Ritababe's Posts
Nairaland Forum › Ritababe's Profile › Ritababe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 356 pages)
If im dey drink garri wetin u cum want make i do? . . . Come snap me too me i dey drink garri make u post am for nairaland |
ozoigbondu:bros abeg no vex, u be yahoo boy? Becus e be like say u nor get any other work wey u dey do apart from surfing the net |
End time things . . . . Repent for the kingdom of God is at hand |
She deserve it, why hired a housemaid? |
gabe15:nobody vote for him, he voted for himself. . He cannot even win in his own poll |
lalasticlala:ok |
I rebuke in Jesus name... . . These will not be another forsaken disease |
Pinch urself to confirm u are not dreaming, then if its true . . . Tel him to build another house for the second wife bcus if he bring anoda girl after 20 years then he should be ready for world war111 |
The only original musician nigerian ever had, he always send message to the people, not our musician of today who only know how to brag abt themselves |
World Bank releases list of Nigerian looters. Fellow Nigerians, Find bellow the reasons why Nigeria is in the situation it is in, Lacks all infrastructures. Pass this on to the people you know. This need not be let to rest. These men are selfish and for all I care they were trusted by all Nigerians to lead us rather they robbed us blind. See Nigeria o o o. LOOTED MONEY DISCOVERED IN FOREIGN BANKS NAMES OF DEPOSITORS LONDON SWISS($)USA($)GERMANY(D) GEN IBRAHIM BABANGIDA 6.25bn 7.41bn 2.00bn 9.00bn GEN ABUBAKAR 1.31bn 2.33bn 800M REAR ADMIRAL MIKE AKHIGBE 1.24bn 2.42bn 671M 1bn GEN JERRY USENI 3.04bn 2.01bn 1.01bn 900M ALH ISMAILA GWARZO 1.03bn 2.00bn 1.3bn 700M ALH UMARU DIKKO 4.5bn 1.4bn 700M 345M PAUL OGWUMA 300M 1.42bn 200M 500M GEN SANI ABACHA 9.01bn 4.09bn 800M 3.01M MOHAMMED ABACHA 300M 1.2bn 150M 535M ABDULKADIR ABACHA 700M 1.21bn 900M 471M ALHAJI WADA NAS 600M 1.32bn 300M TOM IKIMI 400M 1.39bn 152M371M DAN ETETE 1.12bn 1.03bn 400M 1.72bn DON ETIBET 2.5bn 1.06bn 700M 361M MAJ AL MUSTAPHA 600M 1.001bn 210M ANTHONY ANI 2.9bn 1.09bn 360M 1.66bn BASHIR DALHATU 2.3bn 1.001bn 161M 1.43bn GEN WUSHISHI 700M 1.301bn ALH HASSAN ADAMU 300M 200M 700M T Y DANJUMA 300M 200M 700M GEN ISHAYA BAMAYI 120M 800M . . http://punch-post-media..in/2015/04/world-bank-releases-list-of-nigerian.html?utm_source=feedburner&utm_medium=feed&utm_campaign=Feed:+OnlineSotre3+(Punch+Media+Entertainment)&utm_content=FaceBook&hootPostID=575d69810fad77b9fbfb912dfa03863a cc. Lalasticlala, seun |
Ok |
Speaking like a real nigeria politician |
Hmmmm this story making frontpage after a year |
Je t´aime |
Too much alcohol . . . . And stop ma.stubating |
Daniel2802:yes na |
danbrowndmf:.says by who? |
If shes too boring, make her onboring na |
oboy no come dey post nonsense story for romance section oh,,,,, . . And by the way there is nothing to learn from this story, just dont keep sharp object near ur kids |
Eyaa, sorry oh better pikin |
RedBenson:u never talk ur own u say make we talk our own |
Op give me ur mama number make i call her to wake u from ur deep sleep, bcus e be like say u chop sugar sleep |
Since u wan jealous, carry ur body go meet her and tell her u love her, the response wey she go give u go make sure say u nor go ever jealous ur friend again |
Wats the p |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 356 pages)
why do people like taking panadol for our headache
