Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by romsky(op): 10:09am On Jun 02, 2009 |
i don tire to dey wait o |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by romsky(op): 8:22am On Jun 02, 2009 |
just wat we need to know |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 7:57am On Jun 02, 2009 |
abi which profile she go thru |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 7:53am On Jun 02, 2009 |
idi |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by romsky: 5:17pm On Jun 01, 2009 |
xpert tyty |
Jokes Etc › Re: Guess My Age by romsky: 5:17pm On Jun 01, 2009 |
slap yaself gud boi |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by romsky: 5:16pm On Jun 01, 2009 |
essien ow dull is ya head so i go know wetin to begin with |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 5:15pm On Jun 01, 2009 |
out of cash again |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 5:13pm On Jun 01, 2009 |
ben10 u no dey close, use ya multilinks to call moi |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by romsky: 5:08pm On Jun 01, 2009 |
person wey write waec 10tyms jamb self 12 tyms and she still no fit combine result |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 5:06pm On Jun 01, 2009 |
as per say na only 1 finger u pointed at us na u dey 80% crazy |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 5:04pm On Jun 01, 2009 |
d 2 both of dem |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by romsky: 5:03pm On Jun 01, 2009 |
e b lyk say essy1 no sabi wetin courtesy mean o  |
Jokes Etc › Re: Mu-mu Children by romsky: 5:01pm On Jun 01, 2009 |
say ya head get kongi shape |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by romsky: 5:00pm On Jun 01, 2009 |
ben 10 help dani comot dirt from him eye |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:58pm On Jun 01, 2009 |
ben 10 sharrap
|
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:53pm On Jun 01, 2009 |
na him papa he take dat one resemble |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by romsky: 4:50pm On Jun 01, 2009 |
studio give her a chance now ok dani |
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by romsky: 4:48pm On Jun 01, 2009 |
wow na wah 4 dis my clumsy self |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 4:46pm On Jun 01, 2009 |
real wah |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:43pm On Jun 01, 2009 |
ben10 mind yaself o |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by romsky: 4:42pm On Jun 01, 2009 |
janitor neva resign o
ow far with u & ble abi una no see chemistry? |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 4:40pm On Jun 01, 2009 |
e dey pain u say u no fit get a shot bah |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 4:40pm On Jun 01, 2009 |
serves d dude ryt |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:38pm On Jun 01, 2009 |
1 eye mama wey born blind pikin |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:35pm On Jun 01, 2009 |
wen una self bcome 1-eyed? |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 4:34pm On Jun 01, 2009 |
pity if u self no go boarding skul o |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by romsky: 4:33pm On Jun 01, 2009 |
get away jor y una ban lola 4 spasm abi u no see d thread? |
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by romsky: 4:32pm On Jun 01, 2009 |
wash d sh!t from ya head |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 4:32pm On Jun 01, 2009 |
so long d pupils no beat am die |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by romsky: 4:28pm On Jun 01, 2009 |
so its hear & type |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 4:28pm On Jun 01, 2009 |
at least wen ya faze contrast lyk dat we fit c d contours & bumps wella |