Roladex's Posts
Nairaland Forum › Roladex's Profile › Roladex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
Devil go sidown jeje,una go go find am,dere ar some tins dat could b avoided,like goin to her place.if u r realy a tru man of God u could even pray over d phone and she will b healed.its just a word.cos he sent forth Hs words in every situation.it was a deliberate act cos why must u kiss d spot.and see d useless lady dat says she's having severe pains,shey person wey dey feel pains dey Bleep?knowinfullly well dat Hs a pastor.na wa o.cos I knw der ar some avoidable mistakes.go and ask God for forgivness. |
End times |
U people r wicked o,did she offend u, it's not fair o.can u create a strand of hair,not to talk bout a full blown human being like u.dnt mind dem babe u r beautiful |
Political crisis.dis one na face to face blacmail |
Hummm.woman on native.h reach ur mind so? |