ROCKHARDDK's Posts
Nairaland Forum › ROCKHARDDK's Profile › ROCKHARDDK's Posts
Me I pray sey dis cheetah meets with the canivorous forest habitating cheetah 2day 2day |
If na so dem dey do Stripings, shey uu go use tom tom money hit any stripper club? Sheyi wey be sey dey show how she fit challenge a guy inside MOULUE standing.. |
gudnex22:Dear gudnex22 I sure sey na guiness u dey always dey high on. E no build house shey? U urself open ur head see hw empty e dey inside ur head.. Small boy = tiny brain whether he go school or not, na u I dey sahmah.. Foooooooolio |
Imagine Don razzy and Omodunz tryin to tarnish who they will always resolve to being like each year!!!! 2 half didrin brodaz...... |
AGgal:Y u people always say the End is near? This things were there in operation since the time, time stated.. U beta go out and make it and not use end time as alibi for failing.. |
Get interested in this; http:///m6tnuk4 |
Visit http:///m6tnuk4 |
So hausas' are illuminati people ![]() ?? Anyway dat time naija dey beg me for presidency sha!!! |
Nah wetin APC dem sabi be dat |
Na wah, two hugly bodies in attires.... Eyezkongba + Camel face |
Madness infac fashion infacact MadnessFashion.... |
Dem rich Orphans.... Shoki bobo |
Rich man feeling like to eat dis since years he's missed it, poor man go dey happy? |
How many Panmo Wizkid dey command 4inside him boker wey he go dey cheat self |
If na me sha, her bottom for do gear am..... Tipe tipe |
Correct woman, the kind wey dey build a husband's account... Lolo baby |
Another GEJ good intention for naija but has corruption ever made any of these privatization worthwhile? How I wished privatization can inpact naija the way I should've... |
Naija Arab-Money Governor tinz..... He became rich so that he can help the PpppppOooooooRrrrrr |
Will anybody ask mrs/ms victoria if she just is a GEJ attacker loving to attack unsuspectingly. So nigeria wasn't this hard when all others ruled? When did any other government rule with this equally larger population growth? If she ever hopes of a Naija where she would eat 19 exotic meals a day, she has to make hers.... No fighting |
Funny when u make them wise to think by adopting a "VP" of a large bloc as have redeem christian church of GOD as her congregation is the way to get some assured cheap votes... APC reminds me of "a hunter who approaches a river bank only to find a hippo which lay flat swollen up, unconfirmed dead or alive he quickly pulls out his butcher-knive hoping to cut some cheap pieces of meat home,thinking that great ferocious beast overdrank water and died".. Let's see if he found himself a "cheap meat"? |
