Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:29am On May 29, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by romsky: 11:29am On May 29, 2009 |
leave d tyn alone jare |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day To Romade And Cos by romsky: 11:27am On May 29, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Young Boy In Court For Rape by romsky: 11:24am On May 29, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Dont Say Too Much by romsky: 10:55am On May 29, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 10:42am On May 29, 2009 |
person wey dey ICU |
Jokes Etc › Re: Your Iq by romsky: 10:30am On May 29, 2009 |
fanx uninducted tatafo |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day To Romade And Cos by romsky: 10:27am On May 29, 2009 |
even his hair line dey recession |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 10:25am On May 29, 2009 |
basement |
Jokes Etc › Re: Dont Say Too Much by romsky: 10:23am On May 29, 2009 |
u sabi tink so? |
Jokes Etc › Re: Marriage Rules And Regulations: by romsky: 10:22am On May 29, 2009 |
gud 4 dem |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 10:13am On May 29, 2009 |
him trial get miracle |
Jokes Etc › Re: Obedient Sylve11 by romsky: 10:08am On May 29, 2009 |
wetin person no go see 4 hia |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 10:07am On May 29, 2009 |
lie lie benji |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 10:06am On May 29, 2009 |
but d job applied 4 him |
Jokes Etc › Re: Dont Say Too Much by romsky: 10:05am On May 29, 2009 |
so bliss no understand dat one bah |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 10:01am On May 29, 2009 |
i know say na last yr u come lag self |
Jokes Etc › Re: Man U, How Market? by romsky: 10:00am On May 29, 2009 |
dem come take pepper rub body |
Jokes Etc › Re: The Language Of Luv by romsky: 9:47am On May 29, 2009 |
u wan spoil finish b4 confession |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 9:40am On May 29, 2009 |
i rememba dat tym o he go put mouth for agbero talk na im dem punch him face but d testimony b say all d rough edges receive panel beating & straightened kia kia  |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 9:37am On May 29, 2009 |
real wah |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 9:36am On May 29, 2009 |
yeye upon say u don tey 4 lagos u neva sabi sorry |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 8:50am On May 29, 2009 |
pele |
Jokes Etc › Re: Dani Wer You Go Since by romsky: 8:30am On May 29, 2009 |
benji d donkey na wah o |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 8:27am On May 29, 2009 |
gud lad |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 8:23am On May 29, 2009 |
beggy beggy kerewa |
|
Jokes Etc › Re: I Am? - Dvd Edition by romsky: 4:52pm On May 28, 2009 |
u tu dey form jare |
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 4:45pm On May 28, 2009 |
no 1da efcc no gree una
come dani d liar no be 178kobo u bin tell me |
Jokes Etc › Re: Your Iq by romsky: 4:44pm On May 28, 2009 |
wen u wey be lyk goliath go dey wear david shoe |
Jokes Etc › Re: I Am? - Dvd Edition by romsky: 4:40pm On May 28, 2009 |
wetin google + internent no fit do |
|