,i cant leave my skul work to satisy some ingrates ere,if na song wey i wan release,its understandable
Rap Battles / Re: Eldee Finally Replies Rhymestein:eldigity Ft Abdullegend Flogcraft! Wackstein! by Rhymstein(m): 10:14pm On Oct 07, 2010
real life i dnt talk much,here 2 i dnt type much.i jst luk n laff

@nellaluv
4 d papa part sorry and thanx 4 d compliment,am supa wack

@semid4lyf
tanx 4 d compliment.yea am wack

@genu
i neva curse u here b4 n i dnt lyk dat adjective

and some ppl ere shld nt push their luck after dis post
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 9:36pm On Oct 07, 2010
@o4ka
i neva said i was dope,its freakin annoyin sum1 jst do some playful ish jst 4 fun n sum peeps start typin wack.na rap single i release?nobody asked whether it was wack.

On dat note,i aint doin any ish 4 sum ppl to st8 typin wack wen i aint rappin to get paid.

Then dat bitch nellaluv dey mistype

@rhymz
the fact is,it was my 1st time me i was usin a beat like dat.i jst tried it out.na wetin i c i dey talk,and i speak d truth,eldees track wasnt wack,d lines werent either,quote a dope line fat joe told 50 in my fofo?
This guys ere hype wot dnt matter
wot was wack in d songs,they shld say.my pc has loads of battles.they dnt yan wetin no matter.
Noone ere does dis 4 money.everybody dey d same shoe,i wnt codone any pesin go call me wack wen d song na joke d 1st place
frm d comments,i dnt intend to anymo,who is d mumu wey una go dey use take catch trips

if i reply sef,sum ppl go dey affected

@genu
i dnt even giv a eff,if i lost,money dey involved,did i evn mention anyfin to disregard eldees song,the word wack attached to d songs dey vex me,v listened to both songs

mine:i didnt say much,i didnt xpect to win sef.i dnt like mine bt nt wack

eldees:he did ok,no too much unnecessary lines,
den sum1 comes ere to say its wack,den u want rematch?if u r told dat,wld u rematch 4 ppl dat cant do any better to call u wack?i mad.i have access to reply bt sum posts here made me realise sumfin vry important,i be mumu wey go dey entertain ppl freely n den u com dey curse d pesin join
Rap Battles / Re: Eldee Finally Replies Rhymestein:eldigity Ft Abdullegend Flogcraft! Wackstein! by Rhymstein(m): 8:08pm On Oct 07, 2010
@nellaluv
improve wot?dem tel u d track ere na serius track,do u knw ppl i roll wit?is rappin puttin food on my table?

Can u script one word dat makes sense,

i no sabi rap,but u papa no sabi pass me,valid fact.cos we r not knwn to Rap

eldee didnt do thraSh cos i came weak,did u c me or have u seen me referin to anyones stuff ere as wack,u dnt call sumtin wack,without pointin out wot was wack,delivery,lyrics n shit

some ppl come ere,v d nerve to call sum1 wack,do round 2 n dem go come wit their prostitute finger come dey type wack

i shld do a masterpiece for sum finger happy mumu dat dnt matter cos it wld make me get signed or wot?

Or ur props wld make me richer

i can do a reply dis saturday,but on a 2nd tort,its not fcukn necessary,dnt like sum ppls attitude ere,i cant waste my time 4 sum stupid ppl ere

tosin post,i no c wack,genuflect post,i no c wack,ibime post,i no c wack,den sum peeps wey no sabi rap dey write wack is annoyin,cos nobody here is telln u to buy dis stuffs
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 6:28pm On Oct 07, 2010
i watch rap battles n they dnt spit out of space metas

serius jones vs jin
aint there,2 billion ppl in china,u couldnt go platinum ova there

u were not a ruff ryder,jst one of d bitches holdin one of dem ryders

DMX kicked u out,cos u tried to cook one of his dogs

serius jones vs murda mook

u r lame,couldnt get in d game for a slave deal,for a whip and a chain,d only time u had ice on ur wrist,is when u got sprained

talkin abt u r a soldier,4 who mook,d salvation army?

If na anybody talk dis one 4 nairaland,una go dey hear wack 4rm all corners,get real wit ur self,wordplay,metaphors,multies dnt win u a battle,attitude n valid punchlines does

i listened to d track,i cant call it wack,its far frm being wack,

lyk ve said b4,i stopped all dis writin battle themes long ago,i aint in2 dat,d ppl ilisten to,aint into dat,except mode9,na concious themes n things abt life i dey write

make nobody giv me deadline,i myt not evn reply sef,lectures start 8am n end at leat 5pm d whole weekday,saturday i suppose read n i have dis constant belchin problem and my friend wey dey record also dey go skul
Rap Battles / Re: Eldee Finally Replies Rhymestein:eldigity Ft Abdullegend Flogcraft! Wackstein! by Rhymstein(m): 5:52pm On Oct 07, 2010
i no even sure say na eldee reply sef.how did he get my fb id?na only jamez3d,java,ofoka,khanye,mailmac dey my list.there's sumfin fishy abt dis track,ofoka once sent me dis beat

The guy be lyk 1 js1 student recitin a poem wit aboki accent

When i did dat track,i didnt giv a damn abt makin a lyrical joint,i jst ogted 4 humour.and am of d opinion dat wordplay,multies,complex meta4s dnt make u win a battle,they r jst xtra moves
Rap Battles / Re: Eldee Finally Replies Rhymestein:eldigity Ft Abdullegend Flogcraft! Wackstein! by Rhymstein(m): 5:22pm On Oct 07, 2010
@semi
thats d point,record ur own make we hear whether im wack
face mic,make u see how e be
Rap Battles / Re: Eldee Finally Replies Rhymestein:eldigity Ft Abdullegend Flogcraft! Wackstein! by Rhymstein(m): 1:23pm On Oct 07, 2010
it seems eldee na batman,his attack flew by nite,i woke up dis mornin and ofoka sent a mail to notify me

anyway ve been readin ur posts and is my real name *otu*? Y tosin come dey happy?

