RileyFreeman's Posts
Nairaland Forum › RileyFreeman's Profile › RileyFreeman's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 42 pages)
odizeey: If na by best player in ur team messi go win balon d'or,d guy dey tear anybody net,if u no like no pass for am,n if na to leave ur duty,messigo win am,cos messi hustle pass ronaldo,if ronaldo mark player na red card fram,messi go mark u go score,messi dey dirblle people fall like mad,n him win two trophies join,messi for world bestlol. You don come again? ![]() baba, me no watch Pele/Maradona. But for me, na Messi be the greatest player ever!! And this ballon d'or, na Ronaldo deserve am. To be honest. Let's not argue. Not everyone loves debates. |
odizeey: na una go say rafeal na 7 cs e dey run up n down. If u won call yaya,as a footballer,wetn u go call am,he is a defensive midfielder but he like going forward, n na due to deir lack of cm dem dey push am go front . Na born dm the argument don do abeg. |
Oghos1: Neither am I.alright boss. ![]() |
Pokemon43: if to say dem give mikel,it won't av been fair,weda u argue till tomorrow mikel nor deserve d award na e make am nor win.dazall. I'm done. |
odizeey: Man u fans hate mikel die. But i am a man of fairness,i no dey support mikel cos of naija,i no even like naija sef,but mikel did beta dan any african guy in 2013,simpleOya go collect the award from Yaya give Mikel na. ![]() why we dey argue sef |
Oghos1: they just dae argue with shocking sentiments all in d name of patriotism. MthcewYou can imagine. Same people wey say Mikel better pass Messi for U-20 world cup. Na wa sha. |
Latnok95: I am tryna learn Riley Freeman's kinda breakdown.. Nna, e dey take time ohhhhhh :No be small thing o, brother. ![]() abeg, big Thank you to you and Suave, chei! Na now I know Odizeey no sabi ball. How you go dey compare Yaya with Mikel. Same Mikel wey no fit win Nigeria best player?? As far as I'm concerned, Yaya supposed even dey World 11. You know the work wey that Tank dey do mehn, I dey shake my head wella. -_- |
Adex097: Remember!! I said Yaya is d best African playerand you also said Mikel would win it. good morning boss. |
Oghos1: nah. This is their first terrible stage performance I've seen.Couldn't find any difference with the performance they put up in that Guinness colorful whatever. Could be I'm not their biggest fan tho'. |
Oghos1: Abeg warris psquare doingwhat they always do. |
Yes! Yaya it is!!! ![]() Adex, #howYouDoin? |
Mickey7: ^....lol. This one can be justified, my friend. |
Quatermaine: this is your best post on this thread.. Mickey7: yh still waiting fr ursClassy Mickey. |
Mickey7: wow! Dis is new. -_- ...but uniben sef "genral"? "Has not began"? Hmm if I talk dey go say I b oversabi SMHlol. You ehn. Well, The tautology was for emphasis . And the other, that can be excused. |
Ken excel: Is he askin wat i will do or tellin me?That's a lie and you know it! ![]() |
Pokemon43: i don first talk am b4 yaya get more chance and deserve am pass mikel,but if mikel win i nor go dey too suprised cos nthing can happen in nigeria.Thank you jare. You sabi ball. |
Adex097: I won't be surprised if I see this.lol. Didier didn't do much jare. It has to be Yaya. |
oyivwi stanley: there re alot of mixed reactions concerning the 2015 upcoming elections nd pple think naija will seperate!Nigeria will never be divided. What binds us together as a Nation is far greater than what separates us. Not my words, but 'HIS'. ![]() now watching/listening to David 's Titanium. Guess you won't be easily forgotten, my friend. |
Adex097: YAYA is the best African playerFixed. |
tinahrex: I tell you...'think they are super sarcastic,pretty high sense of humour and most of all very blunt,lyk dem no send anybodi..*clicks like* |
Oghos1: Fixed.True, I gbadu una. |
Latnok95: One believes he is the best, One is the best.My take exactly. |
odizeey: Meaning of MOYES - To be promoted beyondenough!!! It's not Moyes' fault! ![]() migwo bros. |
Zellie: [color=crimson]Haha, F my Life!! ![]() |
Swagalord18: guy xupShe knows. |
Mickey7: aha! Likers! 4likes IamTitanium: haters bro! They're evrywherecurrently 13. Doctor_Misses, like Suave welcomed you, I'm doing same. Welcome to the club. |
Hmmm! My very own Doc_Miss too There has to be something about these Optometrists. |
odizeey: If una fit urge for una studies like dis clearance urging,e for good o,wen sm ppl gp no go fit reach to flash(0.91),deir blood go come down. ![]() |
jelel6: when i visit this thread I- ![]() |
odizeey: Some ppl na onli uniben tyns dey always dey dier status,e b like na onoi dem don get admission for dier full community,no worry i go soon delete dem ![]() |
Angel235: oshare na mé éro. ke oma vwe nkor ![]() |
Oghos1: A lot of people are done with their online clearance. |





