₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,460 members, 8,512,053 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 05:36 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by romsky: 3:23pm On Sep 02, 2009
froggy laffta
Jokes Etc › Re: The Stingy Father by romsky: 3:21pm On Sep 02, 2009
meekas  angry

i hiaby put u under d tutelage of i-b-boi cool












i lurf da joke o jare, i-b-boi self na stingy sister
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 3:20pm On Sep 02, 2009
wen dem don return ya wig & dat ya purple pant wid green ribbon
Jokes Etc › Re: Where Babies Come From? by romsky: 3:16pm On Sep 02, 2009
den turn right
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 3:16pm On Sep 02, 2009
i wont kiss kiss kiss kiss
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 3:15pm On Sep 02, 2009
babe wey don 4get wig
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 3:01pm On Sep 02, 2009
ben do u know it was Hitler's sickness dat made him d way he was
check your left hand if its always shaky
& remember say na young age he die
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 1:14pm On Sep 02, 2009
na unsolicited advert i dey helep am do
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by romsky: 1:14pm On Sep 02, 2009
ya e-lurf don use & dump ya?
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 1:13pm On Sep 02, 2009
dani if i break ya head wiff pestle no judge go find me guilty on charges of manslaughter, murder, assault or attempted murder
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 1:11pm On Sep 02, 2009
peejee maybe na bcuz u dey dia dem beat arsenal om u be bad luck 4 we dat day
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 12:55pm On Sep 02, 2009
ow person wey put relaxer 4 abuna go fit ansa u
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 12:55pm On Sep 02, 2009
na u be her love-vendor
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 12:46pm On Sep 02, 2009
up

left
[center] centre[/center]
right


down
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 12:34pm On Sep 02, 2009
nope benbella
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by romsky: 12:33pm On Sep 02, 2009
na im make u self do faze lyk egusi soup wey don spoil
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by romsky: 12:27pm On Sep 02, 2009
dirty plenty there be dat
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 12:27pm On Sep 02, 2009
pele pure water hawker
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 11:45am On Sep 02, 2009
syl still dey luk 4 him mama
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by romsky: 11:28am On Sep 02, 2009
go ask 2face him scores
Jokes Etc › Re: Just One Naira by romsky: 11:26am On Sep 02, 2009
kids
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 10:28am On Sep 02, 2009
but na u dey tish am dem cunny cunny style
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 10:27am On Sep 02, 2009
okada
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 10:11am On Sep 02, 2009
all una chibuzor being headed by tyty kroo kro go jam una round yansh
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 10:04am On Sep 02, 2009
who fit employ am
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by romsky: 10:04am On Sep 02, 2009
laffs at kody d laffa
Jokes Etc › Re: SEUN AND THE OTHER KIDS by romsky: 9:38am On Sep 02, 2009
pataless loff
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 9:32am On Sep 02, 2009
padner which kain god u dey bend down to
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 9:15am On Sep 02, 2009
u still dey ask him
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 9:15am On Sep 02, 2009
Grinning
Jokes Etc › Re: Have Got A New Babe For Romade And Ben20001 by romsky: 9:05am On Sep 02, 2009
fearless

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 821 pages)