Richy081's Posts
Nairaland Forum › Richy081's Profile › Richy081's Posts
1 (of 1 pages)
All de single ladies gather let's end de depression for u people...I know how it feels.. so I volunteer to have a mass marraige with all of u...buh all of u will take responsibility of me |
He dey fear military coup |
It's always other candidates vs peter obi... Dis peter obi is a big treat to Dem...I dnt hear any one here mention atiku... |
Ghana really gat all it take..nice squad go on Africa |
Nigeria can never learn dere lesson even in de hard way...anyway na all of us still dey de country wether good or bad wetin concern me.. |
He has form a new party PDAPC ![]() |
1 (of 1 pages)