I knw mine wasnt all dat,but sum ppl callin it wack,lets hear u out n na u semid4life i dey talk n ve never taken female opinions seriously wen it comes to rap,so nellaluv n her likes dnt exist.record una own make we hear

so eldee went to facebuk to get my info,is it me or my moniker u r dissin?

Am nt a battle or punchline freak bt am Ready 4 war n lyk murdah mook wld say #Eazzyy
Music/Radio / Re: Benin Radio: Itv Vs. Rhythm by Rhymstein(m): 7:07pm On Oct 04, 2010
sydney is gud on radio,bt he too dey talk lie n hype wack rappers,he plays rap songs,popular or otherwise

rhythm na so so party songs dem dey play,then afternoon blues,

i won a recharge card,cleo no send am,
they hardly play 9ja rap songs

i no dey listen to radio again,except na doc gee 4 sat nyt on ray power
Music/Radio / Re: Rugged Don Reply 9ice by Rhymstein(m): 9:21pm On Oct 03, 2010
@slyrox
believe u me,d guy dey read post frm nairaland.all of dem,dey read am
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 2:54pm On Sep 21, 2010
so eldee is tryin to say dat u cant be vulnerable to verbal attacks,vulnerable to disses,vulnerable to criticisms?teach me more abeg,so vulnerability cant mean open to attack again?,daft english tutor
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 2:24pm On Sep 21, 2010
so eldee is tryin to say dat u cant be vulnerable to verbal attacks,vulnerable to disses,vulnerable to criticisms?teach me more abeg,so vulnerability cant mean open to attack again?,daft english tutor
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 1:00pm On Sep 21, 2010
@slimshay
yoruba no dey exist 4 my brain o,translation plz,cos i no understand

me i no dey make noise 4 here,i gat nuffn to prove.am a quiet person,and moreover it was jst a call out.i dnt even brag sef.

Stil waitin for eldee's reply though am tempted to compound his problems by releasin anoda track b4 he drops,bt i dnt want to appear so overconfident n give him mo points to counter n d reason i watch dis thread frm d sidelines n post less is dat wil make me mo vulnerable n eldee is fully exposed here wit his rantings
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 8:47pm On Sep 20, 2010
So everyone now calls Mr eldee,Eldee tha dunce,i gave u dat name,n u stil show me no respect,i deserve more now
Music/Radio / Re: Exclusive;Ruggedman And Tony Payne Reply 9ice Through Punch Newspaper by Rhymstein(m): 2:06pm On Sep 17, 2010
I dnt knw if some ppl think.i thought QuestionMark records made mode9 popular?

And what was d aftermath of ehen,are u people not stil dancing to whack songs becos its danceable?was dat not d case then

did ehen put eedris out of job?or he lost it after d fight wit 50cent

And u think modo has achieved nothing,u r a dodo n dodo they say is for foolzz
Music/Radio / Re: Hottest New Rapper In Naija X.o - The Power by Rhymstein(m): 10:42am On Sep 16, 2010
the dude is ghanian sef n when i played victory online,some guys were there,they were lyk WTF is dis,stop d song jor.was embarassed,bt i was lyk dude got mad fans on NJO,M.I fans especially,they rap alike sef
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 7:58pm On Sep 14, 2010
so eldee has never felt mic fever n he had d balls to call sum1 wack.scriptin na one thing,put am for beat,anoda work.well,if he doesnt reply b4 friday,i no dey guaranty reply.me n my guys wld already be in skul by nxt wk.this na mo dan 14 days since i dropped mine.i no rehearse d verses sef,i wantd to knw how i sound,since my last experience,was lyk 6months ago.i jst did it within 30mins n my guys handled d rest.

Na becos say u too make mouth,thats y dem want ur head.5 days?dats ridiculous,u even have an edge,cos i attacked 1st,5 days+when u 1st hear d track n u go come mess up?God help u
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 1:50pm On Sep 12, 2010
its jiggas take ova beat.thanx 4 d compliments sir
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 12:17pm On Sep 12, 2010
me no be battle rapper.i never use mic reach 10times.was using eldee to practise,was playin initially,bt d dude don dey vex me wit him posts.am
like WTF,i shld do a diss track 4u like i'm dissin mode9,m.i or saucekid,am like who d hell are u?a superstar?shey its gonna be played on radio or e go feature for notjustok.com
Rap Battles / Re: Eldee Gets What He Deserves,u Ve Been Dissed By Rhymstein,(e Dey Pain U Fr Amaze by Rhymstein(m): 9:31pm On Sep 11, 2010
So a diss must ve complex wordplay,metaphors n punchlines,i thought it has to attack d person's personality.some ppl no well for here

I didnt ve to bring things dat dnt matter to diss dis guy,all he can say is rhymstein is wack or dumb,fini

Jst a recap frm d diss

The day eldee spits,sky b wld be labelled dope

Eldee is a sucker for womanliness,he aint gettin one
He gets online n claims to be a ladies man
He aint laid a she,mane
U ve only experienced expulsion due to self-service

And d sole reason eldee wnt reply is because i didnt diss m.i

BTW,skul don resume

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 23 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.